KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 133 pages)
iceberylin: ŤĤĔ ßŐÝ ĎŐŃ showMY Oga weldone oo... Ur report book done full o. Na per seconds our Xsenga take dey report U 4 my office... Na xo u dey commit Well ur mata dey High court now sha |
zicoraads: Lol...he just called me a perv in a very polite mannerXo na the thread be this ![]() Like i have been searching 4 this thread since 6pm, kame here lyk 3 different times but didnt believe its d official wooing thread, flipped 4rm page 1 to 3 didnt see any wooing linez only saw sum guys puffing weed xo i decided to leave again.... Xo all d bullet proof vest and Helmelt wey i go buy na 4 nothing?? Mtcheeew, iam sueing this ladiez 4 damagez to my financial account... Well done Sir Zico. Obayaya i hail thou. Irishkez i see U. Naijaboiy, Yabaleft still dey admit o... Take am easy with ur puffing ![]() Cdamsel Teeo i hail thee sir. I have been getting all ur report... Abeg no dey monitor my Cdamsel 4 me, face ur softsparkky... They say love is blind xo iam blind in this our love too ![]() ![]() ![]() .Abeg when the wooing start make una tell me ![]() @ZICo i DEY FINE O... Just a kinda very busy on xum important issues |
dechandel: HeheheheheIts 120seconds and he is not here yet... U sure he is ur knight?? |
dechandel: Yea i did sleep wellLolz. Are U sure U aint mistaken me 4 Beennie?? Have a nice day too dear. I kan already picture a very very busy day 4 myself.. See ya when i come back. Takia. Jbluv55 good morning sir. |
Tuntheycr7: It's better to be late than never.Thanks bruv and same same 2 U sir. Good Morning. |
aaa
|
neighy: wat could a gurl and a guy be doing in a bar aloneU sure U need an answer to this question?? ![]() Gud mawning/night bruv |
SpcAgtOko: Good morning to you (and whoever else is there)Lolz... Good morning/night to u too ma'am |
dechandel: Beennkumar sweets, Good morningGood Morning Omalicha.. Guess u slept well too and dreamt of me ryt?? |
kingphilip: eh Ok oOga not yet o Abt to leave tho |
Jbluv55: Na the drink wey dey make KelvinGraphics eyes shine like lion be that oOga why U dey expose me na?? ![]() U want make everybody come begin shine like me abi?? ![]() |
Ilovenigeria: lol kelvin, knowing how to cook as a woman is very important because its one of those things your husband, children and grandchildren will miss about you. They will always look forward to eating your food. Your husband might get tired of sex at 50 years but he can and will never get tired of your delicious meal.Thank U jare. Biko preach it d But xum galz never know sha... dem think say e get any married man wey like to the eat outside ni. Abi them think say dia husby go continue to the eat outside 4ever? Na condition make crayfish bend oo. dis gal wey i dey tell U ehn, e got to a point when d dad employed a chef after we left, na d gal come begin vex the complain to me o xay she no know wetin dey do her popsi, say why d man go recruit CHEF when she dey house, dey thing pain her eehn i talk 4 my mind say maybe ur popsi don chop enuf of ur poison ![]() I no even know wetin hard 4 cooking wey some gals no go want learn am self... Even as i sabi cook i no fit marry gal wey no sabi cook... Every good mother should teach her daughter how to cook o. it is very important here in AFRICA |
tintingz: [size=14pt]In Africa, in Nigeria any woman that can't cook is on her own.Gbam!! ![]() |
butanep: Boss you are a man. That is what I am telling ladies now but some re defending themselves... On the last day... they will see the reality...Just leave them bro.. When dem don go high finish them go still mellow down... |
