KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 133 pages)
Truckpusher: Me that spends fire here ,now you are calling a me a cleaner? Which expensive drinks?? ...Even if you push truck from now till next year, all your income no go even reach to buy the cheapest drink drink for here. Come o, Oga it's like you dey mistake this bar to Mama Kunle monkey tail joint wey them the measure ogogoro for shot, Oga JBLUV55 U don dey measure shepe for here?? ![]() By the way how you take know say that guy na Harlot?? Harlos ur own don finish o ![]() |
cdamsel: KelvinGraphics abeg come make we laugh this pikin ![]() Laff wan't tear my belle ooo Buhahahahahahahahahahahahaha Muhehehehehehehehehehehehehe Muchichichichichichichichichichichichi CDAMSEL I LOVE U OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO |
cdamsel:Omg |
cdamsel: I hate u teeoGood. And i love U my damsel |
shoefreak: Didn't u understand 'no mention me'Yinmu ![]() ![]() Na 2day Everybody be forming retirement since 1808. 4geting xay after retirement na to turn coach be the next level. Even America know xay xo far as xay i dey NL i just kant fit mentioning ur moniker, ur moniker dey sweet me to type ![]() ![]() |
softsparkyy: Kaiii this insult pain me.Ntooor... ![]() ![]() ![]() |
shoefreak: BuhahahahahahahahaIn how many languagez did U just laugh now ![]() |
IrishKez: You want your wife to create a thread for me, right?My Cdamsel no get that kind time jare. Lets talk abt our match yesterday, guess watched it right? Xo tell me what do U have to say abt the performance of my playez most especially Angel Di Mariah |
IrishKez: ![]() |
miztola: na u I follow come oU sure say na me abi na Harlos U follow come? ![]() Na only me and my Cdamsel waka come o. ![]() ![]() |
FrancisTony: lol. Wetin be lokili?Oga my motor don spoil o. I no fit carry person 4 head go house o. JbLuv55 abeg give am just bottle water , no alcohol pls |
Lorlaahlozz: Nd who are uKeep deceiving urself until i ![]() |
IrishKez: Pls am weary of quoting guys henceforthYinmu... Story for the gods ![]() Tell me something jare |
cdamsel: Y laugh him?its ur fault I now hate men,u should be proud of yourself.lemme go to that sucidal threadThere is no way i am allowing U commit suicide hun. Mba!! U shouldnt hate men, hate Teeo alone. |
IrishKez:Good afternun ma'am Hope U watched our match ystday?? ![]() |
miztola: warris happening?Nothing o. I just dey Lowkey dey observe jejely with my kunu and doughnut ![]() U nko? ![]() ![]() |
miztola: hmmmmmm....Good idea,oga kelvingraphicsYez MIZTOLA |
softsparkyy: Obi'm, which one you don show her before. ordinary calender or picture of a plate of amala you no even get.Why should i be showing her pix when we actually go shoping together, go buy carz and other thingz together. Wetin we want come use pix do na? U think say if them say make people wey get Lamborghini lyk me and my Cdamsel come out u think xay anybody go recognize U and Teeo wey get the picture ![]() ![]() ![]() How kan a whole softsparkyy be carried away by just a graphic image of a Lamborghini. mehn My dear, go wash ur face with SAPELE or ACID water kuz this Teeo juju hold U 4 work well well ![]() ![]() Frankysnow abeg give her HYPO or JIK abeg ![]() ![]() |
softsparkyy: Taaaaaa!!!!!!! Teeo just bought a new car for me after finding out that cdamsel don de play away match with you tey tey....sotee she get belle for you.Tee being deceiving Softsparky with picture of cars which even him havnt seen 4 real since 1902BC. SMH seriously. |
lanicky: Blood of God!!Na now U dey wake up ![]() |
cdamsel: Ooo so now u now bragging right over teeo?intersting but dre11 said it & u denied it o.I no go talk, i will only act. Ama prove to U dat iam 4 real via my actions. Shey na Dubai shopping U want. No wahala, na U go beg to stop shoping. |
softsparkyy: Well ......it's not my fault. you kept your something careless and I helped you to keep it well.Hmmmmm. Me, manage? Isokay sha |
cdamsel: Me ke?way no no jack about football?Maybe him thinks as my wife wey U be, u go dey represent my interest ![]() But he got it wrong |
FrankySnow: Which frankysnow? I last saw kiddaBlingzz at home 2 years ago.Madam take am easy dey lie o. Kidda wey wake for the right hand side of ur bed na him U dey say na 2years ago, abi U mean 2hours ago ![]() |
FrankySnow: You wet 16 years go playYinmu |
Makd i book space first. I will be back l8r |
KiddaBlingzz: Someone please tell me where the action is. I've read up to page four and still havn't found anything worth grasping.The action is yet to come bro. To God be the glory This is just the begining Watch out for Season2 ![]() Shey U follow Frankysnow waka that yesterday when the movie being the premier. Woman Wrapper like U ![]() |
FrankySnow: I know say you stingy na.I am not stingy. I am just over-wise ![]() |
softsparkyy: Thank God you didn't succeed. Maybe you need me to coach you in the act of snatchingU snatched Teeo or Teeo is trying to snatch U? Softsparkyy dia ris God ooo BTW... Teeo is still following my Cdamsel up and down o. U better find rope tire the brother down. ![]() |
Dygeasy: Na you dey do the work. Cdamsel and I connect in more ways than all of that.Story for the gods ![]() The story no even sweet self Ifa no go gree listen to the story self. ![]() |
Silkmoth33: washerman kelvin nah u b my chairman, jb dey learn for where u deyOga... I dont know what you mean oo ![]() I no be any washerman o and na People like U and JB i want be like when i grow up, na una be my mentor sir ![]() |
FrankySnow: Nor vex but I nor want again. I will just continue treking.Mtcheeew... U think say i being want buy for U before ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 133 pages)


