KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 133 pages)
DocAdray: Hahaha,Yup, very very close |
lanicky:Na agape Luv o |
MzRedm: I love you too.I Luv U too |
DocAdray: LOL, for your dream abi?I came very close to Kaduna state. |
DocAdray: Haven't met any yet, apart from a couple of my friends that are members of this forum...Are U sure we havnt met b4? |
xtratagem: I haven'tWhat about me that lives in both Abuja and Lagos and have not met any nko? There are Nairalanders in every state of Nigeria. |
GentleMimi: Lol! I knew it was gonna be tough! Both teams are strong and well organized.Lolz... Make them sharap joor. Them even get luck xay them reach final self.. U think xay if Naija reach dis final kum lose we go dey cry?? Na we 4 celebrate even pass the people wey win d trophy self ![]() |
GentleMimi: This is one of the most interesting,awesome and exciting evenings i've had! What a match! What a freaking match!lyk seriously o. I never expected d match to be dis tough... Chai!! Oburo obere ife o. I was just glued to my green bottle dey enjoy d match. Why dis Argentina players dey cry na? Make dem sharap jare ![]() BTW.. Wetin agbada dey do ontop d short na ![]() |
claireshan: seriouslyiam seriously crushing on U o ![]() |
GentleMIMI, Ideology and PrincessB1 e don happen o |
mamagee3: [color=deeppink]Germany scores!!!Messi is a native doctor o, not just a magician o ![]() ![]() ![]() BTW.. Wia ris Barcanista?? I think dia ris is no Barca player in Germany o ![]() |
PrincessB1: *Team Germany*Thank U my princess |
Ishsoph: Onye ala ichefugo onye bu grandpa giur following fee is $10 o .Oya Olubukato abeg go collect money 4rm dis man osiso. |
GentleMimi: Onye apari! ![]() ![]() ![]() I no even knw who be Messi self. Did U see that?? did Argentina people native doctor too much, abi na Pope Francis dey use prayer hold dia post ni? |
Ishsoph: Small boyGrand papa i dey o ![]() U dey listen to d match commentary 4 radio ba? |
barcanista: Kelvin baba how far na.. Lols....we need to help d brodasYes o. D Lord is ur strenght bro. We shall deliver all our brotherz who are in bondage IJN. Amen! |
olubukato: Hianwho U dey support self? |
GentleMimi: Lol @ bolded.Lolz... Biko make i help u hold d chest na, u know they say 2hands are better dan 1 ![]() BTW.. Who are U tipping 4 glory self?? |
ideology: #Team GermanyGbam!! |
GentleMimi: Nwanne bros,welcome. Hapukwa dat niggur ooo! He is a naughty guy.NO mind that refeere, he is a cheerful giver. Him name na Kezayaa Chukwuemeka. Or maybe he 4got his brain at home.Xup na, kedu nke n'eme?? |
standd: Hi KelHello MAMA Standd |
olubukato: Uncle KYes Chief. I no know wetin dis Hitlerz them dey wait 4 o, it is lyk dem 4get dia Armoured Tank 4 d field wey dem fire Brazil o |
GentleMimi: Olodo.na me with am waka come o ![]() |
standd: Germany will winAmen o ![]() |
lynpetra: Yea na well e be. Aunty U are spoiling me o ![]() |
The last time i checked there was no Nigeria University among the top 10 best universities in Africa, how kome we now occupy everywhere?? |
Pastor Barcanista weldone o I can see dat U r delivering xum niggahz 4rm dia bondage and spoiling market 4 sum galz ![]() ![]() |
teeo: Chia, some boys have suffered sha. God forbid I stay two weeks in any unproductive friendship. When them no swear for me.Oga U get mail 4rm Theresa o ![]() |
Xtarxhyne: i no doU no do wetin oo |
Cheriepet: getting hooked, pregnancies with unknown fadas, birthdays, siblings squabble, amebo things, n so many odas ![]() ![]() ![]() Xo which of these above listed events happend to U? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 133 pages)

maybe because I'm not in Lagos or Abuja but I am hoping to meet a lady from Nairaland





