KAHBOOM's Posts
Nairaland Forum › KAHBOOM's Profile › KAHBOOM's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 26 pages)
babyfaceafrica: ![]() Abeg make una pity saga na,,show don dey end Make im fit look mirror call im self man |
Girlliving:Mtcheewww I think say u get yarnz sef We don taya to hear ur tears is sweet bla bla bla Smelly cunt ![]() |
Tranquility2345:True The guy is too smart to fall for a common prank like dis |
Girlliving:Only a pig supports a pig ![]() Ezi ohia ![]() |
Where is mazi the kitchen general ![]() Why kitchen dey untidy?Why Dirty plates full kitchen Oh! Show don dey end and him kitchen strategy mission don dey accomplished ![]() I talk am..If housemates pressure am the hunched pig go show im tru colour |
Girlliving:I be glutton At least I see food chop to stupor ![]() Person wey him brain box dey over heat,dey malfunction becos im never see food chop dey call me glutton.. ![]() Hungry pig ![]() |
Long story The only important tin abt sex in marriage is that if u dont give it to ur partner he will seek for it outside ![]() |
padkan101:He will say he fell into a trance when he was ill and saw nini in a white room but he refused to tell saga so that he will learn to be strong without nini ![]() |
OBAMAKILLOSAMA:Hahahahahahahaha U no well at all ![]() |
Geezeem:I blame cross for giving the mgbeke levels..She don dey feel among ![]() Peres taste is high,,if not he would have scattered her inkpi-ning in the toilet when she begged him for a quick bathroom session ![]() I have bin busy voting him..Permission to go back to my sweet job of voting him pls ![]() |
Munzy14:What do u expect him to say before If gel give am kiss,grab im dick,dey show me luv and green light..Him must say something good abt her to Ebuka Abi u want make im say shiz ugly and hiz not attracted to her Person wey give queen level for that house when no one liked her was cross,,even the white money abandoned her at a point when she was always up for eviction, he tot she will leave,na when the cow know say she be strong contender im start to give her close marking. ![]() |
maxwell530:When the pig dey chop anyhow without control..why im nogo sick? Make ninjas bundle am comot that house b4 him infect other pipu |
mycar:Sharap ![]() What do u know abt dignity? when cross was in the pool alone minding his bizness and Queen brought her mouth to kiss him in front of that pig nko? What of When Queen touched his dick nko? Cross minds his bizness jst that if u make it clear to him u want to catch Cruz with him,,he will catch Cruz with u too..e.g angel The energy u give am na wetin im dey return Why im no dey follow Jacky b,princess and co play ruff play na? Na the queen start all those ruff play from day one On a normal day Queen no deserve cross wink..Na out of pity when the stupid castrated pig dump am for Jacky b im start to dey near her out of pity,,na from then she start to dey kiss am,,dey jump untop am anyhow. The pig go nearly wan die for im heart when queen and cross win together yerstday ![]() |
Broobembem:Then what is he? Slave spirited or captive spirited ![]() Haven't u asked ur self of the housemate with no enemy in that house..The housemate that flow with everyone in that house freely From day one till now..Well Incase u haven't,,,that person is cross Even white money preaching love and peace have coded enemies in his heart |
Miller232:Scared for what na? If hoh go complain to biggy and biggy no give dem satisfactory answer dem go know say na biggy prank If to say dem read letter to dem like kV own say she comot do to health issue then come back later,,im go dey believable. No letter,no nothing Im never late make biggie right them letter so im go dey believable ![]() |
Saltandwater:And saga is among the smartest in that house.. I feel they know but they are pretending to make the show lively.Especially LR the head of house Anyway we dey enjoy the prank sha but its not well delivered |
Broobembem:I swear..I feel they will know sooner or later or they already know but pretending LR just played a prank on Emma recently so they should know its a prank If for say she pretend tell housemates say she no well or something biggie come do like say dem carry her comot like kV do to health issue and later carry her back I swear Im go hit saga reach bone marrow,,then we go know whether im go take voluntary exit as him talk ![]() |
Hmmmm Yoruba's or should I say all tribe that live in border states share similar culture with dia neighbors.They exchange culture tru trading,marriage,religion,celebration and sometimes conquest Yoruba's in Oyo up north share some similarities with Nupes and co Ogun yorubas share similarities with the piple of bene rep Yoruba's near east share similarities with there ijaw,Bini and Igbo neighbors Same as Igbos Igbo's in the west share similarities with there Bini,igala and some tribe in south south Igbo's up north share similarities with idoma and co Igbo's in the east share similarities with efik,Ibibio,anang and co Igbo's down south share similarities with ijaws and co So na so im be Besides that Igbo juju men were among the best in those days,,There presence was felt almost everywhere in the south tru there long juju |
NwaNimo1:Hahahahahahahahaha I don laff tear my belle |
mycar:If u nor like gel free am make she go for person wey she like..Simple |
mycar:If I or a real nigga nor like gel I nogo send who she kiss or whatever she do,,,especially when I don tell her to her face say I no like her And if I happen to find out she like any of my friend omo I go free dem make dem do as dem like..Bless dem Union sef |
Haipre:Lol Queen na him sister? That kiss Queen give cross for pool pain am reach marrow ![]() |
White money don chop Emma small chops oo Him chop am purposely yerstday come dey lie say im dey open The pig is on a feeding spree ![]() Pere self don complain im dey thin ![]() |
Munzy14:But he said it to her hearing and our hearing that he is not interested in her ![]() If u are not interested in her,,fine..No be by force Why tell her not to kiss a guy u call brother?That is a wicked dangerous move..Piple like that can poison a friend ![]() |
Make cross free that mgbeke abeg..She no deserve im wink talkless of kiss She dey feel say she dey triangle,,she dey feel like hot cake men dey drag ![]() Angel get sense pass am,,see as white money dey play her mind game,dey finger her fish brain Cross focus on Angel and pere and give us content |
I don't care if the cow kissed jmk or not I want to know why he told Queen not to kiss cross but if he sees cross he will be forming brotherly luv with him ![]() |
Stanleyucee:Nope Ain't voting no castrated pig |
In the pool party and sat party day it was so obvious that Queen was bin manipulated by that evil genius She refused to dance and mingle with other housemates especially cross.. She go hide for back of door dey dance,,The pig wan kill her shine ![]() And na wetin make me dey para for the dwarf |
Una dey hear Queen abi? I talk am say the pig dey jealous cross,,im warn Queen make she no kiss cross The cow dey free to do anyhow but Queen no fit do anyhow..Im dey play queen mind game.I blame her for dancing to his tune ![]() God go shame anybody wey dey vote that serial manipulator ![]() |
That lazy cow say im don taya for puzzle task say im want entertainment task Biggie abeg give dem athletic and mathematical task make im exercise that im brain and body wey fat don block ![]() |










