Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,024 members, 7,838,571 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 05:20 AM

Blood For Blood:a Tale Of Treachery - Literature (16) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Blood For Blood:a Tale Of Treachery (95968 Views)

Royal Blood (A Must Read) by 4evaHannah / The Enemy Within - A Tale Of Love, Lust And Betrayal / Blood For Blood (A Crime Thriller) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (37) (Reply) (Go Down)

Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 9:19am On Dec 07, 2016
gracyblaze:
Keep it up, swty!!!


But this Sophia, na wa o.... 2 in a row... She get strength o...

Baby mi I shock inside that wardrobe wey I dey ooooo......The matter no easy

2 Likes

Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 9:22am On Dec 07, 2016
Dare2Try:
Great story, top notch but boss major abeg try to edit the erotic part small before u send boys on high tension, nice one oga Greg keep the ministry moving forward

My brother na high tension na em d main tori dey oooo grin grin but still on the gbegee wey dey ground as per shairman wey you be.. I don shook ear for wetin you talk smiley smiley
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by gracyblaze(f): 9:40am On Dec 07, 2016
greg42:


My brother na high tension na em d main tori dey oooo grin grin but still on the gbegee wey dey ground as per shairman wey you be.. I don shook ear for wetin you talk smiley smiley


Imagine o!!!

I was just about to tell u to elaborate more on the sexual encounter cos that's the fun part... wink
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 9:47am On Dec 07, 2016
gracyblaze:



Imagine o!!!

I was just about to tell u to elaborate more on the sexual encounter cos that's the fun part... wink


Omo my baby naughty oooo......oya come make we shook ourself for the other room grin grin

1 Like

Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by MzzAmiable(f): 9:48am On Dec 07, 2016
got ur mention, thanks... what could be in the msg box?
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 9:51am On Dec 07, 2016
MzzAmiable:
got ur mention, thanks... what could be in the msg box?

We fit shook eye for that matter for the next tori wey go land grin grin
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by gracyblaze(f): 10:07am On Dec 07, 2016
greg42:



Omo my baby naughty oooo......oya come make we shook ourself for the other room grin grin

I am on my way baby shocked shocked

1 Like 1 Share

Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by ASBEE(m): 10:21am On Dec 07, 2016
This story make brain....i just can't explain bros yhu too gbaski, e dey do me like say make i dance shoki.

1 Like 1 Share

Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 10:58am On Dec 07, 2016
ASBEE:
This story make brain....i just can't explain
bros yhu too gbaski, e dey do me like say make i dance shoki.

Choiiiiii see as my brother carry emself shook inside jollyment....Testimony don dey show ooooo...E go better for your shildren shildren grin grin

1 Like 1 Share

Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Tuhndhay(m): 11:06am On Dec 07, 2016
I be say make i carry one leg, take side of eye look wetyn dey happen but e be like say "i don seat down on top chair now" to even stand up now sef mehn e get as body dey do me..... Baba Juale for you ontop motion
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by ASBEE(m): 11:08am On Dec 07, 2016
greg42:


Choiiiiii see as my brother carry emself shook inside jollyment....Testimony don dey show ooooo...E go better for your shildren shildren grin grin
choii....ameen oo, i claim am

1 Like 1 Share

Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 11:22am On Dec 07, 2016
Tuhndhay:
I be say make i carry one leg, take side of eye look wetyn dey happen but e be like say "i don seat down on top chair now" to even stand up now sef mehn e get as body dey do me..... Baba Juale for you ontop motion

My brother that chair wey you Sidon so dey for high table ooo.....jeje park your lexus there, no toush the antenna....... make We dey improve the ministry grin

1 Like

Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Gideonmi(m): 11:30am On Dec 07, 2016
I want this kind Sophia purnishment, Greg42 u r rugged o. Nd again some part dey wey almst make my john thomos stand like empteeN mask. Abeg take easy Biko grin
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 11:37am On Dec 07, 2016
Gideonmi:
I want this kind Sophia purnishment, Greg42 u r rugged o. Nd again some part dey wey almst make my john thomos stand like empteeN mask. Abeg take easy Biko grin


Hehehehehe brotherly the thing dey work pass workbook be that grin grin
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Gideonmi(m): 11:40am On Dec 07, 2016
greg42:



Hehehehehe brotherly the thing dey work pass workbook be that grin grin
I dey tell you baba. Nice one. Even as work plenty for my table I go still come shook eye for here . Nice one bro cheesy
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 11:43am On Dec 07, 2016
Gideonmi:
I dey tell you baba. Nice one. Even as work plenty for my table I go still come shook eye for here . Nice one bro cheesy

