Kinezeala's Posts
Nairaland Forum › Kinezeala's Profile › Kinezeala's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 19 pages)
anugo m |
*He breaks down the door as he leaves* |
im officially out!!! *tenders resignation letter* keep on energizing your rivals. Smh |
rubbish |
@Eke sutoboy don do im own you now wan start with ya own? Why did you use that st upid boys' id to crack a joke? sutoboy just stay on em on dey hail the other group. You ma want start ya own too? Mtchew. Una dey mumu for this group. Infact im opting out. You guys dey fall hands ! |
look at this fo olish im becile o! Why You are you dwelling on me being funny? Whats the big deal about being funny now? So if i funny Seun go dash me money or what? See me see trouble o!! I just dey relate with the only sensible person for this thread,one i diot from nowhere dey talk say i no funny. Wetin concern you? How is it your business? Is your father's name Roger? Person go just dey to mind im own business go be problem!! |
Eke please carry on. You funny no be small. Forget the haters. Whatever they sow, that they shall reap! |
please if you dont have any meaningful thing to say why not take your stinking self outta the thread. Must you show us how fo olish you are? To post in the thread is not compulsory. |
please i dont post messages in this section for fo ols to read o! They better stay on their lane. Or someone would get banned tonight. |
make i just laugh sha, |
no fear i no want start am at the main time. Hehehe! Old Roger is dead and gone to the grave Hmm ha gone to the grave They planted a mango tree over his head Hmm ha over his head The mango started to ripe and ready to fall Hmm ha ready to fall There came an old woman to pick 'em all up hmm ha pick them all up Old Roger got up and gave her a knock Hmm ha gave her a knock . . . Ha ha ha ha *laugh finishes* E don be!!! |
no fear i no want start am at the main time. Hehehe! Old Roger is dead and gone to the grave Hmm ha gone to the grave They planted a mango tree over his head Hmm ha over his head The mango started to ripe and ready to fall Hmm ha ready to fall There came an old woman to pick 'em all up hmm ha pick them all up Old Roger got up and gave her a knock Hmm ha gave her a knock . . . Ha ha ha ha *laugh finishes* E don be!!! |
hahahahahahahahaha, choi my laugh wan finish. Jack borrow me laughter. Im ready to pay back later. Abeg my laugh dey do break and quench/push to start/push and start! I want a brand new laughter! Ha ha ha he he ho ho ho. |
hahahahahahahahaha, choi my laugh wan finish. Jack borrow me laughter. Im ready to pay back later. Abeg my laugh dey do break and quench/push to start/push and start! I want a brand new laughter! Ha ha ha he he ho ho ho. |
hehehohohaha na sugar mama be that o! Hehehehehehe, lwrmj (laugh wan remove my jaw) |
the call of freedom echoes throughout the world. |
nice one!! hehehe, thats more like it. Suto just dey dull the whole thing since. The guy no even funny sef. Mtchew Ya and piss to you too. |
e no funny but i go still laugh sha. |
lol |
@op and did you have to post it twice? How cu m you didn't try to edit/modify the first one? Abi dem don ban you from modifying your posts? Na wa o! Nothing person no go see for this site. |
mtchew, whats your own? Post jokes na. Dont you know you are supposed to post at least 20 jokes a day? To attrack members. You just dey dull here. Nothing dey happen for the group at all. No members nothing nothing. Mtchew. . Smn. |
Guys please join our group. Its called NJPC. Dont ask me the full meaning,but its a jokers club. Guys make una join,peeps join the group. Boys join the group,girls join, d1ck join,harry join,tom join. Join o . . . Na group be the latest ish now. Pick ya forms today. . .join now. Yes join now now now now now, i mean now now now now. You heard me right now now now. |
Bunmi you well so? Who is ya wife? Araregem? Na mumu dey worry you! Na imaginary wedding una do or what? Others dey do marriage for inside court or church, but you dey do ya own inside ya mind. SMN (shaking my neck) mtchew lol. |
wait o, Juliet died for love too na. |
the dude was programmed by Seun. Lol |
fear for wetin. No be you dey fear. You just dey busy dey hail your rivals! |
great and lovely peeps? Suto who are you? Na wa o! Mtchew!! Imagine Nuhu Ribadu complimenting Goodluck Jonathan. Guy you are a joke! This your group sef!! |
ok i'd be waiting!! |
hehehe, bro she dey scatter my head o. Na she just dey my mind. I dont think of anything else apart from her. I don even forget my protest slogan sef. Na she i just dey reason since!! The babe too fine. So a Nigerian chick can be this charming? |
Lol, na this thread impelled me to join sef. |
Yeah and you too. Wish you'd dream about me. Hehe |
Thanks for the warm welcome!! One love!!! |