KIDDRICAsHAWK's Posts
Nairaland Forum › KIDDRICAsHAWK's Profile › KIDDRICAsHAWK's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 178 pages)
Fehm:I need to chop off your fingers at this point. Kilode!!! ![]() |
Genius? ![]() |
galaxyball:Which? |
Kidd - I'm your family now, I'm always going to stand by you.
|
[quote author=Mariinee post=94305288][/quote]Peanut head.
|
Mariinee:For? |
BabyG!!!
|
Mariinee:Still his fans, not me. Abi, kinni mo se? ![]()
|
Mariinee:Well, his fans think otherwise not me.
|
Dear Kidd...
|
Fayar:No time! The hilarious thing be say I wan know why dem dey beg Kidd for forgiveness. Forgiveness for what? What crime did their fave commit? As Kidd no forgive am now, him destiny don melt abi wetin? Olorun ma je ka fi werey shey fans oooooo. ![]()
|
Fehm:The shalaye off me mehnnnn. Kidd go don laugh tire. ![]()
|
Fehm:Semi-Versace letter ![]()
|
Dear Dior, Dear brands, Dear Elites for GoFundMe >>>>>>>>>Dear Kidd ![]() Dem say he no sabi keep quiet. Be like say this one brain never expire like others because she knows her fave small. ![]()
|
Fayar:I no know how dem pick themselves but they did great, pack of dodoyos.
|
Fehm:Hian!! You're wicked! They'll enter once, just once, their bambiala shalaye cannot go to waste. ![]() This one say na "Dear Kidd". Omo! Werey por mehn ![]()
|
fitzmayowa:Lol! It's common sense that isn't very common around here. Every small thing, Albert Einstein. ![]() |
"ejorrrr, e sanuuu wa nitori olorun, e ma ba onirun kolokolo sere"
|
"Something egbe alagbado will never do" ![]() Kiddwaya, please forgiveeeeee ooooo. Let him shoot Versace videos. ![]()
|
Dotez:Their shamelessness na turn by turn, I'm glad e reach una today. Wait till Monday morning and go to Nene's page, you'll see them tell Nene to leave Ozo for onirun kolokolo. Dia craze no dey end ![]()
|
This fanbase shalaye and cried for Billy's friendship. Never seen such madness in BBN. ![]()
|
"Please, ejo, edakun, biko, be friends with onirun kolokolo" FC. E go die if una no cry for friendship for him? ![]()
|
Geezeem:Likeeeeeeee!!! The moment anyone brings that up in a back and forth, I just off! I wan take reply sef? Lemme try... "your pussy is wider than mine, you pussy lips aren't pink because pepper fingers are always on it" abeg abeg abeg ![]()
|
Dotez:Na their way. Be like na arindin dey stan, he suddenly becomes a better person when proper humans manage to be friends with him. Tsk tsk tsk! |
Eeghe:Pipu don't haff seinceeeeeee ![]() |
Fehm: I'm tired of you! ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 178 pages)
