NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:08pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: .. Lolz...haba Farrrrrrrr from dat.... seeing u stress that "far" is a very very good feeling |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:47pm On Mar 19, 2016 |
Abbeyunique2: I was banned ni jare for reason best known to the mod.
shout out to that Mod wey ban me u break bottle for thread ni? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:36pm On Mar 19, 2016 |
Abbeyunique2: thank God say jazz commot ur eye baba, how far na.....the eye wey see u don old ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:34pm On Mar 19, 2016 |
Rukkyola: Lol! Me wey don buy bata nko. I go just vex go sell all d NYSC kits wey I don buy. I go use d money buy bicycle wey I go use explore b4 service. Boredom don tire me. lol....dat boredom gangan na hin dey vex pple, some people even resigned only to enter GC see another thing. Anyway, allizzwell......i see say eddy don sweet-talk u run comot |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:30pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: . Helo dear.. , hw u dis morning.. Hope u slept well Good morning baby, I did really sleep well and i am sure u did too.....how's the day going, hope NEPA z nt spoiling ur weekend for u cos NYSC has already done more than enuf |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:40am On Mar 19, 2016 |
Thank God say I never buy bata, cos d way dem dey postpone this thing, person bata go just turn undersize........ |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:27am On Mar 19, 2016 |
Fraiser: lol... Na wetin sure pass b dat baba... Dont worry oluwa is involved, hw ur salad wife, hope she dey make sense yh she dey okay.....she been dey try prepare salad for foreigners wey go soon start to dey enter now and also for pple wey go dey lead d war from the front....u dig? buh baba, NYSC don make me lose plenty ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:12am On Mar 19, 2016 |
Fraiser: Eyan mi, I dey hear o, I don crash yesterday na hin no make me coment, gud morni, hw ur syd be? baba....my side make sense jare, na weekend b ds jare, i wan try dey gather mind for april 27 cos i no juzz get power |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:46am On Mar 19, 2016 |
CROBBOY: GOOD EVENING/MORNING GREAT PEOPLE OF GOLDEN CITY
Imagine how this city seems to be crowded Its really amazing that most humans perform at their peak only when problems and challenges emanates. This is because most of 'us' live our lives on the RED LINE (JUST FOR THE MOMENT)
OF ALL DAYS, AND WITH ALL THE THOUGHTS RUNNING THROUGH MY MIND NOW, ITS UNFORTUNATE I REALLY DO NOT HAVE ENOUGH TIME TODAY FOR WRITING But I'll still try with some few thoughts:
# We all know that no matter how we are persistent with our cries, complains or protest, NYSC will not commense A'16 camping or service year at their own expense. WHY WASTE THE ENERGY?
# In terms of management, funding and financing, NYSC does not operate as an Autonomy - Independent of the Federal Government Coffers. What answers do we need from NYSC that will deliberately alter the stipulated dates Or are we just trying to derive consolation from making such EASY-TO-ANSWER-WITH-WORDS request(s) (wetin happen to spinxytinxy consolation joint   )
# For those of us complaining about getting older at home (becoming older than 24 years), resulting in reducing one's chances of employability, haven't we heared of what is known as DOWN-SIZING (which organisations have been significantly experiencing since last year)? Look around you, in the past 6 months, have you not observed the decline in money circulation, job security or related opportunities?
My advice:
1. Nigeria is fast becoming a and being dependent on a Capitalist society. One need to be proactive and entreprenuerial to stay afloat. And with the direction our nation, our economy and even NYSC is tilting, do not be suprised that paying Corp members the suposed allowance (allowee) consistently will pose a great challenge when we eventually get started.
2. Tailor those energies of yours into something lucrative with this time NYSC has made available (regardless of whether or not you get income in return). The experience, skills and rapport you will develop therein will come in handy sooner or later!
HAVE A 'CRYING-FREE' SEASON AS YOU WAIT FOR THE STIPULATED DATES WHILE EXCHANGING YOUR AVAILABLE TIME WITH VALUE
cc Oyehomie until this people find ur trouble. Morning bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:52pm On Mar 18, 2016 |
iambibi: .. Lolz... Abi..... Dear i wil soon say gudnit.. Av started feeling sleepy... alrighty.......sleep well. Brace up for the morrow, it's really gon be a great day. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:50pm On Mar 18, 2016 |
where's my boss wittyemi, jayloms, dese r d kinda times we need their big big grammer though i know CROBBOY is already preparing something mouthwatering for the press
awon temi Fraiser, hardi14, Qutyjoice, fraih, spixytinxy, SC31, Abbeyunique2 eyan nla, ABBI, oyehomie, where una dey na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:44pm On Mar 18, 2016 |
iambibi: lolz.. Yea... And y just asking, more foreigners would troop in tomorrow, we need to do beta alejo for dem cos some of dem eyes go dey red make dem no go beat dtobs, amodu, kbs468 and LogoDwhiz for inside dere office wey no dey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:33pm On Mar 18, 2016 |
iambibi: .. Lolz..... Abeg dump am one side.... talk no dey dat side, how's your day been na, heard the city was so so crowded today, do we still have fruit salad at home? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:26pm On Mar 18, 2016 |
Brimmie: If only you could see the world through my glasses, you 'll be amazed with the way I see things.
