Crime › Re: Port Harcourt Baddie Nabbed For Reportedly Selling Human Hair To Yahoo boys by KingDashx(m): 11:48am On Jan 14 |
See as she looks Dirty thing. |
Celebrities › Re: Odumodublvck’s DM To Carter Efe’s Baby Mama Surfaces Amid Relationship Drama by KingDashx(m): 11:45am On Jan 14 |
|
Sports › Re: AFCON 2025: Super Eagles Players Promised G-wagon Valued At Over $130k Each For by KingDashx(m): 12:08pm On Jan 11 |
People dey hunger dem dey give people wey get money more money.
For this them go lose against morroco |
Romance › Re: I Charge Married Men $60,000 To Date Me- Nigerian Lady by KingDashx(m): 12:06pm On Jan 11 |
Make i carry 60k dolls give person wey her cucu dey smell.
Women funny oh, see the way she dey call the American dollar like say na ordinary |
Education › Re: No Dreadlocks, No Body-hugging Outfits- Babcock University Issues New Dress Code by KingDashx(m): 4:56pm On Jan 08 |
Education na something else nowadays oh Uni and sec school no difference |
Romance › Re: How One Puff Chnaged My Life. My Colos Story by KingDashx(m): 2:44pm On Jan 08 |
Memberclub: with alcohol it’s hard to live till old age. From age 47 your liver is already cooked. I disagree... Smoke dey cook your lungs, and as a smoker you must smoke everyday, e no get as e be. |
Nairaland General › Re: Have You Ever Fought For Your Life? by KingDashx(m): 1:32pm On Jan 08 |
I'm fighting for my life everyday in Nigeria fam |
Romance › Re: How One Puff Chnaged My Life. My Colos Story by KingDashx(m): 1:31pm On Jan 08 |
CandyOps: Well normal smoke no get issue o. It’s just that it’s a gateway drug. Normally if I were to choose btw them both I’d go with my smoke. But now I done hands off both of them.
It’s sparkling water or plain old water my gee thank God you've stopped.. I'm happy for you.. there's one guys in my area do, they call it mast or something like that, Omo that thing dey wreck them. |
Romance › Re: How One Puff Chnaged My Life. My Colos Story by KingDashx(m): 1:29pm On Jan 08 |
CandyOps: Well normal smoke no get issue o. It’s just that it’s a gateway drug. Normally if I were to choose btw them both I’d go with my smoke. But now I done hands off both of them.
It’s sparkling water or plain old water my gee Why would you wanna hurt yourself all because you want to escape reality?? |
Romance › Re: How One Puff Chnaged My Life. My Colos Story by KingDashx(m): 1:16pm On Jan 08 |
I can never in this life smoke any nonsense. See wetin smokers dey pass thru.
If no be alcohol nothing else. That highness na once in a while and you no dey eff up like the rest.
Once day break eye clear. |
Romance › Re: Remove T0to From Woman And Tell Me What Else Can They Offer In A Relationship � by KingDashx(m): 1:02pm On Jan 08 |
SeeWahala: Bwest of course 🤷♂️
Everybody knows they also carry bwests 😏 why you mu mu like this?! Women go Sabi use your head wella |
Romance › Re: Am Considering To Marry A Single Mother. by KingDashx(m): 12:54pm On Jan 08 |
Should we tell him? Or should we wait until.. |
Business › Re: My Friend Is Not Lazy — But He’s Still Broke. by KingDashx(m): 12:52pm On Jan 08 |
Some people are not destined to make it in life. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (1 - 1) On 7th January 2026 by KingDashx(m): 10:25pm On Jan 07 |
Congrats arsenal Man city na flop |
Celebrities › Re: Jamaican Singer, Shenseea With Wizkid And Shallipopi In Lagos (Photos) by KingDashx(m): 10:24pm On Jan 07 |
This girl wey no get talent If no be musician she for be stripper or porstar. |
Jobs/Vacancies › Re: Nigerian Army Recruitment 2026: How To Apply by KingDashx(m): 5:16pm On Jan 06 |
God I dey laugh |
Crime › Re: Princess Ochigo: Lifeless Body Of High Court Staff Found In FCT (Photos) by KingDashx(m): 5:11pm On Jan 06 |
Where for Abuja? Because some places for Abuja safe die oh. |
Crime › Re: Princess Ochigo: Lifeless Body Of High Court Staff Found In FCT (Photos) by KingDashx(m): 5:10pm On Jan 06 |
Lamanii22: Why is the blogger making it seem like there's an attack on Igbos no mind am.. him won cause problems |
Romance › Re: Please Help: How Do I Courageously Approach A Lady by KingDashx(m): 5:06pm On Jan 06 |
helinues: We are saying the same thing bro
Without you things...
