Jsheng's Posts
Nairaland Forum › Jsheng's Profile › Jsheng's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 44 pages)
mkmyers45: I have a material on bolinger and stoch. incase anyone is interested in a copy...tell me will d book help to predict correctly when a bet will expire? if yes then send it to jsh_eng@yahoo.com |
maga1: alert alert alertyou mean bet close by 6pm abi? |
guy da ur number na fake, abeg put beta number dere make person fit negotiate price with you |
on U bommaster: Market is dull, i think this is d right time to close my shop for the weekend, so that my story will not be like those village pple as below.Enojoy |
EnterPRO: hmmn. E be like say we go soon get Asst Pastor ...Isn't it good, very soon we go share d annointing to everybody so dat nobody will av to wait for anoda, but dat does not means we won't gather here for morning devotion ooo |
toluxa1: Okay. let us know if he asks for your house address make we know whether na Boko guyhaaahhhaaaa--------Mr Oga Toluxa1 wetin na, e don reach like dat? |
mckemsoc: Thank God. Bet won.BET TOO SWEET MORE PLS ![]() |
mckemsoc: Sure! Why do you ask? I guess its heartaching right? But sometimes in life you've to take riskPRAYERS CONTINUE ![]() |
bommaster: guess some of d house member has close for d weekendclose keee, I go take launch ni ooooo, but BET WON MORE PLS ![]() |
Manweysabi: i won this bet. Thank u!Enjoy I WON IT ALSO |
JUST 4 LAFFS: Okonkwo the coffin maker was on his way to deliver one of d coffins wen his car broke down. Trying not to b late, he put d coffin on his head and began heading to his destination. A police team saw him and wanted to make some money of him so dey challenged him: "'where u dey carry dat thing go??" Trust an Igbo man, now. Okonkwo replied " I no like d place where dem bury me so I dey relocate". The police men all took 2 their heels!!! (Disappear before danger) |
Optimisticgondy: ok na let's go there. Owo BOM dun gantoo too sweet ![]() |
Optimisticgondy: ok na let's go there. Owo BOM dun gantoo sweet ![]() |
kupsonrex: He is backmayb he go wait make e retrace back or choose anoda currency but cant enta dis one again, but lets hear from d ALPHA BOMMASTER GURU himself |
kupsonrex: This one pass Igbo.......e be like say na cokee b like say bommaster don go sleep, he no c dis one at all, kai e pain me say I no enta market |
AUD/JPY don smoke ibo oooo, d guy just dey rise since, Bommaster abi u don place rise ni? |
[quote author=ujugirl][/quote]I WON DIS MORNING ALERTS except for dis last alert |
ujugirl: lol,was sleeping ohunmmm were you making money in ur dream? ![]() |
wat up with Unclenna alert, can someone remind me d alert again, its 11a.m |
ujugirl: Please which one is gj if I may ask.Im still learningGBP/JPY |
bommaster: kai fly already, let see if it can pull back to d price or near itI dey shine my eyes also |
@ ujugirl, were @ thou early dis morny (1a.m), was searching for you evry were, anyway hope u joined d train now, coz dis anoda opening for you to claim ur winnings |
bommaster: bet wonyes boss, I love dis early morny breakfast BET WON MORE PLS ![]() |
EUR/USD WILL RISE FROM 1.2570 To 12:30GMT (1:30PM NIGERIa) |
Optimisticgondy: did you bet rise or fall?my guy na rise oooh |
puskin: BET LOST......before nko, shop close |
toluxa1: Entered at 1.0303same here, heem Toluxa abeg if una dey drop alert make una state am just like Bommaster dey do am, so dat d newbies can get it straight |
naijaobi: ACCORDING TO UNCLENNA'S STRATEGYso in other word we shud plce E/G to rise at exact 11a.m abi? |
toluxa1: So are you saying we should go for EG too, unto unclenna levels?make una post d alert if una get am for hand so dat others can benefit frm it escpecially for d newbies in d building, I no like all dis side talk jare, |
maga1: what about EG it seems ripe also for unclenna strategy to rise by 10.00 - 11.00amwhich one b all dis kind gist, are you guyz dropping alerts or gisting? Make una emulate our BIG bro in d biulding to avoid stories as such |
kupsonrex: Abeg now!!! we are making money now!!!help me tell d guy make e no use abusive slangs at me ooo, else me go trace am go en house ni oo, dis one no b play play oooo, I don pray and fast wella for each bet so make he no come use en own distract my attention, am here for serious buziness just like evry gentle man in d house, my bibile say make I follow peace with all men, dats my watchward |
bendazum: HAVE I SCAMMED YOU BEFORE? SPEAK UP NOW OR FOREVER REMAIN SILENT ABOUT THIS ISSUE.dude am an Igbo guy, I dey do business na, no provoke me ooo, I rebuke evry spirit of distraction in dis house in JESUS NAME |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 44 pages)