Brotherly na work me I dey oooo but my people jollyment na my jollyment.....you know as we dey do am for here.... grin My people una dey hear am oooo,the tori sweet pass lipton grin, if e sweet you jhoin dey sama us your comments make we know as e take be.... if e sweet the ministry,he go make the episode wey dey fire now land quick quick grin grin
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 11:53am On Dec 07, 2016
Oooh boi dis tori sweet die I gat comment on am.......
Greg I dey salute u wella....... If say dis tori na movie e 4 dey IMDB e go get 9.5 rating e go dey follow game of thrones..... E for don get lyk 60 awards and 98 nominations no be wash ooo
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 11:56am On Dec 07, 2016
KenTony1:
Oooh boi dis tori sweet die I gat comment on am.......
Greg I dey salute u wella....... If say dis tori na movie e 4 dey IMDB e go get 9.5 rating e go dey follow game of thrones..... E for don get lyk 60 awards and 98 nominations

My country man well well, who say make your water no boil,em no go use eye shook matches....... your salute dey sweet the ministry well well......your water don dey boil tey tey grin grin

1 Like

Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 11:59am On Dec 07, 2016
greg42:


My country man well well, who say make your water no boil,em no go use eye shook matches....... your salute dey sweet the ministry well well......your water don dey boil tey tey grin grin

If d next episode drop de water go boil well
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 12:01pm On Dec 07, 2016
KenTony1:


If d next episode drop de water go boil well

I don dey shook eye for that matter......na on top fire e dey now....
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:01pm On Dec 07, 2016
gracyblaze:



Imagine o!!!

I was just about to tell u to elaborate more on the sexual encounter cos that's the fun part... wink

Grace I support u 4 dis 1..... If d sexual ecounters no dey e no go sweet, na xo dem take dey do am 4 game of thrones and oda oyibo movies
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:03pm On Dec 07, 2016
greg42:

I don dey shook eye for that matter......na on top fire e dey now....
No problem I jxt dey wait make de nxt episode boil well 4 fire b4 u release am

1 Like 1 Share

Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 12:03pm On Dec 07, 2016
KenTony1:


Grace I support u 4 dis 1..... If d sexual ecounters no dey e no go sweet, na xo dem take dey do am 4 game of thrones and oda oyibo movies

My brother you suck your mother breast chop the meat wey dey dia jhoin. grin grin

2 Likes

Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:11pm On Dec 07, 2016
greg42:


My brother you suck your mother breast chop the meat wey dey dia jhoin. grin grin
If I no suck am who wan do am...... Bt nw no be dat kind breast we wnt naw ooo na d yung breast lyk sophia own dey gud 4 body nw

1 Like

Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Yemike(m): 12:22pm On Dec 07, 2016
i dey enjoy this ur tori as infants dey enjoy boobies. Oya make una sama us with more update.
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 12:23pm On Dec 07, 2016
KenTony1:

If I no suck am who wan do am...... Bt nw no be dat kind breast we wnt naw ooo na d yung breast dey give sumtin 4 body nw

I go soon arranje one give you as per shairman wey you be grin grin
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by KenTony1(m): 12:26pm On Dec 07, 2016
greg42:


I go soon arranje one give you as per shairman wey you be grin grin
I go 2 appreciate am ooo....... I dey wait for d one make u go arrange gimme ooo
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 12:26pm On Dec 07, 2016
Yemike:
i dey enjoy this ur tori as infants dey enjoy boobies.
Oya make una sama us with more update.

My guy well well na only frog know wetin dey pursue am for afternoon oooo.. As e dey hot, the matter wey dey ground nah be say he don dey done......Na Maggi and pepper I dey shook join my country people grin grin
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 12:28pm On Dec 07, 2016
KenTony1:

I go 2 appreciate am ooo....... I dey wait for d one make u go arrange gimme ooo


If you dey do me as you take dey do me now. My brother na mercy Johnson you go use your eye see oooo grin cheesy cheesy
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Nobody: 12:32pm On Dec 07, 2016
My country people wey sabi,the tori don dey land ooooooo, if you dey here, e come be say you like tori well well.....i wan make you shook mouth for the matter
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by Yemike(m): 12:41pm On Dec 07, 2016
greg42:


My guy well well na only frog know wetin dey pursue am for afternoon oooo.. As e dey hot, the matter wey dey ground nah be say he don dey done......Na Maggi and pepper I dey shook join my country people grin grin
make you no forget salt, curry, thyme, ginger and everything wey go make am sweet wella.
Re: Blood For Blood:a Tale Of Treachery by rapheal5(m): 12:41pm On Dec 07, 2016
Oga blood shoot us d next tory

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (37) (Reply)

A Story: Broken Vows / SCHOOL LIFE / TAMISHO - My Story. My Life

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.