My ChiSophia is Finer!  lol......no be me and u go start this kind talk abeg! The most precious thing i don take my eye see na iambibi......shikena! oya baby, are u sleeping already? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:15pm On Mar 18, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:11pm On Mar 18, 2016 |
Fraiser: the tin is I believe in d power of dialogue nd not protest, we are 21st century graduates, we should not have d mindset of d 20th century graduate, trouping into d streets nd d markets at d slightest provocation. Dat is the way we do it in my sku, nd we never have any cause to regret. I support social media nd other civilised form of awareness nd not going to d streets. d thing b say na street fit do am, all dose online na waste of time, reminds of MAULAG days.......buh another tin b say how una wan assemble sef, una no fit plenty atall. Nobody go see una sef. Accept with good fate and move on unless u want to protest on the ground that the whole NYSC scheme should be scrapped but postponement, kinda lame |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:03pm On Mar 18, 2016 |
iambibi: ... chaii, ma deariee don dey becom " ancient of days"!! ! Lol don't mind dem, na dem sabi.....all i wanna do right now is just to love u and fight anyone tryn to stop me, u so pretty.......olohun gbo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:38pm On Mar 18, 2016 |
Ehimadeking: Urs is good oo I hv wasted a year and 5months (17months) @hme nw. abeg, make una no dey count no of months wasted.....make person no start to dey cry for here, i bn no get bear bear wen i graduate oooo buh see me now, pple don dey call me osama, make we no start to dey count, abeg |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:33pm On Mar 18, 2016 |
iambibi: .. Yes i don cry finsh  please, the city is too crowded at the moment based on some oga at the top mumulity, i don't want anybody tasi-ing u anyhow, juzz coman put ur head on my chest and let's hope CNN will say another thing abt ds cos i can't just trust Nigerian stations like dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:30pm On Mar 18, 2016 |
Fraiser: u no trust ur friend again? u mean the friend wey wan possess my possession, incase u misquote ur pastor prayer, na ur possession he say make u possess, no b ur pastor own fa.......ah joz kaaan bliv deez |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:24pm On Mar 18, 2016 |
iambibi: jubreallllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllll.. Dear Wat hav we don to deserv all dis from nysc  we did nothing ooo, Adabi if we did something (apart frm d CUL ish wey dem leak), they just decided to pack a big bowl of sh!t for us to eat cos dey know we have no choice........walahi talahi........olorun a daa, abeg tell me say u don cry finish na cos i get plenty swear for brain ryt now wey i wan given dem |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:16pm On Mar 18, 2016 |
iambibi: ...comp.. wetin? Yes i dey hear frm jubrealguy no worry ur sef u hear? what a beautiful reply......baby, over missing u dey worry me lik ds, i no dey get myself.....bn busy all day trying to get my certificate and all other documents that would be needed in camp only to find out we have abt 6 weeks more to stay at home, couldn't help but shake my head in disappointment, so don't cry again, just keep on living ur day as you have been, thunder fire NYSC, dey can't stop our happiness, hope u av all ur credentials sha? Please, run from fraiser and we need to talk more on ds testimony90, where e dey cum frm wey e no get rope for neck and as per brimmie's elbow,I'm on my way to break it. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:06pm On Mar 18, 2016 |
Fraiser: me just dey help u pity ur condition ni o, nd I suppose watch d back of my friend for am u dey watch my back by possessing my possession........chai!!! Woman beans.....una wicked oooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:04pm On Mar 18, 2016 |
this one wey person no even dey see road well well, abeg wey my wifey iambibi, i no dey see her brakelight atall |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:01pm On Mar 18, 2016 |
time wey i suppose dey hail my pple na hin NYSC carry dere toothpick leg spoil person mind
Make dem just scrap d tin finally |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:58pm On Mar 17, 2016 |
hardie14: and what part of for example didnt you read??
u don dey too play with fraiser ba??
u wan dey turn olodo.
okay now.
kontinu. so u come back from leave juzz because say u wan yab me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:31pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser: baba I dey greet u plenty, hw ur day dey go? oh boi! no be am atall oo, nepa just toast us wit small lite ds mrng, since den..na heat oo. How ur end? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:27pm On Mar 17, 2016 |
LogoDWhiz: Realest G.. bless you bro My person.......God bless u too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:18pm On Mar 17, 2016 |
lastborn3401: Abeg house,my greencard is in black and white is that a problem peeps?? it's a spiritual problem sef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:08pm On Mar 17, 2016 |
Qutyjoice: Yu must B kidding ryt maybe i was aldulting |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:07pm On Mar 17, 2016 |
wittyemi: Good afternoon all GC members,ya'all are loved. afternoon bruh! you have been missed |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:52am On Mar 17, 2016 |
Qutyjoice: And what's dz one saying again? lol.....what u read na |