Kayjaybaba's Posts
Nairaland Forum › Kayjaybaba's Profile › Kayjaybaba's Posts
1 (of 1 pages)
Hey! U fool , beta watch ur mouth b4 u put ur sef and ur entire generation in a shit. U know what Allah means? I pity ur parents sha.mumu Kondomatic: |
Dis pix don make dollar rate drop . Nice work mercy |
Holy ghost fire |
Guy are u an herbalist cos u and ur ...... look like pesin wey wan carry sacrifice |
TANTUMERGO007:monkey may u go hug transformer nah. Mumu like u zombie |
See as breast fall like nigeria economy dey still call am well packaged. Make i package my dick inside condom too maybe e go make fp |
Olosho ti take over . End time prostitution TB Joshua no see all dis ones o. Na wetin no concern us e dey always see |
TB Joshua neva see the vision say dey go arrest am o. So e no possible |
Sorry to say u need spiritual backup cos ur village women still dey browse ur future for laptop |
Dis guy take big risk o. If d wife no born make he no blame her o. Na him cos am because he know arsenal no get trophy |
Dis is another act of terrorism o. Dey need to report dis her ex to united nation. Menstruating poopoo end time shit |
I beg my fellow yoruba boys make una no vex na small pikin dey worry her make una no look dat 50 as something special. Small children dey reach dat age too. Make una help me ask her say which tribe be her popsy o? So him too follow dis insult bdat |
Tambuwa with time na u go b GMD driver, all dis one na driving interview strictly organise by APC to recruit new drivers as Amaechi don get promotion to Bar man for d party |
My fellow country pple u are getting anty Okonjo wrong, una for ask her which type cars o. Cos car of 8 thound naira dey dis days. She suppose break d tin well for lay man understanding d different between car and motor cos car like Peugeot 504 reach like 10million wey dey waka for our roads now |
And na one innocent woman go waste Nine month carry dis mumu for her womb o. Baba for even just let d woman get miscarriage dan allowing dis klown exist during my Era |
Money no fit Jonathan I swear. See as he look like pesin wey dey just swear in Yesterday. Compare am with d other person see giant fresh president abeg. D tin shock Jonathan wen d guy shake am |
To me its possible that kissing my have kill someone special to her. Or one of her sisters got pregnant thru kissing. Or young man talk true u b vampire? |
1 (of 1 pages)
