Phones › Re: Do You Still Tweak Your Phone For Browsing Cheats In This Cheap Data Era? by kingDELE(m): 5:16pm On Jun 04, 2016 |
joseph214: Our data is not cheap how will I subscribe 1.5gb for 1k and just use it to stream youtube in a day and it will just finish. Is that cheap? just imagine... dat 1.5gb no fit even download game 4 me with d obb file. all dis pple shouting dat data is cheep, no only chat and NL dem dey do o. I no come knw y e dey pain dem say we dey tweak. like say na dem buy d phone 4 us. |
Phones › Re: Do You Still Tweak Your Phone For Browsing Cheats In This Cheap Data Era? by kingDELE(m): 5:11pm On Jun 04, 2016 |
bongolistik: abeg leave me jaree I bin hold u neh?? if u no dey tweak, y e dey pain u say we dey tweak?? abi na ur phone we use?? abi na ur tym we use ?? u better go take pile chill ur sef. |
Phones › Re: Do You Still Tweak Your Phone For Browsing Cheats In This Cheap Data Era? by kingDELE(m): 5:09pm On Jun 04, 2016 |
Dam5reey: BTW tweak is not equal to free... 70 times 30 is N2100... With alot of stress... You only get more data not even unlimited.
Cheap data is better.. u knw hw many GB u will consume with dat 70naira. if huna no dey tweak make huna leave pple wea dey do am. abi y e dey pepper huna 4 body?? |
Phones › Re: My Experience While Using Airtel Night Plan by kingDELE(m): 1:18pm On Jun 04, 2016 |
emmy1luf: Guy check the time wei u take sub...11:48..when hundreds of pple go dey use am....try next tiome bby 2- 4am...u go see the differences.... lol. na true u talk. I try am d next day, around 1. oboy c speed. now sef na around 3 I dey do am. but e dey pain me because my speed no dey pass 1mb/s ... I wish I dey get up to 3mb/s |
Phones › Re: Do You Still Tweak Your Phone For Browsing Cheats In This Cheap Data Era? by kingDELE(m): 12:57pm On Jun 04, 2016 |
bongolistik: I am beginning to see that the word free still gets you confused as well as little gets u confuse |
Phones › Re: Do You Still Tweak Your Phone For Browsing Cheats In This Cheap Data Era? by kingDELE(m): 12:05pm On Jun 04, 2016 |
bongolistik: my friend if it is not Panadol it is not the same thing as Panadol. Or have you seen where nearly killed a bird before take it or leave it. 70naira is not a mate to 1ooonaira |
Phones › Re: Share Your Views About Ntel 4g Lte. by kingDELE(m): 12:03pm On Jun 04, 2016 |
Make I go buy fone with 4G. |
|
Phones › Re: Do You Still Tweak Your Phone For Browsing Cheats In This Cheap Data Era? by kingDELE(m): 11:53am On Jun 04, 2016 |
bongolistik: Was the most pronounced MTN BBLITE Tweak free? 70naira is free in d presence of 1000naira |
Phones › Re: Best Games To Download For Your Android Device by kingDELE(m): 10:47am On Jun 04, 2016 |
guydangerous: finally got xcom enemy within,no more game downloading till new ones come up. where u download ur own? D 1 weaI c no get d obb file |
Phones › Re: Do You Still Tweak Your Phone For Browsing Cheats In This Cheap Data Era? by kingDELE(m): 10:06am On Jun 04, 2016 |
It seems u dnt knw d difference between cheep and free....
Even 100gb turn 100naira, if I c tweak I go do am |
|
Phones › Re: Fifa Mobile (fifa 16) Discussion Thread by kingDELE(m): 9:56am On Jun 04, 2016 |
|
Phones › Re: Clash Royale(any One?) by kingDELE(m): 2:22pm On Jun 03, 2016 |
I get d two games bt I no even understand am.
after training my soldiers, we go 4 battle u tap tap tap den win. |
Phones › Re: blank by kingDELE(m): 2:15pm On Jun 03, 2016 |
|
Phones › Re: Frequently Played Online Games by kingDELE(m): 2:14pm On Jun 03, 2016 |
cokegee: I guess u are talking about fifa ultimate team right, I would like to play that with a game pad it is a glcool game yes bros. I 4 download am last night but NEPA Bleep up. |
Phones › Re: Things Lucky Patcher Can Do(part1) by kingDELE(m): 9:12pm On Jun 02, 2016 |
Since it cannot unlock fifa14 den it's poo |
Phones › Re: FIFA 14 For Android... by kingDELE(m): 9:10pm On Jun 02, 2016 |
Fifa14 just occupying space on my phone. If I download fifa15 , I go do away with dat poo |
Phones › Re: Frequently Played Online Games by kingDELE(m): 9:06pm On Jun 02, 2016 |
1. Clash of clans 2. Boom Beach
About to go 4 fifa15 And Mc5 |
|
Phones › Re: If You Buy This N4.9million Solarin, God Will Not Forgive You (photo) by kingDELE(m): 11:26pm On Jun 01, 2016 |
I swear na because u no get d money. If u get am, u go buy am |
Phones › Re: I Just Got A Speed Of 94mb/s In Nigeria (photo) by kingDELE(m): 10:56pm On Jun 01, 2016 |
|
Phones › Re: I Just Got A Speed Of 94mb/s In Nigeria (photo) by kingDELE(m): 10:26pm On Jun 01, 2016 |
ferhyntorlah: It's the latest Opera mini. Download it from playstore with mini written on it. thanks. . na social me u dey use with dat ur VPN? |
Phones › Re: I Just Got A Speed Of 94mb/s In Nigeria (photo) by kingDELE(m): 2:04pm On Jun 01, 2016 |
abeg wetin b d name of d opera mini wea go dey show me download speed while downloading? |
Phones › Re: Fifa Mobile (fifa 16) Discussion Thread by kingDELE(m): 1:53pm On Jun 01, 2016 |
|
Phones › Re: blank by kingDELE(m): 9:22am On Jun 01, 2016 |
op, continue using ur phone like dat. notin special 4 lollipop |
Phones › Re: War Against Expensive Data. Show Your Love For Glo.drop A Comment. by kingDELE(m): 9:19am On Jun 01, 2016 |
if to say der browsing network gud, others 4 no dey chop.
wit glo browsing network na POO |
Phones › Re: Whatsapp Tricks You Need To Know by kingDELE(m): 9:40pm On May 31, 2016 |
as d torrih long, I bin think say na novel... nice 1 sha |
Phones › Re: Fifa Mobile (fifa 16) Discussion Thread by kingDELE(m): 6:00pm On May 31, 2016 |
tunnex190: You can achieve that if you are lucky to pack or player exchange a tots. Try and get to 160 upwards. Buy 20k packs and you may be lucky to get either totw or tots in the pack. Then you use players from the pack to do player exchange.
You can drop your whatsapp number. There's a group created for this game already. 08092354036 |
Phones › Re: Let's See What Your Mobile Phone Home Screen Looks Like by kingDELE(m): 4:13pm On May 31, 2016 |
my own
|
Phones › Re: World’s First Bendable Smartphone To Go On Sale This Year by kingDELE(m): 2:27pm On May 31, 2016 |
oluwadaemilola: na like this them go collect all our money finish asin ehn, c which day tecno drop W4, d theives don dey plan to drop W3. All dis new phones no even dey frek me |
Phones › Re: FIFA 14 For Android... by kingDELE(m): 11:38am On May 31, 2016 |
chai, so u guys mean dat d end of fifa14 has come?? since no body fit hack am? chai |