Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,898 members, 7,828,163 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 04:07 AM

Kafprofiler's Posts

Nairaland Forum / Kafprofiler's Profile / Kafprofiler's Posts

(1) (of 1 pages)

Religion / Re: Reasons A Former Pastor Became An Atheist by Kafprofiler(m): 3:28pm On Apr 18, 2013
jus in the spirit of thinking widely ni o shey mk i dey tink dey go o?
Religion / Re: Reasons A Former Pastor Became An Atheist by Kafprofiler(m): 3:21pm On Apr 18, 2013
All d naturalists n scientists in the house abeg i want to ask some questions o 'u say u bliv in evolution abi okay man don bcom since so many years ago wat has man evloved to /changed to ?una don hear say dem born any pikin wey him dna dey different from normal human being own? Wit d current age of tech we get nw we suppose fit predict our next stage of evolution nw abeg shey we go get wings so we cn fly ?u knw following evolution theory we moved from sea to land ,wer we dey move to now se na air or space or we go go bck to sea?since we evolved shey we suppose chop banana because banana dna resemble our own by 50 percent those wey dey chop chimpanzee na una brother una dey chop so o 99 percent dna resemblance no b beans o. answers please na beg i beg o abi science or nature neva evolve reach al dis place dem?
Business / Re: TIG Treasure Resources: Any One Who Can Advise Me On Them? by Kafprofiler(m): 9:45pm On Sep 19, 2012
is TIG stil operating?anyone
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Andres Iniesta 2012 UEFA Best Player by Kafprofiler(m): 7:00pm On Aug 30, 2012
excuse me hw mani ppl dey watch match 4 here wen i say watch i mean wit ur brains ?did i jus hear somone cal iniesta underdog or i dey imagine am ?iniesta world class midfielder
Science/Technology / Re: Cosmic Rays To Enter The Earth From The Mars (Rumour) by Kafprofiler(m): 1:31am On Aug 16, 2012
who dey spread dis kain rumour nw cosmic rays from mars wat of from jupiter ?laff wan kill me die (lwkmd)wch energy source dey mars wey e go dey emit cosmic rays abi d planet wan explode .cosmic rays come from stars n al dose kind of things nt planets bsides our planet receive dis rays dem steady sef n it gets depleted in our atmosphere no big deal . winkwho dey spread dis kain rumour nw cosmic rays from mars wat of from jupiter ?laff wan kill me die (lwkmd)wch energy source dey mars wey e go dey emit cosmic rays abi d planet wan explode .cosmic rays come from stars n al dose kind of things nt planets bsides our planet receive dis rays dem steady sef n it gets depleted in our atmosphere no big deal .

