₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,462 members, 8,445,570 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 09:22 AM

Toggle theme

KenTony1's Posts

Nairaland ForumKenTony1's ProfileKenTony1's Posts

1 (of 1 pages)

LiteratureRe: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:45pm On Dec 07, 2016
greg42:
If you dey do me as you take dey do me now. My brother na mercy Johnson you go use your eye see oooo grin cheesy cheesy
Lol ani1 make u give me I go take ooo xo far sey e big pass dat sophia own
LiteratureRe: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:26pm On Dec 07, 2016
greg42:
I go soon arranje one give you as per shairman wey you be grin grin
I go 2 appreciate am ooo....... I dey wait for d one make u go arrange gimme ooo
LiteratureRe: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:11pm On Dec 07, 2016
greg42:
My brother you suck your mother breast chop the meat wey dey dia jhoin. grin grin
If I no suck am who wan do am...... Bt nw no be dat kind breast we wnt naw ooo na d yung breast lyk sophia own dey gud 4 body nw
1 Like
LiteratureRe: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:03pm On Dec 07, 2016
greg42:
I don dey shook eye for that matter......na on top fire e dey now....
No problem I jxt dey wait make de nxt episode boil well 4 fire b4 u release am
1 Like 1 Share
LiteratureRe: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:01pm On Dec 07, 2016
gracyblaze:
Imagine o!!!

I was just about to tell u to elaborate more on the sexual encounter cos that's the fun part... wink
Grace I support u 4 dis 1..... If d sexual ecounters no dey e no go sweet, na xo dem take dey do am 4 game of thrones and oda oyibo movies
LiteratureRe: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 11:59am On Dec 07, 2016
greg42:
My country man well well, who say make your water no boil,em no go use eye shook matches....... your salute dey sweet the ministry well well......your water don dey boil tey tey grin grin
If d next episode drop de water go boil well
LiteratureRe: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 11:53am On Dec 07, 2016
Oooh boi dis tori sweet die I gat comment on am.......
Greg I dey salute u wella....... If say dis tori na movie e 4 dey IMDB e go get 9.5 rating e go dey follow game of thrones..... E for don get lyk 60 awards and 98 nominations no be wash ooo

1 (of 1 pages)