Jubrealguy's Posts
Nairaland Forum › Jubrealguy's Profile › Jubrealguy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 89 pages)
chymi:try closing ur eyes for 900secs.....u wud c wat will happen |
chymi:lol.....we gaaz carry u go meet sleep with jet ooo |
Kbs468:Good morning bro.....how was ur nyt......lol |
chymi:cool....u should be sleeping by now |
na so i no see my real G oyehomie throughout today |
Chommieblaq:PARIS........ |
iambibi:ds our love tori....ehn! m now taking it cardiovascular, dem wan dey use brain dey chyke u......iro nla....anyway, u need to sleep oo, i told u today would b a good day and it is, tomorrow would be a better day even.....sunday things so u need some bracing up to do |
Testimony89:okay, she don vouch for u so e b like say i no go ban u frm my house bt rules dey ooo 1. No eva 4 ur life tell me mak i no brk ha heart cos dar talk too dey self righteous, i kno ur plan...me and my babe know how we dey roll 2. the most important......don't ever try to peep outside dat friendzone let alone leave because na u waka inside ursef and dere shall u b forever |
Fraiser:if u see the kind big star wey i trail, i bn wan give up before....i no know say na iambibi i dey go meet....I just thank God say i no give up. Oshey ore mi....d one wey u talk don do, goan sleep |
iambibi:over knowing u dey worry me.......buh i know all ds boiz sef, dem fit go carry juju from dem Abbeyunique2 village.........well, tomorrow prayer for church ho badt gan b dat. I trust u plenty but like i said background checks are necessary. My mind is cooleeeh now |
Fraiser:iambibi, see, they say no nation fight a war on two fronts and win either, i can be repelling Fraser's attraction to u and repel testimony89 who's working so hard to get away from the friendzone......seriously, i wanna know what's happening ooo its 12 am and they are both waiting for me to sleep so they can possess my possession....... make i understand wetin dey happen, abeg |
Testimony89:u stylishly threatened to take away my wife from me, we can never be padi........in fact, i wan ban u from our house |
Testimony89:who be u wey u no get rope for neck, na salad dey make u dey dream like ds......i no wan talk much. Oya iambibi come reply am, na u know where u c am...... |
iambibi:okay......pap will do........chai!! I really married well |
iambibi:baby......why begging me wit the God na, people esp foreigners wud b thinking m one wicked husband now.......in fact, o don't wantu stress u....lemme sleep like dat. Looking at ur face all night is enough food |
iambibi:issorite......don't really av much appetite jare, would manage something as light as pounded yam and efo riro |
Fraiser:lol.....me just dey wait make dem postpone am to august, na dat time dem go see d real me......buh i fit boro u my twitter account oo, make u run show ur talent make una no allow presido dey alone. Meanwhile na protest dtobs go protest wey dem possess hin possession, ori iya mi no go allow me protest |
iambibi:baby, u avnt cooked now, where else will i get food if not from u? |
spixytinxy:being called "dis one" is far better than being called ologogoro |
Kbs468:u need to see me looking at u with that same weird face |
Fraiser:so fraiser is really doing this......baba weyrey ni bobo yii ooo |
Fraiser:we don leave dat spirit to oga presido and first lady with some highly distinguished senators..... na kbs468 i pity pass, wey baba don dey set stage for award, nysc juzz dabaru the whole thing. |
iambibi:lol.....he needs to be reincarnated, was once a victim of that shop |
daudae1:i come dey enjoy all d news sef |
the way fraiser dey try hustle for wives for this city....ehn! na to go buy "i beta pass my neighbour generator remain......I have to possess my possession |
Fraiser:e no go beta for twitter, me wey don gba kamu........buh seriously, for ds city now, na to dey find light upandan charge fone ooo cos pple like u can be very dangerous, na d same stunt u bn dey pull on beckytee |
Fraiser:y i bn dey stress myself wen i know d kind babe I marry........na why e good to dey look ground well well before person marry |
Callup letter Pre-alert Be inform that your callup letter will be sent to the mail you registered with NYSC during your registration, from 24th - 30th. The callup letter would be sent to your mail in (pdf) format, all you have to do is login to your mail, download the pdf file with your PC or any Phone that can open your mailbox and save the file (callup letter in pdf format). You can then take the downloaded file to any business center for printing (it can be printed anywhere, so no need to travel all in the name of printing the call up letter, save that money for other things), for those who didn't pay (#3000) for callup letter you should travel to your school to get it. The callup letter has all the details you need, down to the camp's address and your stream. Ensure you keep the Call Up letter well, as it is an important document need at the camp, and please DO NOT laminate it. |
Fraiser:ko ni da fun enjoyment, any where enjoyment dey, e no go beta for am....u open ur big mouth say u don dey enjoy ur padi wife......if shame no catch u, u sef catch shame na |
Fraiser:she changed hers frm atrocious to blessed child, u changed urs from B!tch to sexybabelicious.....my babe bn dey use spirituality dey pursue u, u dey use ur incestuous attitude dey find am upandan, no b brother she dey call u? bother fraiser.....e jawo nbe, me ur padi gan..u neva for once dedicate page to me.....chai!!! woman beans get power ooo |
hardie14:u av already answered ur question.....if getting actively engaged physically, socially, spiritually and mentally is the key to you not getting weightier, then go for it.....i forgot to add "emotionally" too cos Biotechshola might not like u covering so much amount of space.....pele....april 27 is here already |
Fraiser:make i run go check the meaning of heartrob before i come bak for u |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 89 pages)
