Kingobozy's Posts
Nairaland Forum › Kingobozy's Profile › Kingobozy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
bsolo1:You can solo/improvise using the pentatonic scales. i.e 1 2 3 5 6 8. For instance on Db we have Db Eb F Ab Bb Db. it's very convenient and you can never go wrong using them. |
Great job u guys are doing here. looking forward to learning and teaching others. |
Keeping it locked on this thread. ![]() |
Get well Soon Oga Kay... Keeping my fingers locks awaiting FINAL EPISODE |
UPDATE LOADING ::::::::::::38% |
Dis 1 way Man Utd vs Arsenal wan play so na God hand we dey ooo... Cos if Man Utd win Oga Kay go dey celebrate kon 4get 2 update.. Nd if dem lose him go dey 2 depress emotionaly 2 update .. Xo 4 d sake of us d neutral fans nd ardent followas of A.E.W.E i dey predict draw so our last 2 ogbonge updates go show.. Abeg make person second d motion. I rest my kase |
Ohboy!!! E go soon end oooh **shivers in fear nd anxiety**.. I jst hope sean is not goin 2 be in a body bag by d end of d day.. Nd i predict dt d colonel nd general are goin2 have d final face-off*karate style..i'e mean no guns jst physical combact hehehehe** Am xo salivation 4 d final 2 updates.. |
20:32 hrs ... Still no update.. Oga kay I dey beg oooo** tears almost dropping 4rm my eyes** |
Tonight is not going to be bloodless ***calls 767 to alert d medics and ready the ambulance to retrive dead bodies** Once again Oga Kay don nail this one for nyansh |
Oga kay abeg oo dnt make d mistake of ending diz sequel in d galleria oo.. Remba say the general still dey jollyficate 4 him sabatical **e no dey make sense if boss no die 4 film** My contribution be say make sumtin hapen way go force d general cut-short him vacation dey run bck like endless fowl in tension nd confusion xo d guy go dey vulnerable to any attack on the ghostcorp... Dt na my own 2 kobo ..hope say e dey appreciated |
Enuf has bin said 2day xo i wnt say 2much.. |
Top of the morning to y'all.. Double twale to my biggest boss Oga Kay.. You'll never fall ooo and even when you fall na untop your woman you go land.. ESÈÉÉ |
[color=#990000]Sophie has got plans of her own??.. Sean now the colonel's right hand man?? Wow it's just keeps getting better and better. Well done Kay |
8pm ooohhhh |
Nice one kay.. Realy enjoyed the post.. Although you got some characters twisted.(switching Ambrose for Austin and vice versa) you still did justice to today's post.. This Sophie personality is still a mystery.. She bleeps with Eva, Sean and Ambrose..hmmmm wonder if she has also felt the warmth of the General's erection. |
Na wa ooo.. So no dose of my usual drug 2day??.. KMJ abeg oo come update *on my knees cryin wit cartarh running freely 4rm my nose* cos am lyk a junkie who needs a quick fix of his favourite addiction |
Now that the deadly quartet has ben halfed i.e Shina and Tawo are dead.. Who will replace them??.. (a)Sean (b)Eva (c)Bruno .. Text your name (space) location (space) the correct answer to 2393 i.e AEWE and you stand a chance of winning a blackberry Q10 and Dstv Walka.. The more Sms you send the more your chances to winning. Powered by kingobozy Inc |
Tawo's brains has been blown out.. Shinas's intestine has been gutted-out.. The General is mad pissed.. Colonel just had his pound of flesh.. And the story just keeps getting juicer |
Tawo didn't request for backup.. Hmmm I think that's gonna be is undoing. He certainly cannot take out both Colonel and Ahmed without getting 'some' himself.. Nice on KMJ.. Keep 'em coming |
Nice 1.. Finally caught up wit diz gr8 serial |
