Khassy's Posts
Nairaland Forum › Khassy's Profile › Khassy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 280 pages)
This NL, e no get wetin person no go take eye see sha ![]() Someone d buy Amazon login, another one d buy apple ID ![]() Abeg who get paxful login or blockchain login, I am currently buying ![]() |
Sammeyd:New business everyday.. which one be buying apple ID again ![]() Abeg I fit open 10 this night sell give you?? I need money for offering tomorow ![]() so you sabi how to make 1million/day and you wan d sell d secret for 50k per copy instead of to overtake Dangote ![]() |
Singapore1: ![]() BTC checking people's destiny since 1907 ![]() |
howtodoit:I swear I just say make I help d guy since he d always complain of no orders ![]() |
nkhay:I still never sure wetin to do with the account serf na why I leave am for vacation ![]() |
Where that my crush - beautycrush247- serf You dn get money you no remeber me again abi Na so life be , I no see val gift, I no see christmas gift, I no see new year gift, even Sallah gift I no see ![]() Which kind life be this abeg ![]() PS Where that your other husband wey d follow me drag then serf ![]() |
nkhay:Madam just face payoneer jejely Wetin person d use eye see for BTC, no be wetin mouth fit talk ![]() Ask singapore1 for better explanation ![]() BTC give my guy uppercut, he turn farmer straight ![]() |
Na wa ooo Gave someone my account to manage and I'm coming back to see this ![]() dafuq ![]() Make I kuku stay my 1 year vacation jare.. mtchewww ![]()
|
Chaiii Make I go check my fiverr account if e still d exist serf ![]() Singing 6 months dn waka, we still d carry go ![]() |
modath:Hehhehehehe You dn show face here ![]() Make me serf join this payoneer hustle oo |
nkhay:I go d stalk una now ![]() |
nkhay:Come show me way for this payoneer na ![]() BTC dn show me pepper ![]() |
khassy:Sold to Zuby77 Fast deal, honest man |
Cheap coins available 1922$ Btc available at 350/$ Midnight deal |
willian10: |
I was here |
Tobtex:This got me.rolling with lafta NL get diff type of human beings I swear ![]() |
@William10 just messaged me that his phone has been stolen Pls avoid any messages from his line for now |
Paxfull wallet Selling all at once |
1boylikevhis:You dn come here abi ![]() Come carry me go T&K jare, hunger dey ![]() |
*$1650 Btc available at 352* Paxfull wallet |
*$1450 Btc available at 355* Paxfull wallet, sending to any wallet. I need money for offering |
*$870 btc available at 358* Paxfull wallet Selling all at once |
Any direct loader for 1000$ Walmart gift card here Pls if you're looking to exchange it on paxfull, don't bother messaging me I need direct loader only |
*$630 BTC available at 358* Paxfull wallet Selling all at once |
*$510 BTC available at 365* Paxfull wallet, selling all at once |
Singapore1:Your village people dey use your picture blow fire for backyard 15milla to make just 20k ![]() Odikwa serious ![]() |
sodiq961:Lmao I wan use small change from.inside to pay offering So you want make I use 200k plus do offering when beggars dey for street Oga ooo |