Juniorhamz's Posts
Nairaland Forum › Juniorhamz's Profile › Juniorhamz's Posts
1 (of 1 pages)
mehn orufonomo its like u've ga time 4 em, free em like sauce said if they don't like him sumfin is wrong with them hez doing sumfin good that is y dey hate Haters do wot dey do best, mofo's!! u this AFK u just a jerk prayin for oda peoples failure, bitchy nigga Get real, no one likes u jus do sumthin, GO get a lyfe! ![]() |
durella stole dbanj's style, durella released his single last year while dbanj released tongolo 2005 so ![]() |
true! cubes n the vault includin soul lounge |
mehn e yin ti nairaland sha, Olohun ma je ki a pa yan |
eya, poor guy |
submit all the slangs you knw ![]() FILE nothing do u etc |
@poster mehn u try guy!! but u ey dry small for some pages sha ![]() |
u guyz should imagine if he was d one planing dis stuff ? (nah!) mehn na wa oooooooooooooooooo d guy go don cry tire dem no attack dem kennys musik na him dem dey attack wot if its kenny n others doing dis stuff make hin no carry dere money sa lo, alot of WOT IF's in LyFe mehn!! ![]() i tire for naija oooo |
naijafan dat fair guy na jankande estate (ipaja) side hin dy stay ? |
ok ok he don do dis post is closed!!!!! |
na u get dere mouth ni wéré your mama na very thin bastard dem dey use am as tooth pick |
@lalaboi ur link na fake |
if u hate it then go suck your mama's dick, |
spv E200 smartphone
|
thug life yo momma is so fat it takes a year to make a 360° turn around her |
pd |
na who u be ?? |
this is a competition u all (yab) yab una self die i see u guyz do yo momma battles for threads but now una go do am here ?? na bolajiboak(i dont think d name correct self) inspire mi lol Rule 1: strictly yo momma jokes Rule 2: strictly on mistakes Rule 3: anything goes ![]() by naija from naija |
mo'hits all star cv album ?? i beg who get am |
very tight album ah! the blackest of dem all try i beg i dey feel d'prince too with koko master D'banj or ski banj as una like am nothing do dem and why did SID leave tybes men ??well sha all of dem stepd up abi na, |
gba be gongo aso big ups to nice n @poster nothing do u but nxt tyme no mistype lori le self na tight song i dey feel konga anytime una understand wetin d guy dey yarn i mean konga ?? |
lamo bolaji mehn u will always make my day make una answer dis gurl na i beg!! |
d guy don dey mad, didnt he go to school ni i guess na does area boyz self stupid fool make hin slp for jail for like 3 years ki oru é pe wa oloshi o fe pa everybody danu weré |
this goes to babasin or what did you call your self, NO DEY TLK OWU LIKE DAT!! ODE!! OWU NO BE UR LAND ABI UR PAPA NO KNW UNA ROOT!! Obasanjo way u dey see walked very well on his regime,i hope you,ve never been to abuja not to talk of aso rock,if you no get walk,you beter begin to be selling five naira candle about una street. bosun son of akirogun of OWU LAND P:S no be my ID i use |
mehn u not jobless oooo u fit start one like dat Naija Super striker (sheggs okoro) sponsored by Mr.Biggs it was funny u really tryd keep up da good job, One <3 |
i heard dey bannd dis guy for d song "whiskolo whiska" what do u guyz think about him and d song ?i dont know why dey ban in naija they dont know all the kids self don jassy censors board is jus dullin dem self sha, |
i think da guy has succeeded been GaY and gothick(which he's not) he is just crazy and ppl av startd lookn at him as a Madman my mom doesnt like him at all, |
Gush!!! gunners 4ever but what was he thinking was he drunk or sumfin,
|
new naija songs Timaya-timaya blackface-okpeke timaya-dem mama plantashun boyz-ocean of passion (album Plan B) new D'banj-jassy and loads, |
lamo, |
OMO MaN reD please dont Watch d match dAt day cus its going to be brutal i mean U guyz will cry dats for sure, GuNNers 4 Lyfe, ![]() |
yh i heard it today!!!on cool fm 22 pellets removed from his ties and he's getting btr , (ENEm IEs MA KUdaNu) |
1 (of 1 pages)




