Kaobabie's Posts
Nairaland Forum › Kaobabie's Profile › Kaobabie's Posts
1 (of 1 pages)
STEWpid:Pump breast milk as how now 🤣🤣 |
LikeAking:Not at all, it's actually a good food but not too much. Thing is it's the cheapest fast food that you can get in naija |
Nairalanders abeg help my life, garri won blind my eyes I've been drinking garri since 2weeks ago no sugar no groundnut or kulikuli nothing nothing just garri I'm at the point whereby if I'm drinking the garri water go dey comot from both eyes. Make i no come blind before i go get money This post fit dey like joke to una but no be joke ooo na weytin I dey face presently nai I dey talk so If you can be of help to me, please do 9046921474 palmpay |
Be like say you never need money, see e go reach one stage person wey you no know before sef you go ask am for money dey dier dey play |
Shey you won compare footballers money with musician ni? Na where money dey na there woman dey stay |
I warned this tree but...pride they say comes before |
Will put you in the best hotels with some young fresh blood to cool your nerves |
1 (of 1 pages)
🤣🤣