Back then, I will park somewhere and take a bike to a date. Na date no be show off. If you no happy say I no get car , then you are not for me. Na me you wan date no be car true.. na now I understand you bro, they like shiny things lol |
Romance › Re: Please Help: How Do I Courageously Approach A Lady by KingDashx(m): 3:54pm On Jan 06 |
helinues: That simply means without the material car, you can't get a girl on your own car helps bro.. I get more attention with it, some usual snap inside it. |
Politics › Re: U.S React To Escalated Christian Massacre In Nigeria by KingDashx(m): 3:46pm On Jan 06 |
Trump hurry up and carry the rat in aso fast abeg |
Sports › Re: Osimhen Asks To Quit Camp Over Lookman Spat by KingDashx(m): 1:50pm On Jan 06 |
Na that arsenal player wey selfish wazobeer: The ones we have now can win the AFCON if they are well coordinated. Definitely other players will be considered later, but that's left to the coach and team management. |
Sports › Re: Victor Osimhen Is So Humble And Gentle To Ademola Lookman by KingDashx(m): 1:49pm On Jan 06 |
This guy just won gather him goals tally |
Sports › Re: Osimhen Asks To Quit Camp Over Lookman Spat by KingDashx(m): 1:42pm On Jan 06 |
Adeyinka90: Assuming this guy na gyokores..he for don slap saka or odegarrd 😂😂😂 Low budget haaland |
Romance › Re: Please Help: How Do I Courageously Approach A Lady by KingDashx(m): 1:23pm On Jan 06 |
Guy go borrow car, if you no get car. She go answer you well well
Once I carry my papa c350 dey run errands, once I park you go see them dey say are you going my way, women you less I swear. Them no even care weather if I be serial killer. |
Romance › Re: Why I Believe The Japa Exodus Is Gone by KingDashx(m): 1:19pm On Jan 06 |
People dey travel oh |
Crime › Re: Elderly Anambra Man Banished From His Village For Raping A Married Woman by KingDashx(m): 1:17pm On Jan 06 |
Naso oh... Jerryblaq: Women will always want to play the victim card when it comes to this rape issue of a thing. Society has made to understand that it is smartest and fastest way sabotage a man's reputation.
Take a look at Neymar,alves,Ronaldo,Mendes and so on
May God help us |
Crime › Re: Elderly Anambra Man Banished From His Village For Raping A Married Woman by KingDashx(m): 1:17pm On Jan 06 |
Them don frame this old man. Omo this is a new year.. fear women. |
Crime › Re: Nigerian Man Explains What The Police Did To Him For Being A Good Samaritan by KingDashx(m): 1:15pm On Jan 06 |
If your papa na police just know say generational Cruse dey follow you.
You can't escape it |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Appoints Liam Rosenior As New Coach by KingDashx(m): 1:10pm On Jan 06 |
Person help them carry champions league them sack am, person help them Carry CWC them sack am, Chelsea na dead
Them thank God say PSG being dey fatigued if not... Make them jam this current PSG, I swear their mind go dey |
Christianity Etc › Re: Pastor Instructs Members To Break Church Fence, A Symbolic Act Of Cleansing Evil by KingDashx(m): 10:45pm On Jan 05 |
kiddkash: Fence wey pastor no wan pay to bring down,
He come see free labour you be smart man. Pastor dey get am clear. |
Romance › Re: In My Single Era by KingDashx(m): 10:31pm On Jan 05 |
Being single is the best These days I just see most girls admire them a pass.
My friend wey camp woman for house wey him never marry na complain him dey complain for me everytime, if y'all see him, him don dry finish. |