Khutie's Posts
Nairaland Forum › Khutie's Profile › Khutie's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 (of 33 pages)
. ntoo |
Police z yhur friend... If na to arrest innocent people na dah one dem dey kharry 1st... Nigerian police force z a joke....quote me anywhere, anytime... POLICE is just same wid POLITICS... R.I.P to the dead |
fantazia:why yhu cum dey lie lyk dis eh Mr.well-built-body-guy .... yhur stupidity no geh 2nd hand... 7unit ko...7up ni |
tnkz dear,,,you knw how it is,,guyz forming smart but dey r the dumbest wah if I am generous enuf to gv d guy yhur numba 070677255**wowo galz alwayz forming 9ja blac chyna ... |
x |
Buh wah if na woman wey discovered milk ? |
zleemshaddy:Chemical |
. Chelsea manager Jose Mourinho reacted to
questions regarding his future by insisting that if
the club sack him, they will be sacking the greatest
manager the club has ever had.
The reigning champions slumped to their fourth
Premier League defeat of the season on Saturday,
going down 3-1 to Southampton at Stamford
Bridge despite taking the lead through Willian.
The defeat follows on from Tuesday's 2-1 loss to
Porto in the Champions League and leaves the
Blues in 16th place in the Premier League table, a
distant 10 points behind leaders Manchester City.
This man funny pass I Go Die |
rman:Mike dean ko...Dean of studies ni... lolzzzz... see Mourinho face o o... neva knew dah relegation battle serious pass BH battle sef |
feed° her more jhoor... |
zleemshaddy:the lecturers |
zleemshaddy:contract bruh... buh dah department go f' yhur life up for FUTO |
... tho I nw see yhur love life as a joke buh I won't advice yhu to quit now... Khal yhur gf, sit her down, tel her to beg dis her rich abj "uncle" to get yhu (her broda..lolz) a job or yhur relationship wid her will become d newest joke of d year...#gracias my NAU bruh #oneLove #BITCHESAIN'TLOYAL #TEAMmaketheMULLAfirst |
epic.... my grand mama would hv done dah if am her direct kid |
bts ...buh na madrid go win finally |
d gal under me sabi use camera360... those two eyes tho |
following |
SpicyEve:I wanna grow short locs ... how can I do that? |
I fit close my eyes accept all dah yhu've written buh smoking ![]() ? Chai... yhu no wan make we high again na ajo uwaa nka biko? yhu neva reach 30. When yhu reach 30 years without seeing a serious guy wey dey blow grammar na den yhu go know xay yhu missed yhur husband when yhu decided to ignore my fellow guy due to his grammatical error wic d last tym I checked ain't even in d 10 commandments of getting richer ( E-money no sabi blow grammar o)...#oneLove Abeg who have extra rizla my own just cast due to one jombo I wan arrange... |
Jesu!!!! original credentials o o |
soapy level |
I prefer 2baba |
Nawa o o... Abeg dz no be nollywood wey yhu go shoot Jim Iyke and him go cum bak to life to act anoda movie... This z "real" life not fiction, let d pple doing dis have a lil value to it. R.I.P rev ![]() |
. ntoo
wah if I am generous enuf to gv d guy yhur numba 070677255**
?

d gal under me sabi use camera360... those two eyes tho
soapy level