Kendzyma's Posts
Nairaland Forum › Kendzyma's Profile › Kendzyma's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 51 pages)
Messilo: I, think oau is on the verge of uploading admission list! because the site is not accessible again.#sweating# |
Abeg,bro olastep...iz crosin frm biochem to medcin posible? Or takin anoda jamb iz fasta/beta dan crosin?plz reply o |
Garri |
*lw key* |
Bro,u dnt nid 2 b cncernd about al dat sinc u made ur result,u stil gng to plazes wer dey neva wntd any stdnt to pas der cours,xo al just nid to pray about everytin..luck mit b on er side,i alxo suferd sam fate az urz...wen i waz jubilatin dat if dey mark my math in heaven or hell,i wil av an A,bt i endd up avin d last credit der,and sm1 dat said he dnt even finish part A nt to talk ov B,dat waz even cryin dat day ended up avin B2,dats da bita pil i ad 2 swalow caus dats life bro! |
Mno2 |
#team biochem# ....*winks*..if una dey go 4 biochem,leme hear u xay "yea" |
Ayima: Nelson Mandela 4rm prison 2 president. Obasanjo frm prison to president.. Theodore Orji frm prison to Gov.... Omisore Iyiola frm prison to senator... Al mustapha frm prison to Brigadier General...This prison is better dan University oooo......Pls 4get ASUU strike, try go prison who knows weda you can b Local Govt Chairman...=)) =)) pls tink it wisely..wats ur cell number? |
Dudecollins: Source pls? Are they using aggregate score or just postUTME score?aggregat my guy...u dnt nid sourc caus dats d truth,chek oau thread 4 mr info |
Oo,plz upload yakubu aigbeni's own |
randwise:guy,wat ar u predictnz about diz year's neco result,we al no diz year's waec result iz realy gud generaly,do u tink neco result wil alxo b gud?we al no worst results iz alwaz d liks of neco |
Afolabi6046: i dnt even knw wic cut off to believe, dnt tink any cut off marks ar even out gan, mayb dey ar all jst giving us fabu, slasha nd co, jst praying it favours us all, wen 5,691 candidates scored 200 nd above nd d cut offs ar of diz sorts, wud dey admit only 2,500, unusual of dem2500 ke,abi 2k...90% frm predit |
Ibruks: Eewoo...i don see anoda ones o=law 285,eng 265.5 ,medicin 274,dentistry 251,nursing 244,med rehab 243,pol sci 261,philo 245,civil 210,chem engine 246,computer sci 233,archi 268.5,estate management 222.5,pharmacy 253.5,sciences 210,econs 268...which one we go biliv naw o#faints# |
Ope o,i no need to buy oxford dico again....gna b searchin al words here |
Se diz nigga wey dem cal omole dey slip ni?he should @ least releas d cut of na,to no my fate! Suspenc don tire me na!.. |
Fynestboi: check am wella am own is nt bitter mai own is sugar alomohe! I wnda wat dat 1 does to d system*cnfusd* |
Samtolly4JESUS: just 2 nonioh! U mean per page!?*smilin @ d sight of a dream vistd canteen 4 my street* |
Samtolly4JESUS: na direct entry to that Hell you dey remember oooona xoo..i dey xee alomo and hell...and alxo flyin bak and repentanc..xo i chos d latter |
Timichael: E be lyk say uniben aspirants don dey shakara o. On behalf of Prof. Omole, i visitd their forum jst 2 see dat they are in dia page 300plus while oau aspirants are stil battling 2 complete page 166. In order 2 make great Ife great,we've decided 2 employ some nairalanders here 2 kip d thread muvin so dat we wil soon catch up wit dem. If u no get job 4 house,abeg signify nw b4 we gv it out 2 oda skus 2 kom nd post on our thread. Salary z very attractive, admission z sure! Hurry nw nd grab ur post...salary?*remvin hand frm gari*...just to kip it flowing? Guy plz no giv anibody d job...i can do it alone,xo hw many thousands ar we talkin about |
Samtolly4JESUS: This guy dey Heaven sha! no wonder you're confused!.. Those Forbidden fruits inside garden of Eden is getting you confused abi??.. #winks#..i neva reach dat plz na,ma no go area...tank God i neva tak..d sight of dos angelz reminds me of alomo..*i hp God isnt hearin diz caus if e iz,my guy!* |
papindinho: gbam!!!! btw shey na crash-land abi na crash-flight happen ni.....lolz #abi u get estate for sahara desert.......lolz,waitin 4 my privat ship... |
Fynestboi: Just sitdwn 4 mai relaxatn theatre chilling with mai agbado nd corn nd alomo sugar viewing as d drama 4 mai 15D as dey go sitngg dose sellng nd buying..... Lyk ayam enjoyn. It gan... Koma lobeeeeealomo?..hope its nt d xam alomo 2 face takesz |
mohitgupta: Guys I am running a career related website, lets have a lookdnt nid to view it,xo how much ar we talking about?abi no b money tinz? |
Samtolly4JESUS: haha, have you been there before ni??haha,evn micheal jackson d rich nigga went and neva cam bak,nt to talk of me...aniway...just veiwin d whol tin frm heaven with my ur 15d...xory i borowd/stole it,aniway av returnd it*flyin bak to earth,and lands at sahara desert* |
randwise: funoy u. She is already in her final year.me sayin "her" means "unilorin" |
Samtolly4JESUS: you better call his attention or the next thing you'll see is "Welcome To Maiduguri, the HeadQuarters of BokoHaram, the land flowing with bullets and grenades... THe Land of No Return!".. #you don jonz am niyen oolmao! Makes me remember hell |
Chai! Wer i tak com diz loosers thread..! I gues d op wana draw people's atention...u free to post ur heart shakin result@op...we wil avic u ok?...bt just chang d title to=>"i need help plz."...*winks* |
randwise: but why not even think of uni ilorin. They ard good and they dont even use points. I have a sis. Aunt Alimat in the university studying med. The skul doesn't even strike and they are very competent there.lolz...i fild awaitin result,xo i did d pume wen my weac result iz being either markd or procesd,and besids,i cant choos a uni caus dey dnt strike.just lv oau dats all...urz mit b dif frm mine...i gues u skulin @unilorin or aspirin 4 her...abi? |
randwise: U can even combine neco with waec.*hehe,hw can u combin neco wit waec,dey 2 diff bodiesz...bt u can only combin neco gce wit neco,or waec gce wit waec,no skul wil acept neco wit waec.wel ,i mit b rng aniway.bt dats my own cntributn |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 51 pages)
