Jsheng's Posts
Nairaland Forum › Jsheng's Profile › Jsheng's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 44 pages)
bommaster: no na my end time be that. very shot oneBIG FUCKUP, abeg make I go sleep jare, I dey go work later n d day |
bommaster: me see am for 123.733 |
make I sharpally run go rest room abi make I carry my tablet go sef coz d price fit fly high now make I no bite my finger |
bommaster: let go for it GJ to rise in 4.03amwait u mean say make we wait till it clock 4.03 abi coz time na 3.57, abeg make am clear ooooh |
prince123: i go soon calculate the number of time i click refresh per minuteam very sure u wont get d figure, else u'll miscalculate d figure except u wan manipulate figures, abeg just dey refresh dey go dats ur calling frm d heavensxxxxxxxxx |
toluxa1: Wao, 22 people dey tonight vigil service. God bless you allmake you shine ur eyes wella ooo coz some agents follow dey among dem oo, so if u dey bless pple no include dose agents too ooo, u fit use d other word as pastor Odukoya (MFM) dey talk am, u suppose understand na |
prince123: bommaster oshe bro,,God will make u bigger and better,,what better way to start the day....hunnnmmmm I dey greet oooh |
congrats to all winners n d house, NEXT pls!!! |
bommaster: Thank God bet wonimagine me sef suppose follow shout bet won, na give thanks be my own language, mtcheeew |
anybody wey say make my water no boil, his stove no go catch fire, hahaha abi which kind nonsense b dis, abeg BABA GOD come and intervene in dis case |
prince123: in all things give thanks@prince, I'm like a mount zion dat cannot b moved by d news of BOM, Hoooooly Ghost Fireeeeeeee, abi dem fnk say na place I come dey play here ni, no b demo I dey do oooh, make fire burn all dem work jare |
prince123: who else go the eg naprayer warriors abeg make una no stop oooh, BOM no gree make I place bet ooooh abi hw d tin dey b for una end? |
bommaster: warming up for fall bet on EUR/GBP still watching it sha.abeg dose wey get annointing in d house shud nt stop praying oohh coz BOM don start with dem mesg again on E/G (not offered for the selected duration) |
prince123: mr jsh you no go kill me with laffffCongrats too ya all, una don defeat devil hand work and BOM agents n d house, pls dont forget to pay your dues(tithes and offerings) |
prince123: i believe your faith and analysis bro,,no shakingI guess somebody is praying with annointing on his head |
bommaster: it doesn't have anywhere to go than down from 1.2494, i will only consider it to be high risk if only it touch 1.2498 b4 further movement.the tin is just dancing btw 1.2494 nd 1.2492, for dose dat entered at 1.2491 nd 1.2492 will av to fast and pray dat it goes down just a little |
bommaster: @jsh_eng, do u see any of my text 2day?confirm bro, but GOD pass all dose sleep as dem no make me execute am untime, nice one bro, keep dem coming |
toluxa1: SENTthanks bro |
bommaster: ok i will ASAP let chop d mkt 1stkk, hw far with d G/U and U/C? Any hope |
puskin: Thats the reason I hate RUN BET....I suspect BOM manipulates the last digit since its somehow not revelant.no even go dere(run-bet) at all, e get d lion wey dey outside d gate wey go chop u raw and collect all deir moni back frm u, just focus on d rise and fall jooor |
bommaster: good to hear that, as am watching it d mkt was so so tightmorning bro, pls can u forward da ur book on candle stick again to my box (jsh_eng@yahoo.com) as I cant find d previous copy in my system, I hope dey wont seize d key to ur shago today ooo |
puskin: BET....CHOPPED. Thank GODhummm, what a narrow escape |
bommaster: no i didn'tNEXT PLS!!! |
fxbomovi: you place that bet when eur/usd touches 1.2500 because i know it will close below that price. Sorry for the late response, just came back from church. |
ayox2003: Can u see another sluggish attitude of the market today?pls what s d name of d book dat bommaster shared on dis thread some days ago? Abeg |
puskin: so everybody don go watch match.......dem dey share moni for dere ni, am like mount zio dat cannot b moved, I dey here dey wait make GOD come annoint me |
blink182: You don start to chop alone again o.leave am, candle man |
stance: then why did you say we should bet that euro will fall?he sent you a mail abi, abi u b he's (premium)student? |
is something wrong with E/J? |
bommaster: u are right, but then i was thinking could have been better/faster way, as i will just text likely place to enter ahead if it get there or near there.sent it to 08029818955 |
bommaster: Thank God bet wonBABA GOD NONI |
waow cant believe my eye, E/G now 0.80108, na annointing bommaster dey use |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 44 pages)
