Jsheng's Posts
Nairaland Forum › Jsheng's Profile › Jsheng's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 44 pages)
Optimisticgondy: did you bet rise or fall?my guy na rise oooh |
puskin: BET LOST......before nko, shop close |
toluxa1: Entered at 1.0303same here, heem Toluxa abeg if una dey drop alert make una state am just like Bommaster dey do am, so dat d newbies can get it straight |
naijaobi: ACCORDING TO UNCLENNA'S STRATEGYso in other word we shud plce E/G to rise at exact 11a.m abi? |
toluxa1: So are you saying we should go for EG too, unto unclenna levels?make una post d alert if una get am for hand so dat others can benefit frm it escpecially for d newbies in d building, I no like all dis side talk jare, |
maga1: what about EG it seems ripe also for unclenna strategy to rise by 10.00 - 11.00amwhich one b all dis kind gist, are you guyz dropping alerts or gisting? Make una emulate our BIG bro in d biulding to avoid stories as such |
kupsonrex: Abeg now!!! we are making money now!!!help me tell d guy make e no use abusive slangs at me ooo, else me go trace am go en house ni oo, dis one no b play play oooo, I don pray and fast wella for each bet so make he no come use en own distract my attention, am here for serious buziness just like evry gentle man in d house, my bibile say make I follow peace with all men, dats my watchward |
bendazum: HAVE I SCAMMED YOU BEFORE? SPEAK UP NOW OR FOREVER REMAIN SILENT ABOUT THIS ISSUE.dude am an Igbo guy, I dey do business na, no provoke me ooo, I rebuke evry spirit of distraction in dis house in JESUS NAME |
maga1: entered at 1.5541same here, l don turn my back to d wall for serious prayer |
naijaobi: UNCLENNA'S STRATEGY HAS HIT TARGET FOR GU........I DON ENTER Oyou sure say d guy drop alert today, abeg send me d alert if u get am |
bommaster: net to GU it ripe for fall still watching shastill dey float for nw |
Optimisticgondy: Bet won ooooooshe Bommaster..i dey make money now so make anybody no disturb me with with any talk for nowyou no try ooo, wat of ur wixxx ujugurl?, call her na |
bommaster: where have u been all these day! hope all is wellhe go mountain come forget say time don reach to play bet, hunmm mayb we fit find something for am cha, bros na ur hand e dey oo |
Bommaster abeg help me look for one before shago go close, na Allah I use beg you MORE PLS ![]() ![]() |
prince123: which one be wonBro u dey dis train cha, na E/U fall ooo, my bet close at 1.2451 |
bet won, abeg come join celebrate ooo |
bendazum: INNOCENT UNTIL PROVEN GUILTY.IF BENDAZUM HAS SCAMMED YOU BEFORE PLEASE STEP FORWARD. I DON'T BELIEVE IN CHEAP PROPAGANDA AND NAME CALLING. AM STILL WAITING ......hunnmmm......buziness first, all da one na larra dude |
bommaster: gj does not met d criteria to fall anymore, let see eulook at it with eagle eye bro, I get ur back |
toluxa1: @bendazum, Just forget the matter abeg. When the guy came here I didnt really take him seriously too cos he was trying to sound like you duped him or something which I don't think you'll do. At best, you can just refund his money to him so the case is closed. You don't owe us any explanation. Join the party pls!na nw e wan come dey claim saint AbegeeeeeeNEXT PLS ![]() ![]() Hunnnmmmmmm |
prince123: bet wonBET WON MORE PLS ![]() |
toluxa1: Entered at 1.0328same here |
NEXT PLS ![]() |
[quote author=Paris-fran]choi! una too like play...anyway it keeps us from crying.[/quote]wetin concern me with da talk? Mtcheeeeew |
[quote author=uyi_osas]Babe u sef come vigil....it shall b parmanent....singinh...wat bom has don 4 us.....it shall b ppermanant..lol[/quote]you fit change d tune to ......annoinnnnnnnnnnnting fall on meeeeeeeee, ha----ha----lle----llujah d blessing of BOM shall b permanent n our lives coz Oluwa lives in me Morning house, Bommaster I hail ooooh mOre green pips to ur elbow Lets go dere |
easycopyrh: bet WON closed at 0.8015NICE ONE BRO, KEEP DEM COMING!!!! |
easycopyrh: We should al bear somtin in mind THERE IS NO 100% PERFECT SYSTEM bt ur ability to use ur DISCREATION and mak it work d way u want is d KOKO coz D PRODUCER HS PRODUCD IT, D SINGER HS SANG IT den its left 4 d HEARER to hear it WELL. SHIKANAPLUS THE DOWAR AND THE DOWEE |
maga1: GOOD DAY HOUSE... I HAVE REALLY MISSED ALOT SINCE YESTERDAY. I DECIDED TO TAKE A BREAK BEFORE BOM BREAK ME DOWN... ALL THIS WHILE I HAVE BEEN SLEEING AT OFFICE (because OF NITE LECTURES) LOL BUT I AM NOW BACK FOR REAL (ASSUMING MY POST OF CLASS MONITOR NIGHT SHIFT)welcome bro |
puskin: There's money to be made and ur talking of sleep.......there's enuff time to sleep when ur dead, for now, lets just keep making the benjamins.abeg bro no fnk am gp da side at all |
bommaster: i no trust all dis up movement on eu, gu ej gj, they still look bearsh, meaning, might fall more, they just dey look for maga to trap up i think. so sidon dey look is d best 4 now.I tot of it also |
Optimisticgondy: you may wish to read through the thread from season 1.haahaa, bro kilode na, but no b dis response we give da guy wey fall in d net of a (scammer) in quote, lets get materials for her, I believe she s a fast learner, she will catch up |
bommaster: i dey catch funs big time with this thread, dey laugh everyday during trading, no boring trade atall.dats d slogan my Boss use in d office call, (work and play) no frowning of faces at all |
Babzilla: Everything in Lagos is crazy. Crazy traffic, Crazy people, Crazy rains, Crazy floods.you dey among d crazy pple (wereee) |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 44 pages)


