Kbraims's Posts
Nairaland Forum › Kbraims's Profile › Kbraims's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
hmmm hmmm hmmm puhahahahahahahaha!!!!!!!!!! |
guy u 2 much!!! |
may b na 4 una village men dey marry girl wey don get d xpernce & by d way ar u askin or u 2 wnt 2 go & practice ptwss mumu!!! |
Dis guy na fool! see as he com lyk albino!!! |
my eyez dey do Me blin blin blin!!! |
u're right! |
ASUU strike shld end!!! |
Datz d problem of u xtians introducn abusive words in ur conversatn,is nt ur fault is jst d way dey thouth u in d church |
Jst bcoz of strike una wan carry belle! Dat 1 go b ur own private wahala! |
Na only God go judge dis man 4 my area i don use more dan a week no light! |
Guy u wan 4uk up,na only ur area wey get light 4rm 3-9 be 9ja! |
Nawa 4 dis 9ja govrnmnt stuff,u cnt implemnt ASUU recomendatn bt u can pay nigeria senate & rep d 2nd most highest salary in d world! 2 bad.. May God save we stdnt 4rm d wickdnss of GEJ |
Only God knw d truth,bt 4 mee... all dis vision stuff i dnt blieve in it coz it's source is alwyz 4rm satan! |
Y una 2 lyk tribalism lyk dis,pple dey talk sense u dey bring yamayama talk! |
May God help 9ja! & u way dey see... difrnt tory u go leta see d 1 wey go bcom approko 4 u! |
So 4 dos of u who can not mak research bt knw hw 2 make bad comment on wat dey er ignorant on,so dis is answer 2 ur problem! So can u keep ur mouth shut!!! |
I av notin mch 2 say coz i knw am in d middle of pple tinking negative,after all d early marriage is nt must deal! is on will of those who wish 2 do it,so is not of concern xtian,bt i knw wen we com 2 talk of early illegal pregnancy which is common in south east west UNA NO DEY CARRY LAST! dont u tink dat may b a solution 2 dat? |
Wonderful! Second visit 2 hell,wat does dat mean vission,prophecy or u ar d nxt coming mesngr of God coz i dnt tink any reasonable sense wl tak dis,datz y i luv islam because no muslim wl come up wit any sort of trash coz we do tinz wt proof 4rm Quri'an or is dia any statemnt dat made mention in d bible dat dia wl b som people dat will b given d opportunity 2 visit hell by any means NO pple wl jst formulate lies of dia own choice jst 2 misguide pple coz dey dnt knw much abt wat they do worship & dia book(Bible).Am nt saying all dis jst because ghadafi is made mention 2 b in hell coz i dnt blieve in trash bt jst 4 d truth notin bt d truth.May u knw d truth b4 is 2 late and alwyz try 2 make reasearch on d bible(old testament) because d church ar really misleading dia pple. |