Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:37pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:36pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:36pm On Oct 31, 2015 |
duke59: lol U no dey waste tym oo Dat thing don dey master me sef am always checking dp nw   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:35pm On Oct 31, 2015 |
Ousmayne: why do u think am lying?? I resemble lie mohammed? 
@rkarang leave that one for khassy, me self won chop scholar money wake up before you piss for bed |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:34pm On Oct 31, 2015 |
duke59: e show for ur face sef u are a calm person U just dey form area father for here D decieve yourself ooo... no be by face dem D know Alaye ooo   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:34pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:27pm On Oct 31, 2015 |
Ousmayne: ok na.. Continue.. Make we dey look how monday go be.. If alert no enter na to siddon for here  ba3 don low self no p we go sha talk before Monday |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:27pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:26pm On Oct 31, 2015 |
rkarang: Khassy, I forget to gist you that stuff faa I forget to remind you serf... we go sha gist wella on Monday... keep change make we use enter Iya Yusuf for Lagos hostel side abeg   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:23pm On Oct 31, 2015 |
GideonG: Accurate! My instincts has been telling me so. DONT BELIEVE HIM OOO  |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:22pm On Oct 31, 2015 |
IDGAF: Guy leave talk! No be whyning.If 2 say na picture and I never see u.Ehen u 4 call am whyning.
By the way,the hommie Khassy is a way cooler and amiable dude in person.U just might not know until u meet em! BELIEVE THIS GUY AT YOUR OWN RISK OOOO   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:21pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:17pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:16pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:13pm On Oct 31, 2015 |
Alpet: @ Khassy, awayu? U don enter Ilorin nd u dey hide ur face for oke-odo abi. boss mi no vex jare na accommodation issues been take my time.... I jus d tell Damilare make we reash your side tomorrow after service serf before I come check see say my card dn empty for today how that side na... I go buzz ypu tomorrow jare BTW congrats on ......   ... abi make I talk am here   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:06pm On Oct 31, 2015 |
Yustash001: What's the next step to take after one has been cleared?.. resume asap |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 10:02pm On Oct 31, 2015 |
Ousmayne: me self don dey reason am.. Make we go chop tell dem say we no get money.. Dey wont kill us na.. Na to kuku wash plate na  with my tie for neck abi E no go better for you   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:59pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:50pm On Oct 31, 2015 |
Ousmayne: the same khassy i know!??
d guy go dey feel like trey songz now :> mofolinus odewale hater adeWEYREY oGAYchukwu   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:49pm On Oct 31, 2015 |
Ousmayne: if tfare show i go enter.. I dey expect alert on monday self  oya I book one plate of Iyan and efo for iya yusuf for your side abeg.  |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:47pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:46pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:45pm On Oct 31, 2015 |
Ousmayne: bance fine pass khassy i swear  na photosisterbiggs d guy for the picture  UPLOAD YOUR PICTURE ODEH   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:43pm On Oct 31, 2015 |
Ousmayne: it was fine o.. Dont forget to pray for me 2mao in church o... Boys need God intervention bad bad.. Ask khassy abeg anybody wey enter church tomorrow make he no forget to pray for we abeg bois need bar bad |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:39pm On Oct 31, 2015 |
Ousmayne: lmao.. Baba say make u bring ma pic abi?? Una go blind last last ni..
Who send you play naija bet? How u go carry chelsea?? U no see their condition?? Na straight liverpool win sure pass..
Me no play anything at all.. Since the day wey i come Wilson side last na him i no get even 5 naira for hand... Na that card wey u gimme self no allow mw trek from oke odo to sango.. The brokeness continues as long as dem no gree clear us 
senoritacristo good evening to you  I carry Liverpool na and na 4 point I oo the idiot go change am for me... I D go see rkarang on Monday for school you go enter abi |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:34pm On Oct 31, 2015 |
Ousmayne: Bro, i understand. I once escaped death narrowly too. I was emotionally down for weeks and it affected my studies. I was wondering what would have happened to the poor woman if she had lost her only son (God forbid) whom she gave birth to after 17years of marriage.
We thank God for everything, nobody can kill you before your time bro, you are here on earth for a purpose which you shall fufil. We thank God once again. who ask you of ur life history   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:34pm On Oct 31, 2015 |
GideonG: Chai! khassy na so you fresh like this, omo you too fine. no homo na editing tins ooo   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:06pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 9:02pm On Oct 31, 2015 |
|
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:52pm On Oct 31, 2015 |
GideonG: Khassy na u dey 1st check dp and u neva put ur own, God knows ur address oo my pics always D my dp na abi your phone no good   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:48pm On Oct 31, 2015 |
yhenny: maybe he isn't the one...d guy am talking abou is kind of cool and he is in ICS too..but something keeps telling me its khassy. he was on Corporate too don't forget   |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by khassy(m): 8:46pm On Oct 31, 2015 |
Ousmayne: dont pray to meet khassy, he is your worst nighmare 
khassy ava na?? U don relocate? I D post office bridge now serf   your papa |