KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 133 pages)
Queenxstar: Only if you're Kelvin Sigismund.I may be o |
FrankySnow: You no sabi say malice no be my thing? There is no way I will stop talking to you.Baby |
priscaoge: She don convince me alreadyAbi she don confuse U already? ![]() ![]() |
FrankySnow: Oya sorry.That's my baiby |
FrankySnow: She mind me jor.Mtcheeew No talk to me o ![]() |
naijaboiy: Who brokeYinmu. Mtcheew Story for the godz |
priscaoge: U sef don see am der abi?Na lie o. No mind Franky |
FrankySnow: No mind the woman wrapper. He dey mistake me for that mgbeke wey he dey always go meet for mama adaku bukka.Chai!!!! Frankie! Na me U dey wuo na ala like this?? ![]() Dia ris ........ |
priscaoge: Hahahhaha...naijaboiy ain't broke joor. The guy de manage money wellaD abroad U mean, is it Cotonou?? ![]() all na Abroad na.Frankysnow kant afford any of my propertiez, she is a wrong customer. ![]() |
Missmossy: Nowhere specifically,i just noticed you haven't been online as i didn't get to see any of your post.Me havnt been online?? Ogar oo |
LaurelP: Dat guy is too quiet for my liking jareOnly if U kan ![]() |
FrankySnow: Common ketat, do I look like Mr devil who lies all the time?Who knows?? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
LaurelP: ![]() Make Beennkumar no catch dis guy o. Him go show am say India juju and naija own no be mate ![]() ![]() |
FrankySnow: Idiatttttttttttttttt ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
FrankySnow: FALSEDis lie dat U are sharing Dia ris Goduoooo! Dia ris Goduoooo!! Dia ris Goduoooo!!! |
FrankySnow: I don't blame you, is Frankysnow the same as mzmariah? Use your common sense bro.Owk. ![]() ![]() ![]() Lemme go and wake him![]() ![]() ![]() |
priscaoge: We no buy again, e cost! Naijaboiy sef no get enough pepper 4 pocket wait mah find another buyerWho be Naijaboiy?? That broke guy? Na him U want sell land wey dey 4 Aso Rock too? Abi U think xay the land dey for Massaka?? Dat guy kant afford a land in d village self. Pls look 4 serious and wealthy buyers lyk Softsparkyy, Cdamsel or Lynpetra. I dey even prefer female buyerz kuz them dey always get alternative of paying if cash no dey xo even U self fit buy d land![]() |
FrankySnow: Respect your matric number and young age bikoMadam lower ur voice na. U r indirectly telling them that U have other derailer branches. As for my matric number, iam sorry ma, i forgot that iam still a student under your derailerz academy xo i dont d right to talk my able Presido FrankySNOW![]() |
Dayjhihannon01: U don turn dis thread to you Pihgi joint ehn? Isokay.. and u z naijaboiy shouldn't make u d shiaman of Derailers associationOga abeg lower ur voice before them hear U o ![]() ![]() |
FrankySnow: Make you no vex, that time I never chopFixed |
naijaboiy: No need to sue bro...Show that guy say U be lawyer too. U know see as him dey accuse me derailing? His own accusation is also false, baseless and subject to no further investigation or does he need i sue his arzz too ![]() |
priscaoge: Wait softsparkyy n naijaboiy fit buyE dey FP na, facing the express gan self. And e get all the paperz wey Land dey get, even C of O, gazzette etc, the land has been fenced self![]() |
priscaoge: I agree with u,U no de derail thread but U de book spaceFalse. ![]() I don't book space, i buy them instantly and resale it later to any interested buyer who is wants his post to be on the FP and is willing to meet my demand. ![]() Ah swear na good business be that o ![]() ![]() Make i even go place advert self. ![]() |
priscaoge: And this one is among the space bookersThat space is for sale o. ![]() Abeg help me find buyer, u go get 20% and the agent and agreement money go be your own ![]() ![]() |
Dygeasy: I don't derail threads.Oga which Kelvingraphics ![]() Abi we don dey two 4 NL ![]() Oga this ur accusation is false. Oya Link to threadz i have derailed or U know na ![]() ![]() ![]() |
naijaboiy:But oga i have only deraild senseless threadz which were worth derailing.... Once the thread is so senseless that even a 6months old baby will hiss at the story, then d thread becomez a chat lounge.. I don't think i have even derailed more than one thread ever. And that 1 even happened recently xo i don't think i should be the President of that Association when dia ris my able Madam at d top FrankySNOW who even own's a ''Derailerz Paradise''. which she co-runs with her Deputy MIZTOLA. I be just floor member o, the least at dat self.OGA Naijaboiy u no get respect o. . na dis kind mistake dey put person 4 kirikiri prison, xo abeg no go carry anoda person TITTLE accord just a floor member![]() ![]() |
teeo: Its obvious you don't know anything about Nairalanders.You are right bro. Good morning sir and U still dey Phase 1 Penninsula?? |
. |
cdamsel: hugs him,tell me about it*Rubs her back and careress her palm while i gist her** Was at home all through thinking of U, i couldnt even eat nor do anything, when i wanted to go out later in the day there came this annoying rain that last 4 over 4hours which even made thingz worse, i became seriously cold. I was just yelling your name on ma bed while i cry Cdamsel baby, when are U coming home?? Biko I wanna know now. Good Mawning Omalicha and how was ur nyt? |
Missmossy: HeheheMine was deliberate tho. I just want find ur trouble ![]() Where and where did U look 4 me here on NL?? |
cdamsel: hw was your day?Shatered and bored. Urs? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 133 pages)
I no get time for such a thing because I don big pass am so get your mind off it because I must talk to you. 





I own no paradise no more. Warris wrong with you? Did you drink fura to bed? 
