Jtwest's Posts
Nairaland Forum › Jtwest's Profile › Jtwest's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 37 pages)
watching dat kissing part wit mum and dad......... one of d most awkward moment
|
Argh! soma oooooo |
haha! yeye people, now we know why speed dating no dey work for naija. kemeni brought only 1 trouser to house. |
hwhehehehhehe is dat how jobless u r are answer; I work for the government as a statician. in my mind; dats a yes. |
bored |
hmmmm wait make I read dis and see how it will benefit me oooo, no nope no benefit ![]() |
b4 wen I get lite I dey yarn General yarn like efe.....U know base on logistics.....now wey darkness don take over, I dey look d switched off tv like.......... ![]() |
going to off gen people it was a fun nite and sadly it's over |
ghenghen! miyonse is a snitch and bisola don catch him for her mouse trap. #unto d yam level. |
kemeni said more housemates are coming, like he knows anything ![]() and he just said d top he is wearing is one of his most expensive top o. |
big broda's voice is starting to freak d housemate out, he needs to change his voice to something girlish and tin, like gifty's unfortunately dat will make him big sister ![]() |
aaaaaaannnddd miyonse just had a failed attempt to kiss gifty again. and mind u gift is sound crying like in lil kesh's voice bi olosho ton finger' ![]() |
Lol kemene and marvis, perfect combo to go home. |
;Ddad just gave marvis a new name------ AKARIGBO ![]()
|
tboss doing like accident survivor; a ku yiyo oloun o |
Be like say dis bisola get too much water for body o, just dey cry upandan ![]()
|
make kemene no go headbutt somebody o |
gifty; if It was dis towel I wrapped, d towel would av been on the ground. ![]() telling debbie-rice, about wen she had epileptic attack. biggie just told all housemates to move to d arena. |
heeeeyyyy everybody miyonse(usa) has started again o trying to plant his flag on Debbie's moon dat will be uprooted by soma later (russia) |
see tboss and marvis chilling at d expense of the other housemates, bisola is somewia crying her eyes out, pulling her hairs and biting her nails #drama |
meanwhile Egypt-Morocco na still 0-0 ghana defeated Dr Congo some hours ago through dede ayew's penalty to make it 2-1 after his bro Jordan ayew scored d opener. |
God punish MTN dis nite ![]() |
so the crop of the house mates shows, average naija guys dey ok pass naija chicks, using them as samples. if not for uriel's ass, her face can cause abortion. |
if kemen is Windows 7 then bassey is Windows 10, definitely an improved version |
and dstv will now load like tomorrow no go come. |
am sure everybody go still dey observe debie for some time to see weda she is epileptic or not, biggie dey shock housemates. as of now bisola dey vex ![]() |
hahahahahhahahahahahahhahahahaha epilepsy in d house. |
yyeeeaaah debie kick miyonse's ass, ok she officially said she is not normal o, so biggie carry mad woman for beside road bring am come house |
tboss looking at those guys like she was kidnapped. hehehehehhehehehe
|
gifty and her croc tears Sha #operationcrocodilesmile ![]() |
bisola knows biggie inside out, am not sure biggie will like dat |
Lol who will be happy to see d executioner ebuka. uriel dey waste our precious time, just say u r evil........daz all. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 37 pages)
watching dat kissing part wit mum and dad......... one of d most awkward moment

trying to plant his flag on Debbie's moon dat will be uprooted by soma later (russia)
and dstv will now load like tomorrow no go come.