₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,273 members, 8,421,097 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 06:51 PM

Toggle theme

Jubrealguy's Posts

Nairaland ForumJubrealguy's ProfileJubrealguy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 89 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:49pm On Mar 22, 2016
CROBBOY:
JEEEESSSSSSSUUUUUSSSSSS CHRIST!
Welcome Love.Where have you been? What happened?

I MISS YOU DEAR!
d way we dey stress JESUS...ehn! If na ordinary man, e for don tire.......imagine, do u really need Jesus here.....wetin concern reunion wey una too dey do?

Madam fraih.....hailing frm ds side
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:46pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
if no b me garri for don grow for dia head o
lol....na u plant d garri for dere, abi? U talk ds kind big thing....i cum dey ask u how u dey.....walahi ko ni dafun "how u dey"
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:42pm On Mar 22, 2016
Fraiser:
nysc no dey try o, hw den go decamp person because of finger print, dos guys are really crazy
before m used to saying fuvk NEPA, now i say fuvk NYSC........how u dey na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:40pm On Mar 22, 2016
spixytinxy:
Haaa lobatan, se na so jubrealguy suffering don reach ni, na wa ooooo dat iambibi leg no good b dat ooo
na ur toothpick leg no good, so u still dey onto my mata like ds, i think say u don jawo nbe........we wey be say na Manchester we do our weekend. Owo dey, Ola dey....na Omo wey dey wait for. So una fit carry una busy bodi comot here.........besides, how baba ibeji na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:32pm On Mar 22, 2016
CROBBOY:
And also

IghravweIG
shammak
Qutyjoice
Jubrealguy
Abbeyunique2
boboLIL
et al

Where are all you guys?
tot i was wired off the socket but guess I'm still shocking.........april 27 seems far so someone had to go fuvk the clock so it can cum in time.

how una dey
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:29pm On Mar 22, 2016
iambibi:
naaahhhh...*sips wine * He's been buzy with work... Dats all.... buh he will be back soon..its already past 8... so i guess he should be on his way den.. .So . *sips wine again*...tell me... hws ur evening going? ..because to me, the weather seens cool and friendly!!.....
my one in a million
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:33pm On Mar 21, 2016
iambibi:
.. Lolz... Plz lemme go home... Wen u finish u join me at home.... Am tired,
tot u r d MC na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:58pm On Mar 21, 2016
iambibi:
jubrealllllllll.... *givs him cake with mouth *... Baby where hav u been...... Oya Come and dance....
I prefer watching ..........m very tired
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:50pm On Mar 21, 2016
iambibi:
... *runs quickly to go and change, and enters*........ Mehnnnn c ppl.... Wait o.... I jst hope say my husband no dey here with anoda bae....c strange faces..
u no wan dey trust ur husband again, abi?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:41pm On Mar 21, 2016
molakem:
Gudnyt guys nd beautiful ladies
hafa u na, na only ladies dey be beautiful? guys no dey handsome sef ni? See gender inequality for hia ooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:36am On Mar 21, 2016
LogoDWhiz:
Baba I dey here o..
Tinz should get better soom
it has to ooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:35am On Mar 21, 2016
chymi:
lol...I hear u sir
na all ds kind small small time person dey see u well for hia
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:18am On Mar 21, 2016
chemicalT:
pls GC lovely PCMs... r we still printing d call up letter on d 24th of dis month
@Logowhiz
I think we should since dey avnt carried dr toothpick leg and say otherwise
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:55pm On Mar 20, 2016
ABB1:
Bros me follow miss you o... but GC no smile this point in time... boys dey vex. How you doin
i bn dey jare, how life for kad na......NYSC no fit cum spoil my happiness oo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:34pm On Mar 20, 2016
rosalieene:
you dey talk as if na small pikin set follow u talk
lol.....nigg ain't getin sh!t right
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:06pm On Mar 20, 2016
Testimony89:
Yeah I garit bt stp treatin me lik one of ur rival bro..... I b veri cul guy bt jst kno she b my bestie ehn?
lol.....u sha wan dey feel ursef......
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:50pm On Mar 20, 2016
Testimony89:
Jst bcareful nd try to kno d kind of guy u ar dealing with..... Though I av notin against u bt bcareful..... If u b enof guy u no sopos dey giv ursef som self impose headache..... To find a bae is very easy for me bt to find a gal lik me is alws difficult. Jst giv ursef rest of mind if u ar d rait guy for ha bt she's still my bestie anyway.....
d day she said yes was d day rest of mind finally found a place in me.......no b u go gimme headache, my own na say no call my wife poo and no spoil her my name cos na ha name sef.........shotiye?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:46pm On Mar 20, 2016
molakem:
Fell in love with u.....see life it's God dat save me
lol.....don't blame the poor boi, bachelor life can be killing, with my wifey.....u r in good hands, she can guide u through......hope u had a beautiful day?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:38pm On Mar 20, 2016
Seriously...... i dey miss real Gs for this city ooo....i swear NYSC na bastard

