Kingdollar28's Posts
Nairaland Forum › Kingdollar28's Profile › Kingdollar28's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 23 pages)
Prof. Abioje wrote from University of Ilorin. Una don resume strike? Onye ala ![]() |
Sorry ooh |
Really?? Ok nah ![]() |
Politics is a dangerous game!! |
Move and die with Madrid nah... Abi u no dy see say Dem players dy plan run commot! U wan kon go misbehave ![]() Anyway truth be told..no hazard,no Chelsea ![]() |
Back to Back!! Someone should monitor Morinho ooh...I hear say him go come wizkid show 4 lag...make he no use d opportunity jump inside lagoon ooh ![]() Imagine slow Matic scoring a goal ![]() |
God! She just denied one innocent man his ordained wife...now make d man kon begin drag my future wife with me now abi ![]() |
Lol Who cursed Morinho nah?? ![]() A.Lukaku? B.Pogba? C.Hazard D.Ikechukwu Ronaldo? ![]() |
Lol Make i no too carry am for head shaa But,how Duncan mighty take hot pass tekno?? How burna boy take dope pass wizkid?? #to d person wey get time open this thread,na u get ur hand ...u dy fell me?? U fit use am type anything! ![]() |
Cancer of Nigeria! |
Ndi Ori...Dem wan render us useless ![]() |
Ashawo go increase ooh |
![]() Daddy freeze oya ooh ![]() But,make i no believe say dat money reach 30 m ![]() Dat thing wey I dy see for table so,no pass 4.5m My fellow talented igbo boys abi I dy lie?? Make una check am well nah 30 m for dis hard economy ![]() |
Hmm Due to high rate of lies in the mouth of politicians,sir,i don't believe you. I know say e go pain u but, I no fit deceive you... believe me,u dy lie ![]() Prove it's true by showing us the source of the rumor!! ![]() Make i no carry am 4 head like a basket of mango...in d end, e go be lies.. I don disappoint my ancestors b dat nah ![]() |
Wow Rich man vibe! Una get the source... Bro for u wey still dy hustle...if confirmation come,make sure u kill poverty 1st Very important! ![]() |
They will know no peace!! �Amen! |
Welcome sir Remember...we need goal scoring machines Lukaku,rashford,lingard are not capable... Loan Dem or kukuma sell dem Add money buy better striker. #Harry-kane #Bale #asensio #william If possible#world_class_#macelo ![]() Defender wey beat striker ![]() |
300k |
U no dy call am always.. If u call,u no dy pet am ... U no dy talk sweet words her.. U no dy take out ..show her to your friends.. U no dy notice her mood swing.. U no dy give money ..though she might not ask for it...but indirectly u ought to notice that she needed money to do something... U no dy read signals...she fit reason u with signal say she needs nyashing ...u go dy misbehave� ![]() |
12. Become a G-guy ![]() |
Flawless Beauty |
I really learnt something though I didn't own a car! Yet I'm very grateful.. especially for that no 5 |
Lol Staged football shaa ![]() See him breast wey him wan take dribble ![]() |
Pavore9:No matter how strong and dangerous you are,there must be someone you are afraid of . Bitter truth is that these cabals are above Buhari's power! |
Ok I'm very interested...but I can't start now... When I'm ready how can I contact you...? Location and number old.. #future_student |
Wow! |
I must buy this car... If it's still available......by next next year! (08146562728) Mark my words. |
Any Evidence to back it up ![]() ![]() Of no,then you are just seeking my attention,but sorry to disappoint u,i won't give u one. ![]() |
And you want make I no steal money if I get the opportunity ![]() |
martineverest:Chairman relax .. U never check Dubai (UAE) That's is heaven on earth.amd you can testify what it takes to make heaven�� |
millionboi2:Foolish poor man |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 23 pages)



