JOYCEOUS's Posts
Nairaland Forum › JOYCEOUS's Profile › JOYCEOUS's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 38 pages)
Idowuogbo: See dis wan, loool... No b past 4 u liv hia? U can talk? Go and sleep madam! Wot are u doing hia? Go and sleep! GO! GO!c'mon u sef no sey u b area mama na. Fara bale! |
Is mr browny n hary in da houz? |
CFCfan: Lol.. Many people dey desperate o, including your's truly. |
AmBeautiful: Come idowu, u no dey sleep?me sef b wan ask o |
haryhorku: are you therenooo am sleepin *zzzzzzzzzzzzzzzzz* |
brownlord: what yr problem because i dey joke wt u, wetin dey worry this dirty boy, dem tell u say if u see me for real life u go look myself, na because of joyce won make u dey assume for here? my guy arrange otek it izy |
brownlord: aii make i pitty for am because of uosee jare |
brownlord: why u dey tell her gud nite, u no go wait make she see ur galaxy, i won know since wen galaxy or tab begin use etisalat 200 bundle, abeg hw u dey use subscribe?Lord av mercy |
brownlord: u see wetin i mean, Joy dey use bold 5, yet u dey use xpress music, kai, JOY don fall my hand, see the boy when u go mingle with, u no fit ask for her pin, na watsap u dey find, soon u go ask if she dey on 2gohahahahahaa oga Browny e don do, i wan slip abeg |
Guys i abeg, am feelin slipy already. |
haryhorku: i got it , i understandundstnd wat? |
brownlord: na even etisalat free bundle u take dey hustle woman since, choi, girls don sufferHahahah guy u gt mouth ooo! |
haryhorku: joy dear, you flashed me now wit mtn linenope i avnt yet |
brownlord: dey decieve urself there, u nor knw if i knw her reach house, u dey dull urself, she be ur girl and u dey hustle for her number, Joyce first impression hes not even sincere, is this the kind of person you want to be....?hahahahah cnt help bt laf ooo!!! |
haryhorku: flash me now pls...08091287031jst did |
[quote author=Enyi-Blaze]Single peepz know themselves[/quote]yeah dy do, r u 1 of dm? |
haryhorku: lol my joy, i beg leave hamjst as he told d oda guy na. Haha! |
brownlord: nope broOya park well |
brownlord: I'm a boy,My boo loves me so much,she never double date,I'm d only guy she is always thinking of...what I'm I?lucky |
haryhorku: ah ah ah joyceous my dearHary |
haryhorku: i like joyceousi lyk u 2 buddy!!! *u go fear lyk na* |
free2ryhme: every one is single on nairaland oooooody wnt 2 add 2 d one's dy already av |
haryhorku: he even parked so well lol lolhahaha u baad oo! |
ikekings:wetin hapn? |
haryhorku: i like you jare, no story, no long thing...he had no choice bt 2 'park wel' |
haryhorku: dont be shy NA, take the bold step plssorry oo! wat's NA? |
brownlord: my guy park wellbuhahahahahahahahaha |
Zanxx: cant stop laughing. idowuogbo u are so funny.yeah sh is |
haryhorku: lets get to know each other NA, am 5'9 tall, dark, cool headed. *wink**and sh winks bak* |
spikes C: ohh babyyyy...i feel you most. abeg collect am mwaaaaaaaaaaaaaaaaaaahauchhh!! Am felin it here |
haryhorku: i Am searchingnd i found u |
Tanks 4 creatin nairaland & tanks 4 bin a yoruba wizard. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 38 pages)


