KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 133 pages)
AfricanApple: i talk am, i say u get one kind bad tinnnnnnnn for mind. shift go one side joor *pushes him aside*Which bad tinnnnn. God just answered ur prayer through me and U are kalling it a bad tin? Hian! Na wa 4 U o, xo U prayed 4 bad thing be dat na |
JoeCutie: Dem dey worry you abi? -_-U no get respect 4 ur Uncle again abi?? |
Ishsoph:Eze umunwanyi 1 of Nairaland . Ana'm ekene oo.Chai!! Which day i go reach una level na. (i.e U, Obayaya and King Tom) |
MzMariah: Kelvin since seun changed my moniker from what it is to this, it has not been easy for me. Hmmm, everywhere na wahala, yesterday i was insulted, today I was also insulted to the extent that some people sef almost hang meDeactivate gini?? Abeg no try am o. Xo do U think creating a new account will xtop d insult ![]() Insultz will surely kome and go, no be Nairaland we dey?? Na them get dia mouth jare, biko dont allow xum1's speech decide ur action 4 U biko... D MzMariah i know use to be allergic to insultz, wetin kum happen na.. Abi d moniker change changed U as a whole ![]() ![]() BTW... Good morning o |
trendiitee:But Brazil kan still come back to win dis match o ![]() |
zicoraads: Game set and match. Abeg when is the next matchMehn, wetin Germany dey do Brazil lyk dis?? |
teeo: Zicoraads addedGood. Abeg give am list of d things wey him need to buy, ejor |
teeo: See teeo hereAbeg write Zicoraads name 4 register, he wish to join our Ministry sir |
JoeCutie: No dearie, just yours. Look at your head & hair you'd see what I'm telling you. E go fit am die.Hey boy |
zicoraads: Lmao...which Nkechi? More like Amina.Lolz ![]() Bottle water ke? Na 4 T.B Joshua church u dey kum ni? No be U go drink d beer, na me, Teeo and my Alobamz them, ur own na to just sidon dey kount aw many bottlez wey we don kancel and when we are done u take kia of d billz ![]() BTW... No tell me xay na boko boys dey chase u komot 4rm Abj o |
zicoraads: See ur mouth! How u want take die for K.D? Served there last year...the place is really cool u know. Y'all got a lot of misconceptions bowt the north.Praise the Lord.. ![]() Abeg karry enuf money 4 beer if U dey come o... Pls Wia riz Teeo? |
zicoraads: Me wey don chop rice and stew and coke forget say anythng been sup. Na them sabiMama Nkechi dey find U make u pay 4 d rice and coke wey U eat o. MzMariah, biko help me tell mama Nkee xay Zico is here. ![]() |
MzMariah: Zicoraads peleWetin do my Oga wey U dey pele him? |
AfricanApple: first of all, i cant define ma love for a man base on golds and diamonds. if he rich, good we go enjoy, if he poor, we go still enjoyDont worry, iam rich and faithful dear. |
MzMariah: Omg, you don finish obayayaFinish ke? u want make i dey happy as him snatch my yoriyori 4rm me? Iam just stating the obvious fact, himself, King Tom, Olubukato, and even his latest wife Miracy all knows it. But If U think xay i dey lie u fit ask google o. Even google knws Sen. Obayaya favorite. BTW... Dat fish 4 ur d.p don reach to chop o ...Let me go and search 4my fishing net |
MzMariah: Sure I knowXo why are U complaining abt her being 14. U no knw say 14 na over-age 4 Senator Obayaya side He lovez them between dis age bracket '1-9' just single number, he doesnt like them with double digits at all, just dat Miracy is a V.I.P case dats why![]() ![]() |
obayaya: They don't call me senator for nothingLyk she doesnt knw ur other name is Yerimah ![]() ![]() |
Eahyaa... I miss Da Grin gan |
obayaya: Barcanistar forgot to take his antidepressant ![]() ![]() My broda, na sidon look i dey o. |
sucobaba: Uncle Kelvin i dey o..how things?Uncle Suco, thingz dey o, abeg U see Mama P? |
obayaya:Chief wetin be dis? Why ur eye dey shuke na? ![]() |
MzMariah: She no tell me oNah... She e-cheated on me with Sen. Obayaya, dats why i said i wont marry her again. Miracy why U do me lyk dis na?? |
MzMariah: Cheat. LolI dey fine o, Which Miracy ![]() I hope xay she don tell U xay i talk xay i no go marry her again ba?? |
ebamma: move our nation forward for wia?, they are there to move their pockets forward.Lolz ![]() |
MzMariah: I know guys who don't too.U r talkin abt me abi?? ![]() |
AfricanApple: I mean real frienship should be something natural like both of u meeting and just naturally got close to each other. no toasting, no wooing.Just as me and U be now abi? ![]() |
@MODERATOR... Front page pls o. BTW... wia ris Senator Obayaya and Chief Olubukato. Make una kum see matter wey dey ground |
MizMyColi:Follow follow ![]() |
Cheriepet: KelvinCheripet, ogini?? See ya eyes go fall off o ![]() |
Cheriepet: KG stop form good bwoy, i, lani, JJ, CJ n even KP himsef know say u b bad bwoyXo U are among the people labelling me bad boy abi?? **crying** Mama P must hear this. Wia ris Mama PrettySpicey and Uncle Sucobaba?? |
Jennimma: Soyinka's hair is cool and so full of wisdom. BTW,Kelvin i hope say dis one no b jealousy o. And by the way,I didn't claim grey hair o. Chukwu ekwela till I reach grannie age. HeheheLolz... Jelousy ke. Nah, why should i be na. Iam not @all. I heard u say dat d grey hair lookz nice only women xo dats why i made mention of Wole Soyinka kuz i knw xo many ladies are crushing on him mainly kuz of that his fine hair ![]() BTW... Aw u dey? dont U think d grey hair will really look nyc on U now? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 133 pages)


. Ana'm ekene oo.
chai, abi wetin you think?
Silva nd neymar's absence na hin make brazil suffer dis humiliation

following