1 Like

Education / Re: Oau Admission For The Year 2011/2012 Part 2 by Kafprofiler(m): 9:49pm On Feb 26, 2012
i want to use dis media to congratulate u guys n girls dat jus got admitd CONGRATULATIONS ppl .pls ife is a place wer der is stiff competition if u want to b on top of ur class it starts nw.
Religion / Re: RCCG 2012 Prophecies by Kafprofiler(m): 12:02pm On Jan 02, 2012
It's amazin to c d numba of ppl dat stil live witout knowledge u tink u v knowledge but wat u v is absolute notiness . The pastor said somtin instead of una either wait n c wat wil happen or bliv n pray u mk rash statements it's pathetic rili mst of u r so quick to  speak but slow to reason(i mean no disrespect) .ppl shuld tink b4 they speak even if u no bliv d man sef must u rsort to callin im names? Hw naija go take gud lyk dis
Education / Re: Oau Admission List For The Year 2010/2011 Released! by Kafprofiler(m): 10:05pm On Jan 16, 2011
I dey envy u guyz o wat cn we dat our pay ments haven't been confirmed do nw?
Education / Re: Oau Admission List For The Year 2010/2011 Released! by Kafprofiler(m): 7:56am On Jan 16, 2011
Any Zoology student around here?
Education / Re: Oau Admission List For The Year 2010/2011 Released! by Kafprofiler(m): 7:37am On Jan 16, 2011
Hey guyz hw did u fill ur certificate form ,did u mark all those boxes or clicked non.pls i need a reply fast.
Education / Re: Oau Admission List For The Year 2010/2011 Released! by Kafprofiler(m): 2:57pm On Jan 14, 2011
wch 1 is delete tag do i mark it or leave it guyz help o
Education / Re: Oau Admission List For The Year 2010/2011 Released! by Kafprofiler(m): 12:56pm On Jan 14, 2011
pls guyz afta all dis payment wat do i do next
Education / Re: Oau Freshers To Resume Jan 17 by Kafprofiler(m): 3:24pm On Dec 21, 2010
Nw na Congratulations dey there but hw my name use go enta far far ZOOLOGY
Education / Re: Oau Freshers To Resume Jan 17 by Kafprofiler(m): 4:29pm On Dec 19, 2010
Abeg make una c o i write med n surg dem give me zoology again dem write congrats com still write admsn rejected i am confused o wat shuld i do any ideas
Education / Re: Oau Pastes Some Lists In School by Kafprofiler(m): 5:43pm On Nov 13, 2010
Abeg if tru tru list don come out sumbody pls help me check my name abeg 05401992AI Koleosho Ayorinde Fola. med n surg,or medical rehab or Geology na beg i beg o
Education / Re: Oau Pastes Some Lists In School by Kafprofiler(m): 2:41am On Nov 02, 2010
If d list is out truly pls pls nd pls sum1 shuld me check if my name is on d list Koleosho Ayorinde Fola 05401992AI ;Medicine n surgery or Medical rehabilitation or Geology.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Mikel Dusts Essien, Song, Gerrard And Scholes: by Kafprofiler(m): 12:23am On Oct 30, 2010
To all mikel critics n haters una understand simple eng lang na wa o ,if dem sumbody na best passer wetin be d meaning of BEST;make una go check dictionary .shey na because una see fabregas n gerrard?d pple wey talk am shey dem bi mumu .u see professionals cum togeda decide sumthin u wey dey cornerside dey talk say na lie .Even if Mikel Obi stan 4 one place dey give pass to Terry or Cech so far as d pass dey accurate e no spoil anythin na pass weda u like it or not .J.M.O na defensive midfielder understang english well b4 una talk sumthin wey no make sense.NO player 4 dis world wey no get room 4 imprvment so make una leave JOHN MIKEL OBI make him dey play d ball wey him dey play.
Education / Re: Ui Xcond Choice Form Is Out For The 2010/2011 Admission Session by Kafprofiler(m): 8:10pm On Oct 03, 2010
What is d procedure 4 fillin n submittin d form
Education / Re: Oau Admission List For The Year 2010/2011 Released! by Kafprofiler(m): 1:37pm On Sep 04, 2010
Pls help me check my admission status 05401992AI
Sports / Re: South Korean Coach Thanks Yakubu For Goal Miss by Kafprofiler(m): 2:46pm On Jun 25, 2010
OMG i was so heart broken at Nigeria's exit .it shows d quality of strikers we have in d nigerian team n also defenders.i think d Nigerian team is just Nonsense in every sense of d word.The super Eagles team shuld be disbanded from now n lets search 4 new legs ,i mean there a lot of talented players in dis obodo NAIJA .Let dem just look 4 all dis talent frm grassroot, brush dem up ,train them rigorously in all types of training shooting ,passin d ball even shooting d ball ,teach dem of team work infact teach them everything about football n if they like some of d players in dis present Eagles team who are commited to d game ,who can play d game can join them.D YAK let me say categorically is a WASTE PIPE we don't need his like in d Nigerian team.All my fellow nigerians take heart n those of u who are close to those who take decisions on D National team ,give them good ideas .NIGERIA D SUPPOSED GIANT OF AFRICA JUST HAD A SHAMEFUL N DISGRACEFUL OUTING .They shuld plan ,hope ,pray n carry out their plans in order to ensure a better outing next time.afterall all those great players wey we dey mentn their name are human just like us dem no be spirit.NIGERIA go fit produce players wey go dey famous too no be so?
Politics / Re: Obj Is Bad Yes, But He's Still Nigeria's Best Ever President. No Contest by Kafprofiler(m): 3:17pm On May 26, 2010
U guys say Obj was bad yet he increased Nigeria's pace of development if not for him perhaps u may not be able to browse or even use ur mobile phone .Yes he did bad things ,how many of u would have done better than him if u were in his shoes @sauron n genbuhari u think it's an easy task ruling a country why don't u take up a leadership role somewhere n let me see how good u can handle ur position
Politics / Re: Church Where Founder's Skeleton Is Worshiped Lwkmd! by Kafprofiler(m): 11:53am On May 18, 2010
Ideebee:

Can we Nlanders try as much as possible not to make evry issue on this forum tribalistic?
That goes for you @metal gong, just because a case was dicovered in a yorubaland doesn't mean it doesn't happen elsewhere.
@metalgong or woodengong does dis kind of thing only happen in d west .U should be a patriotic citizen of nigeria n not narrow things to tribe ,don't be so sentimental ,what happened took place in Nigeria , no be so
Entertainment / Re: Mode 9 Vs Mi by Kafprofiler(m): 11:34pm On Apr 30, 2010
Who be dat wey dey compare mode 9 to MI see u can't compare d 2 of them i've listened to both of them Mi is not just a bomb but a supernova.look n listen b4 u talk o u wey say mi na street rapper e be like say u no dey dis obodo niger.
Education / Re: Oau Admission For 2009/2010 Session by Kafprofiler(m): 2:54pm On Feb 25, 2010
ANYONE WITH USEFUL INFO SHOULD CONTACT ME ON DIS NO.08060989524 even a text will be appreciated
Education / Re: Oau Admission For 2009/2010 Session by Kafprofiler(m): 2:50pm On Feb 25, 2010
guys pls i need an update on what is happening in ife ALL DIS admission wahala sef .P
Education / Re: Oau Admission For 2009/2010 Session by Kafprofiler(m): 12:24pm On Feb 10, 2010
Pls can anyone in ife help me check if my name is on d list Koleosho Ayorinde fola, ume reg no. 92315105GE .MEDICINE .contact me on this no.08060989524

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.