KAHBOOM's Posts
Nairaland Forum › KAHBOOM's Profile › KAHBOOM's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 26 pages)
Yuck Jmk carry her Period body come out,,make she nor enter there oo ![]() |
Yes ooo This is the moment we have bin waiting for Oya Queen,angel fall out ![]()
|
ImpregnaTor:It must be angel and queen or it won't come out ![]() |
HIGHESTPOPORI:After subscribing with my hard earned money there won't be a jacuzzi party tonight ![]() Na Im be say I go go burn biggy house down tonight Something wey I dey anticipate like Christmas |
Biggy abeg call arin come diary room..Warn am make she no jst enter that jacuzzi. Make she nogo use her flat black yansh block queen and angel view Angel queen for the money ![]() |
Ohhh!shit I just remember say jmk dey cry like pikin yerstday say she dey her period,,That means she will be missing in tonights jacuzzi action..Chai! And I be dey plan foursome tinz.ooOOHH! Mtcheww |
DrakeBlend:U are wise ![]() |
I am a white money fan In as much as I luv with money but,but,but,but tonight I am a queen,angel and Jmk fan. Team J-queengel ![]() If u know u know
|
Haaaaaahhhh! Jumia wetin dey sup na? ![]() I orderd half carton of Vaseline for tonight's jacuzzi party I never see delivery guy since And my grandnut oyel just finish Queen must hear wiii for my hand today,,she must not escape ![]() |
Simran94:Make she no just allow am affect her jacuzzi party participation cos na there wahala go dey ![]() |
Froshloaded:Awww I miss her too My problem with her started when she denied me jacuzzi party moment twice and left her space for arins ![]() Had it bin she featured I would have single handedly pumped in vote for her the way I pump kafayat every night. |
scondy:If Me and some proper African men use fork chop swallow we nogo enjoy am. The sweetness of swallow is in the fingers..Especially if im come that part wey if soup and swallow don plenty for ur fingers,u go come pause lick all the fingers continue.The sweetness na ULTRA GALACTIC taste ![]() |
Which kind stupid unnecessary forming be this na? Why dem dey use fork chop swallow? Crazy housemates ![]() |
ignis:Ar swear In his dull mind he will be thinking that all chuddies world wide will be pumping in vote for him. ![]() |
osuntuyi20:Correct info I just off my gen..Maa run go on am back.I wan catch a glimpse of her fallen angels |
Gbegirsoup:Pipu dey talk of party and fun,,u dey talk vote.Vote wey don close U sure say u well so ![]() |
PlayMaker14:I purchased one carton Bring ur hand U can have some and kip urs.Pls don't thank me cos I am a silent helper
|
Wey Beatrice for Christ sake? Biggy do something.. After subscribing and purchasing a carton of lubricant with my hard earned money she is missing. ![]()
|
neztar:The best set is tobi and efes set |
Abeg make una vote out Angel because of her Vaseline price don skyrocket ![]()
|
Nawa o Na every time Nigeria dey play sef ![]() Soon now dem go load us |
Hahahaha White money Zamzu song The guy funny Dem don high |
OoooOoh Cameraman focus! focus! Focus ur camera on angels yansh na ![]() |
Chai Nice session Thank u biggy for the quality Vaseline content ![]()
|
We will not take dis Biggy must sanction Beatrice for not showing us her sexy shape Princess go use gown cover her big yansh..Rubbish ![]() |
ThunderSwitch:Hiz not my fave He has a nice personality..Hiz multi talented |
Ikwerelastborn:Succubus rawuoooo GI dia..Mpama I trust those Nigerian tribal leaders very soon they will do something that will trigger all Igbo's to come on board. |
Prince is a perfect gentleman Very humble and talented. He is from a royal family and still humble and talented He can do almost everything.A complete man.. Hiz the best dresser of the show.Person say if u wan punish prince no beat am just wear am jagajaga cloth ![]() When ebuka asked them if they ever suspected if any housemate was fake.I was expecting them to mention prince cos he is so perfect and willingly fixed there hair every Sunday. |
Good Invade it,kip on shooting..Igbo's still sitting on the fence must come on board and support Biafra |
Chai Da one minit man go dey jealous right now See where she keep her hand..Im sure say this man go dey give am 1hour non stop pounding na why she dey happy. |
Ikwereanlion:True There food fight was so annoying. This minute they are in luv the next minute they are fighting over food. Vee with that her tiny phoneer accent will be explaining there stupid food fight Neo go be like I nor do again,the gel dey fkk up,i nor want again..after im form hard man finish im go go beg her..Wash free pant ![]() |
Lazyyouth4u:Even if na G list celebrity self.No shaking Half bread at hand is better than none. Abi are u expecting them to be in wizkid,davido and Burnaboys class ![]() |






