KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 133 pages)
redgem: Kia! I can't be 3rd lady3rd?? Who is the 1st and 2nd? |
frankben: ABEG SHIFT FOR ME JAWENa 4 back row i sidon o. |
redgem: My soulmate...mr rightI am here na... See, dat thing U maybe looking 4 in Sokoto kould be in same locality with U. See ehn, ever since i waka pass ur profile, my life has never remained same. Eziokwu o... Xo i dont need no one to tell me dat U r my missing ribs. Xo why U kum dey do me lyk dis na? |
frankben: books first sit in advance....Abeg first row seats don full bro. U wil have to migrate to 2nd row seats sir. |
redgem: Thanks...will be waiting for himWait 4 who hun ![]() |
PrettySpicey: Hahahaha, haven't you heard that the last shall be the first?Mama P, pls gimme my own kiss o. All dis last later being first thing wey una dey use deceive us. Dia ris Goduooo |
Cheriepet: Y u come dey shine teeth:/Kuz i want to seduce U with them ![]() |
lanicky: Lol....uncle u don enter one chanceSee ya teeths. U want buy anoda one 4 phone 4 hìm? |
JeffreyJamez: I seriouly have no idea what you are talking about!!I know U wont, kuz even ur wife Charijee is confused too But dont worry sha, i will let U knw what iam talking abt l8r bro. Wia av U been xince mawning na? |
Cheriepet: Chukwunonya!!!See ya black lips o ![]() |
3Dimension: perhaps u might want to give a proper definition to that "my thing"In dat context, she as a whole is ma thing ![]() |
Cheriepet: MBA!!!!Dia ris Goduooo |
Cheriepet: NO!!!Biko nu |
Cheriepet: which 'thing' is urs dat u are taking?!!!U na. |
KiddaBlingzz:U see gals and dia koni life ba? |
Cheriepet: *Shouting* 3Dimension!!!! come n see Kelvin wants to steal into d GambitWhy U dey shout na... Iam not stealing it, iam only taking my thing jare |
Cheriepet: den u are not readyIam ever ready dear. Pls teach me how to swear na. |
charijee: Smart boy!!!!Lolz... Smart gurl ![]() |
Cheriepet: U swear on scout honour?!!!But i dont knw how to swear na ![]() |
Cheriepet: are u luking for my room numba?Wish to pay U a Holy visit |
charijee: KelvinGraphics answer me!!!!!I just did now |
charijee: Meaning you want to default!!!!!!What i thanked him for is what happened last week and not yesterday o Charijee pls #BringBackOurJefferyJAmez# |
mencade5: sieze blood of jesu kristi from hi, *oya surrender my wife to me or...*I send U to Kirikiri ![]() ![]() |
Cheriepet: i am not worrying, i already know u want to do us 419Pls What's 419 dear? Is that ur new room number? |
lanicky: Hulll PinpopSee ya black tongue eeh.. Pls take it in, i no want any nightmare tonight biko o ![]() |
Cheriepet: i still dont want cos one day u will rememba u gave me kisses n come n collect demWe could sign an agreement that i will NEVER ask U 4 d kisses back. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 133 pages)