cc Abbeyunique2 fraiser wittyemi CROBBOY boboLIL LogoDwhiz kbs468 oyehomie ABB1 dtobs terrymason amodu shammak Biotechshola iamdynamite etal
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:29pm On Mar 20, 2016
Testimony89:
U neva kno dat d so called senate fear mi like death.....jubrealguy ko jubileeguy ni
eeeesss!!! come here, u juzz dey do langba langba upandan for city dey carry dry chest waka....ah no even know where iambibi see u sef, u call my babe poo, i do like say i no c am, u spoil my name again, if i no address am now, u fit wan kill my unborn pikin destroy d whole family.....make i take precaution down, i no wan see u near my domot atall........d last time, my wife look me for face vouch for u, i concur.....e b lik say u don use am up......and i go make sure say u no see wife for ds city. Na so i enter ur mata oo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:07pm On Mar 20, 2016
opiscoal:
.... Weeee u comman comman sing 4 me 2maohuh Its gonna be my Bday!!!
eerrmm.....she might be busy but don't worry, i can sing too
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:30pm On Mar 20, 2016
SlazzyK:
You guys no dey chill at all o, Molakem just open account enter Golden city, sirguy542 and testimony89 don corner am.
You no even give her space. You con make e be like say na only hustling of babes we dey do for this city. lipsrsealed
lmao, no mind dem jare
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:21pm On Mar 20, 2016
Testimony89:
See dis one oh! D black gal wei I see u dey attack 4 corner d oda time na who she b sef cos I neva c ha 4 dis city
my ear can like to be faulty.....ehn! the harder i try to hear u, the less effective the ear is.......e ma binu sir
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:19pm On Mar 20, 2016
iambibi:
... Yea service was fun.... Guess wat.. I prayed for u.... That God should *Wispers* grant u ur heart desires....yea.... So hw fa... Hope uv eaten..
I see why I'm more successful than my peers, i married well......I'm okay, would soon b on my way to Manchester to go see Memphisdepay and co....we'll need to go on thant trip together..... are u in?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:07pm On Mar 20, 2016
I see this hustle for molakem is real around here, shammak didn't get fraih by going to war nor oyehomie and biotechsola getting Qutyjoice and hardie14 respectively, nor Abbeyunique2 too getting beckytee and others....abeg make una go bak go see how I win my precious iambibi heart, make una go learn.......why una own come different, my baby don tell una say make una go prepare punchlines, na gym una go dey gym...na by chest? Una no even allow my wife rest, person wey just come bak frm church. Testimony89, e b lik say u want make i uphold dat ban i ban u dat first time, abi?
Molakem, oya cum decide now before person go lose hin head
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:53pm On Mar 20, 2016
iambibi:
.. *singing and dancing towards him*

I no dey denge denge i no dey pooosssseeee eh
My baby give me biscuit i want sugar
The things you do me, bi’ojo ba ro kose wi
Bi’orun baran, bi’orun ba’ran ko se so
Melo melo, melo melo la fe wi
Melo melo, melo melo la fe so
Ani Melo melo, melo melo la fe wi
Melo melo, melo melo la fe so

Eyin fun jowo, eyin mu’enugun.. Chaii... lemme jst pity them

Happy palm Sunday dear.... Hw was service today... I guess it was wonderful. ... Hmm one Dis ur smiling,...u need to tell me oo..

Happy sunday evryone.. Wishing u a fulfilled palm sunday!! Stay cool and remain Blessed!!
chai!!!!!..…......emi nikan tan... loving you is like the best thing ever, never felt more alive, we definitely av to keep this love in a photograph, making memories for ourselves....so when the eyes are never closer, when distance becomes farther.... u can keep me inside d pocket of ur ripped jean, holding me closely to heart......then u know u won't ever be alone cos I'm neva gon let go.

Service was fine ooo, i dance sotey i forget NYSC worries........abt the smile on my face, na inside talk b dat one. Guess service was amazing over there too?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:00pm On Mar 20, 2016
ABB1:
No be only triplet na community grin dey your belle
lmao...........good afternoon brotherly
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:50am On Mar 20, 2016
BlizzydoDo:
Fraiser yuu no go church?
leave baba make e continue hin service ooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:48am On Mar 20, 2016
Pls join me in thanking God. They attacked me at about
2.30am this morning. They came into my room while I was
sleeping. I heard their sound as they moved across the
room towards me. As I got up, I remembered the scripture
that says, ''He has not given us the spirit of fear...''.
As one of them came at me to attack, I had no choice but to
defend myself. I quickly struck! The second one also jumped at me. I couldn't believe what was happening. My neighbours heard the chaotic sound that was emerging from my room and were wondering what was wrong. I eventually hit the second one too; my hands were stained with blood.
They lay still, so I wondered if they were still alive, but when I looked at them on the floor, I found out one was still moving, I struck again and this time I hit harder in anger. That's how I killed the two GIANT mosquitoes attempting to suck my blood o!
Thank u Jesus
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:42am On Mar 20, 2016
iamdynamite:
good morning and happy palm sunday,to the best lady in the whole wide world.

the woman of my life

my heartbeat.

sure you slept good?

and please dont mind those beefers,i wont only take you to paris i will take you on a world tour.,were we will visit the most beautiful and romantic places in the world.
My in-law, good morning......ds ur kind promises....ehn!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:02am On Mar 20, 2016
Kbs468:
Chymi, By the way, you no gree board the Jet ✈ wey Jubrealguy negotiated for you? Abi you dey fear Iambibi ni? cheesy
fear iambibi ke....she can't cos my baby has been nice to all and sundry.
I don greet u gud mrng before, no need again.

Good morning to the queen of my heart, iambibi and every GC citizen, wishing us all a wonderful sunday
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:44am On Mar 20, 2016
Kbs468:
Indeed the night was really great and splendid oo because sleep don clear for eye no b small oo
lol....abi u wan go meeting ni

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 89 pages)