Celebrities › Kendall Jenner Show Off Her Nipple by Joyakosa(op): 1:22pm On Jul 31, 2017 |
|
Crime › Woman Don Set One 10year Old Pikin Bum Bum On Top Fire For Kaduna by Joyakosa(op): 1:13pm On Jul 31, 2017 |
|
Celebrities › David Beckham Sign Him Autograph On Top One Fan Bum Bum As He Dey California by Joyakosa(op): 5:12pm On Jul 27, 2017 |
Picture don show where 42 year old David Beckham dey sign him autograph for one woman bum bum for front of one hardware store for California after the woman talk say make him sign am autograph. Beckham dey on top motorcycle where him be dey sign the autograph. http://www.joyakosacorner.com
|
Celebrities › Beyonce And Jay-z Don Hire Six Nannies For Dem Twins by Joyakosa(op): 5:06pm On Jul 27, 2017 |
Beyonce and JAY-Z don hire nannies make them dey help them take care of them new twins pikin, Rumi and Sir Carter. Each of dem nannies go dey collect $100,000 for one year; wey go kon make the money $600,000 for all dem nannies. 5-year-old Blue Ivy get two nannies for herself, all the nanny wey them get kon be eight. No be all the nanny go dey work for the same time, dem go dey work eight-hour shifts. http://www.joyakosacorner.com
|
Politics › See Photo Of Governors Wey Go Uk Go See Buhari As Them Dey Komot by Joyakosa(op): 4:51pm On Jul 27, 2017 |
Six governors wey go visit President Buhari for UK yesterday don dey on their way dey come back to Nigeria. Governors of Borno and Kano state dey among the people wey go see Buhari for UK, na the Presidential jet carry dem. http://www.joyakosacorner.com
|
Celebrities › Trump Don Announce Say No Transgender Person Go Dey Allow To Enter Us-millitary by Joyakosa(op): 5:55pm On Jul 26, 2017 |
|
Celebrities › Singer Waje Don Thank God Say Him Carry Bitterness And Anger Commot For Her Life by Joyakosa(op): 4:06pm On Jul 26, 2017 |
Singer Waje on top her Instagram page thank the lord say him carry anger and bitterness commot for her life, she talk say he fit look somehow but she dey look forward to meeting God. For more tori visit: http://www.joyakosacorner.com
|
Celebrities › Nawa Oh See Foto Of Different Type Of Yansh For Yansh Competition For Brazil by Joyakosa(op): 3:46pm On Jul 26, 2017 |
|
Celebrities › I Dey Make Thousand Of Dollars For Bleaching Cream Bobrisky Claim by Joyakosa(op): 1:36pm On Jul 25, 2017 |
|
Celebrities › Nawa Oh! See Before & After Of Kylie Boobs by Joyakosa(op): 12:06pm On Jul 25, 2017 |
|
Crime › Police Don Arrest Five People Wey Dem Suspect Say Dey Be Boko Haram For Kano by Joyakosa(op): 6:04pm On Jul 24, 2017 |
The Police for Kano State don arrest five people wey dem suspect say be Boko Haram terrorists for Gayawa village of Ungoggo Local Government Area. The Commissioner of Police for Kano state, Mr Rabi’u Yusuf, yan say the arrest na true while he be dey follow newsmen talk. Yusuf follow yan say them catch this people for early morning sunday when dem dey try shoot the Police after dem don plan to attack Kano. He kon talk say, the five boko haram people wey dey arrest be three men and two women. u won read more? visit http://www.joyakosacorner.com
|
Celebrities › Actress Mercy Aigbe Don Settle Mata With Her Husband? by Joyakosa(op): 2:36pm On Jul 24, 2017 |
