KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 133 pages)
softsparkyy: Obi'mKuz i didnt know U are a commedian na ![]() |
cdamsel: lol#hugsawww... French Kissess her deeply ![]() |
cdamsel: pls tell him o,He thinks if he rejects me I ll kill myself, not even possible. I Found love againAbi U just found love. What u were doing with Teeo was not Love dear. He only blinded you. Don't worry boo, i will show U what real love is all about. Be ready to swim in love with me as from now henceforth. |
FrankySnow: No.U are demanding for Private jet from me WHILE Softsparkky is demanding for Lamborghini from Teeo. I hope say this no be planned e-murder una want play ba. Well i can easily get u the Jet but na my guy Teeo i dey pity self, the brother no even get Long John Bicycle, I wonder why Softsparkky go request for Lamborghini from him.. ![]() Softyy, abeg make our Teeo no think about this your request come get Obara mbuni enu come e-kpai, if it should happen, we go charge you for e-murder be that o. and all this other Teeo e-wives will not take it likely with you |
harlos: Hmmmm. Kelvin kelvin, sharp guy wey no dey dull. ![]() ![]() ![]() ![]() Bobo weyrey niyen, ![]() ![]() ![]() Hwfa jare |
Lorlaahlozz: lol.ose duduThis girl only comes here to greet JB and den disappear back and i dont like it. ![]() |
softsparkyy: The lord is your strength.Amen ![]() |
Silkmoth33: mawning my chairman.It's like U are mistakeing me for JBLUV55, I am still that your loyal boy and not your chairman sir. Na U be my Chairman... Chairmoooo i hail o ![]() |
rozzay: Not @ all dat was d suspense, d twist made it all d more interesting cos everyone was expecting dat too, hehehehhe d movie was directed by d great director himself kelvingraphics nd it was a well played out script. Thank u all once again for viewing witout buying tickets tho. But nofin still spoilLolz ![]() I go tell Dygeasy to increase your pay when we go shoot season 2 of this our movie. U are xo xo good. Even me self being come the fear weda na film we still the act kuz e come look xo real like say na life show.. |
cdamsel: relax my dear,he isn't doing anything is seeing this Ah swear, e go pain am niyen But e no concern me |
teeo: Then hands offMtcheeww Oga i am tired of this your empty e-threat. U cant to do nada U have been making this threat since 1908BCI have vowed to stick to my Cdamsel for better for worse. We have taken our vows. And U know the say, "What God has joined together, let no Bad belle in the form of Teeo dare put assunder" ![]() Xo Oga park well o For your info, we are going for our first child dedication next week sunday xo U are cordially invited bro ![]() |
teeo: You done ready to die baNo sir ![]() |
Silkmoth33: Morning kelvingraphicsGood mawning boss |
cdamsel: I am fine dear,couldnt sleep last 9t had a lot on my mindHmmmmm. Like what and what?? I hope i was part of the things dat were on ur mind sha? And i hope they aint life troubling things ba? |
Dygeasy: Anyhow wey you talk am na so e be o. And anything wey she say na the main gist.U say make my Cdamsel sidon 4 ur wetin?? Oga my cuttlass still sharp o. Unless U want make we hijack this movie from this op. I no dey use my Cdamsel joke o. Xo no just try am |
hifaif: SMP. We Fulanis aren't vain and silly. This guy looks like a meat seller though. ![]() ![]() ![]() Xorry 4 using fulani, i actually meant to say Abokii ![]() |
FrankySnow: I'm expecting a jet from you.Jet? Thats too small na. U dont need Aeroplane anymore?? |
naijaboiy:Just as U tear my own as U quote me make i come see our own NL finest ![]() ![]() ![]() |
FrankySnow: Fine. Yours?Same bae. |
cdamsel: Well I am innocent ooooU dnt need to try to hard na ![]() I trust U bae Btw... Good mawning hun. How was ur nyt? |
Jbluv55: All those una yeye threads wey una dey open sef just littering the whole of Romance so tey I nor dey consider any topic as important or true/real for that section again.Lolz.. ![]() ![]() (Wey dem dey create) no be me o. Well everything abt NL romance section na joke. Me no believe xay anything real dey happen there, even if person greet U good mawning there make U knw xay na joke. Ever since that tsunami, NL Romance Section have been dropping lyk the value of Naira ![]() |
harlos: UhmImplicate U ke. Ia just stating the obvious fact ni o. Check yourself very well and see If U r wearing ur boxer kuz i am seeing it here in her room o. |
FrankySnow: Lmao.How was ur nyt?? |
Jbluv55: My night was ok o and no I didn't sleep in the bar. I came in this morning to clean up the placeDnt tell me U have fired ur cleanerz Truckpusher and Harloz Why are U then cleaning up the place sir. And dont 4get o. Its 25th sir. ![]() |
Babymama1: Who cares about their first word?Hehehehehe ![]() ![]() |
SpcAgtOko: Short version:U are selfish. How kan U hold unto the two version all alone ![]() |
harlos: KG good morning oga mi sir.Baba agbalaagba. Emi gentle o. Body dey side cloth sir. How ur own be na. I hope say U no 4get am 4 Miztola house ba? ![]() |
Jbluv55: Morning KelvoBro the movie don finish. We dey wait 4 season 2.... U know xay Daddy Bukatoto na G.O. and his wivez opening thread 4 him na annual Ceremonial thing xo we aint suprise at all kuz no be today. How was ur nyt na? Abi na 4 bar U sleep ni |
AfricanApple: na for dis kain early momo u dey take Igbo na. u need floggingShey na me and U dey take am abi na U help me moll am? Kpachakwara anya gi o b4 mkpa gi aka somewhere ![]() |
FrankySnow: Which one?I didnt ask 4 a sexy red tongue.. Gimme my gud mawning kiss. |
Jbluv55, HARLOS, SPCagtOKO, una good mawning o. |
cdamsel: them don catch me oooNot yet dear. Until i katch U doing the real act. U kan kip on giving Frankben xome Hope b4 the brother dies of Hopelessness. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 133 pages)





. Hope say una don finish una Confessions for Romance