Khanye's Posts
Nairaland Forum › Khanye's Profile › Khanye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 137 pages)
dammiecool:Wackest shit ![]() |
coolguyz:wetin be your own dude, shey i metion your name ni ![]() Oh boy free me Abeg. Babatunde Mode be the Lionel Messi ontop the MIC while other baba's (excluding Oluwabouce kids ) are just wannabe's like Theo Walcot ![]() Bleep all Haters! ![]() 1ness |
Babatunde modenizzy rocks, Other Baba's sucks! ![]() |
I wonder what's going on with arsenal now, they have not been able to win one out of the three premiership match played recently. I hope they wont finish in the 5th posit |
Jamaica 2 - Nigeria 1 ![]() |
Baba is still d Barber for all mechanics and shoemakers ![]() |
Omo mo bad ehen mo Bad, IB's Finest J Baba, Nero what d deal? the yellow bentley na die man. sometime nero dey drive em sometimes na Lia. Mokola Stand Up! Reping IB to da fullest Nuttin do Us! |
@ tosin I think you need someone to work on your brain. U've got some shit upthere. |
DBR:@ DBR Dont mind the small boy now. A small boy with small brain will always act childish. ![]() Nuff Word! said there. 1ness |
Canibus vs. KRS 1 Rakim vs. Cam'ron |
[quote author=tosinaded@ link=topic=189393.msg3430701#msg3430701 date=1233854502]take a photo am the best put this in a caption proto - big boy[/quote]Hiss ![]() |
[quote author=tosinaded@ link=topic=227888.msg3430450#msg3430450 date=1233851324]F*** all of them jare [/quote]Wetin dey do you self, na curse u just dey curse everbody now O ga oooo ![]() |
Mo re ke, and i dey look U dey fume hard, u dey throw blow I've been looking at you from a distance. Evrybody dey run for you Who u be self? If you dey fume champion for your Hood, Dat no be say U go be king for my hood Cool down and if you hear . . . . . . . shey you go fit stay Bo si Igboro . . . . . . . . YQ - Who U be sef (Crazy flow) |
@ ofokasibe It's not that i believe that man, but Shaz is cool, gentle and of course beautiful ![]() She does'nt jump on any thread like that of other MOD's. |
yeah fokasibe, d dude get flows |
ajayi1:Love covers all thing |
@ lalaboi Nowadays na insult tosin dey post everywhere, i think say you go help b** the guy one more time make him stop to dey condemn people. No one is Perfect dude ![]() |
MOD abeg lock this thread ![]() |
Skingo wetin dey now? where have u been ![]() |
help me ask tosin ooooo na when khanye join NL. ![]() |
[quote author=tosinaded@ link=topic=189393.msg3426423#msg3426423 date=1233771336]see wetin u and java cos ?sey argue like say na una be mode9![/quote]Wetin u mean ![]() |
go listen to the track man ![]() |
ofokasibe:He no matter |
Leave the area for dumb rappers like you Full of hatred like Nairaland, i'm a grand WHO BE YOU - ILLBLISS |
Leave the area for dumb rappers like you Full of hatred like Nairaland, i'm a grand WHO BE YOU - ILLBLISS |
@ demo47 Nice one there, imma try upload on Ainimi.net much later. |
bennyblak:hmmmm . . . . . I need you to explain that to me BB ![]() |
[quote author=Y-HU§TL£R link=topic=228411.msg3424550#msg3424550 date=1233751603]HERE IS MY FLOW, MIGIDI FIGIDI GBA HA HA HA HA BLAH BLAH BLAH BLACK SHEEP WHITE SHEEP BLACK SHEEP EH EH EH EHE HALAL ALLA FILL ME MEN TO D CORE OMO DIS GUY TOO GOOD, A BEG MAKE UNA PUT ME FOR OPINION POLL @KHANYE ME AND YOU NA PADI OOO[/quote]I don't understand what you're talking about man timmynaija:Hey bro Timmy, this will be the first time i will be hearing her name, where can i get some of her songs ![]() DBR:That's gonna be a helluva album. With the like of SoSick, Frenzy making the crazy beat ![]() DBR aw u dey? zhiggy:I wont agree with that. You need to hear more of an artist before you can confirm he or she is wack. |
lalaboi:what do u mean by that lala ![]() @ DBR, nice one there, he was about sending me the song yesterday on facebook but he told me the link was bad. He told me Mode is gonna be on Everybody move rmx. The War is still on ![]() |
@ shaz Have seen it ![]() |
hey lala where u at ![]() we need to talk asap. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 137 pages)




) are just 