Nollywood star actress, Mercy Aigbe and her socialite husband, Lanrewaju Gentry, don returned to her marriage. As Global Excellence magazine take yan exclusively from Mercy Aigbe’s husband over the weekend, the war don finish and Mercy don go back to her husband house ready to continue with her roles as wife and mama of the house. As Global Excellence magazine take yan again , both of them don get better understanding of their roles after the fight, them talk say the fight don help them with repairing process. Gentry talk say “She is my wife, how can a man fight his wife”, as he dey answer Global Excellence magazine’s questions on how them don finally reconciled. You won read more? Go; www.joyakosacorner.com
|
Celebrities › Reekado Banks Don Talk Say He Be Boobs Kind Of Man by Joyakosa(op): 2:22pm On Jul 24, 2017 |
Reekado Banks tweet the thing wey him prefer for woman body. The Mavins Star talk say "One thing go kill man. Na breast get me" he tweet with a crying emoji. For the singer, women wey get big boobs na problem for am. For 2016, Reekado Banks come out talk say him girlfriend be one lady wey the name be Emem Inuikim. Reekado dey always call the lady him ‘Bae of life’ for social media. For More, go to: http://www.joyakosacorner.com
|
Celebrities › See As Pastor Tell Church Members Make Dem Marry Themselves by Joyakosa(op): 1:27pm On Jul 24, 2017 |
|
Politics › THE REVENANT - Full Movie Subtitled by Joyakosa(op): 11:25am On Jul 24, 2017 |
|
Celebrities › No Ever Marry Woman Wey Get Money Pass You Actor John Dumelo Warn Men by Joyakosa(op): 5:55pm On Jul 21, 2017 |
|
Celebrities › See New Hair Style Of Tekno Wey Dey Shock Fans by Joyakosa(op): 1:28pm On Jul 21, 2017 |
|
Celebrities › Mercy Aigbe Never Return Back To Her Husband Oh by Joyakosa(op): 4:59pm On Jul 20, 2017 |
|
Celebrities › See Kim Kardashian As She Go Braless For Sheer Tank Top And Her Boobs Dey Show by Joyakosa(op): 1:34pm On Jul 20, 2017 |
|
Celebrities › "Happy Birthday To My Right Hand Temi Otedola Celebrate Her Boyfriend, Mr Eazi by Joyakosa(op): 6:34pm On Jul 19, 2017 |
|
Celebrities › (video)2face Visit Soldiers And Internally Displaced Persons For Maiduguri by Joyakosa(op): 5:04pm On Jul 19, 2017 |
|
Celebrities › Finally Mercy Aigbe And Her Husby Don Cum Back Together by Joyakosa(op): 3:37pm On Jul 19, 2017 |
|
Celebrities › Mikel Obi Share Foto Of Em & Babymama Dey Kiss As She Land For China by Joyakosa(op): 2:55pm On Jul 19, 2017 |
|
Celebrities › See Toke Makinwa Sister Husband As Em Do The Dobale Things With Em Oyinbo Friend by Joyakosa(op): 12:14pm On Jul 18, 2017 |
|
Celebrities › Singer Sevyn Streeter Dance Till The Extend Her Boobs Jump Commot For Inside Bra by Joyakosa(op): 4:56pm On Jul 17, 2017 |
|
Celebrities › See Foto Of John Okafor And Em Wife As De Dey Play Love by Joyakosa(op): 4:46pm On Jul 17, 2017 |
|
Celebrities › See Foto Of Reality India Love As She Expose Her Boobs by Joyakosa(op): 1:33pm On Jul 15, 2017 |
|
Celebrities › Tekno And Lola Dey Except Their First Child by Joyakosa(op): 1:08pm On Jul 15, 2017 |
|
Celebrities › See The Guy Wey Won Take Over From Bobrisky by Joyakosa(op): 12:40pm On Jul 15, 2017 |
|
Celebrities › Remi Surutu Mourn Her Late Daughter, Its Been A Month Without You My Love. by Joyakosa(op): 6:23pm On Jul 14, 2017 |
|
Crime › He Be Like Say Emmanuel Adebayo & Genevieve Dey Date,as Em Call Her Baby by Joyakosa(op): 5:31pm On Jul 14, 2017 |
|
Celebrities › Watch Live Interview:i Sleep With Any Man I Find Attractive,ghanian Singer Sista by Joyakosa(op): 1:12pm On Jul 14, 2017 |
|