Khd95's Posts
Nairaland Forum › Khd95's Profile › Khd95's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 320 pages)
How are we sure dis one has not fvcked cucumba too ehn ![]() ![]() |
Lalasticlala why do u like snake threads ![]() |
Ok |
NCA okinawa JAPAN. a flatie just actioned her daughter, adaeze odikpo to an afonja tinubu...but we are suprised,cos we thought flaties only deal in baby buying nd selling ![]() ![]() not auctioning of their matured daughters,anyways there could only be two possible reasons for this his barbaric nd shameless act 1 the widespread reccession in africa most populous country,nigeria. Or2 the flatie might be just be tired of her daughter's single status,so he wants her to get married before 2017 runs out of thread* |
Lala stic lala u hear wetin dem talk say pple use ur pet do for that yonder ba ![]() benue pple,i carry one nyash giv una |
Oga greg42 ebira pple talk say na person wey u no knw na im u dey call dat man...pple wey burst ur crib,na unto say dem no knw ni. Anyways thank god say nothing do u...we gather dey ur back. ***Hayce bar man,giv my guy two cold stouts,monkey peppersoup dey ..giv am two plates*** |
Ghen ghen....at first turkey shot down russian fighter jet,now russian ambassador is killed in same turkey. Ok |
After God fear women ![]() ![]() |
kenonze:i came to report for NCA,but dis ur comment just weak me ![]() Aunty,u need brand new tokunbo brain ![]() ![]() |
Story story we d public are not dumb like u senators imagined us to be..is it until d senate say the "we reject magu in dis chamber",that we can deduce ur intentions ![]() Abeggi *sips goya* |
These truck drivers can kolo somtimes ehn ![]() Aout last two weeks or so,wome soldiers shot a truck 'conductor' to death including two cows because of bribe...naso dis truck drivers block this particular road in question it doesnt take up to 2 hrs from abuja-okene,believe me my cousin left abuja around 2pm,na to 1 in d night him arrive ![]() make fed govt checkmate d activities of dis drivers biko Abuja to lokoja ![]() |
Eiyaah pele u hear. U should ve written to koro on how to survive in detention. I even hear say dat nicca carry paracetamol nd pillow go dss office ![]() ![]() |
I solely came to check names,but ah no understand dis kind of crime abi lifestyle ![]() |
Ok nowmwhat do us want us to do.. Sue the film makers or what ![]() |
Naso...she even fine join ![]() ![]() |
I would rather qo swin river osun with coaster biscuit nd capri sonne ![]() Bobrisky kho bob lashly ni |
If this was directed to journalists nd analysts,why was it sent to participants personal office .Observing* |
Solowande:my brother take a chill pill,when that category come,u can come nd wail...right now the post says"world most powerful muslims" not what ure insinuating**** back to d post,abeg el zakzaky no make d list ![]() |
Another jobless liepod ![]() Instead make dis one go join local vigilante for im village |
La click la baff naked ![]() |
Eye yam not understanding,op come again ![]() |
Wharabout that "Tiri gbosa for u" ![]() ![]() |
Ftc said its a bat,lol can sommori ask him which village he is from,cos i never see bat wey get tail b4 ![]() Op thats squiro-aeriel adopted name for that thing...... ![]() ![]() |
"even ur boo get a boo" harrysong 2016. Op,ngwa kill ur self not ontop another guy,flirt with opther boys too,shekina #akantchout |
"Mama i made it". This is funny nd dope biko ![]() |
NCA,lagos-ibadan exp way wicked barbaric afonja |
Corruption under saint dollapo buhari?? ![]() ahdonbilivit ![]() |
Shey be na club u call amm ![]() Were u expecting her to wear deeper life kind of gown |
May be ur mum is a stammerer ![]() No ofienz |
May be ur mum is a stammerer ![]() No ofienz |
Ok |
Eiyaah..indimi has stolen zahra shey ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 320 pages)




