Kheleaxy's Posts
Nairaland Forum › Kheleaxy's Profile › Kheleaxy's Posts
1 (of 1 pages)
nawa oo...of all place to buy good phones..you go JIJI��...na you go enter am yourself oo..��� |
see dis people they lie ooo...somebody that has a degree as a doctor from unilag ignored doctors advice abi.....Ogun kill una papa.....and again...why is a doctor the MD for NDDC...this country don too taya person abeg.. |
time to move to acting |
truck nack back...na front he affect pass
�� |
;Dlmao....the guy na comedian naa....una no sabi am nii.... |
nawa o...what dere to say no more lockdown again....which normal human being dey waka from 10-4.....he be like say 9ja coro don turn thief wey won rob citizens oo..... |
which kain country be dis sev....how do you expect graduates with bsc,masters and other degrees without job...should come and clean market....dis country na joke |
1 (of 1 pages)