Acidosis:No mind this gals wey dey defend gals wey no sabi cook 4 here... Most of them that are defending them actually knows how to cook... Just tryna bring in Feminism into d picture. I stopped worrying or telling naija gals to learn how to cook after i discovered that no matter how them do shakara reach, one day na them go use their hand go learn how to cook. ![]() While i was staying in Abuja, i lived with my Boss and her daugher in same flat, d daughter na all dis Ajebutta wey go dey form, d dad was telling her that she should learn how to cook she go dey do yanga, me and one guy do all d cooking in d house while she does the eating and handlicking ![]() Lil did she know that we wont be staying with her 4 too long, i left 4 Lagos, d other guy left 4 xkul. She was left with her dad... D popsi has dis kinda IDK attitude .. He makes sure all different kinda foodstuffs are at home, xo if U dnt knw how to cook na fasting go sure 4 u be dat![]() Everyday now na d gal dey worry me 4 phone make i teach her how to cook soup even eba self dis gal kant make, she kant slice a yam and person go come tell me xay dat kind gal na wife Material... Even her popsi don yab her tire, xay dis is Naija and not Yankee. No Naija man wants to marry a wife who kant cook. Now na she dey yab herself this days abt how poor her cooking skills dey ![]() D first day she cooked Ogbono soup laff being want kill me dat day ![]() .. D soup was looking xo black lyk Blacky and it was watery like normal pure water... Wetin she just dey tell me 4 chat be say her hair is now smelling red oil smh 4 xum galz. And d shameful thing was that she couldnt ask her female friends kuz she knows they will mock her![]() Ilovenigeria thank U 4 loving and caring 4 ur neighbour o chukwu gozie gi o |
Hi Missberrypop5 *Dis ur monike ehhn* |
kingphilip: Hmmmm u sure soYeah, i over sure self |
claireshan: KelvinYes Claire |
Jbluv55: HeheheMe dey reign 4 which Kingdom?? ![]() No matter how boy take dey famous or make things reach, him Oga na still him Oga ooo *Fact* ![]() . Abeg serve me AK-47, I need to shoot down xum things this mawning Its lyk Cirmuell win Councillorship election 4 him Ward 4 village wey ignite d declaration ba? ![]() |
kingphilip: 27th? oboy hw u take do amBro na God o ![]() |
AfricanApple: KelvinGraphics na babalawo pikin ![]() Na God pikin i be ooo. Abeygi yoo ![]() |
Jbluv55: HeheWhich boys?? Boss dis ur wyning karry weight o ![]() |
IrishKez: I've shared informations about my course of study and year in this forum leaving out my school for security reasons.Security Reasons ![]() ![]() Who wants to kidnap or kee U na??. Good mawning dear and Happy new month |
obayaya: Extension ko, Weavon ni ![]() ![]() Oya na, where is Claireshan and em other back up singerz? |
Ishsoph: Bia nwa wawa a, odika ojugo gi isi this morning ![]() Gini juru'm isi? Hapu okwu, onye obuna ma na i bu Mpa Nnekwu ![]() I didnt see U here during the male edition of this challange. And it did flourish, i remember what happened at d previous edition where everything ''nwuru piaa'' odi ka Dygeaasy consulted U b4 he kicked off dis one![]() |
kingphilip: no worry dem de wait till tomorrow to declare interestIam not worried kuz i know xay none among d remaining single ladies here would want to be my 27th wife ![]() |
Ishsoph: Raa nsi gi ebe ahuMpa Nnukwu daalu o ![]() ![]() Happy New Month ![]() |
kingphilip: old cargo keThat's what they told me in my dream o ![]() |
Hmmmm |
kingphilip: Chai nobody plan woo u this tym?Them say i be Old Cargo xo them dey find young blood like them Naijaboiy and Neldrizzy ![]() |
kingphilip: u just de on point this eveningOga i dey always dey on point na ![]() |
neighy: ok lets make a deal *WHISPERS* Make April07 gri for me completely 1st... Den i'l talk to the spirit to aid you for the main timeOwk na but she don gre already na? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 133 pages)

Well ur mata dey High court now sha


.