NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 9:46am On Jun 18, 2015 |
Maxcollins042: Abi..... No p sha,it's allowed,ah for show but sleep no gree me hw far with the platoon 8 football team hope una de win de go sha |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 9:43am On Jun 18, 2015 |
Maxcollins042: Shey na una dey disturb my sleep for hostel with una muscles? Issokay u mean say u no attend am ni |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 9:41am On Jun 18, 2015 |
|
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 9:40am On Jun 18, 2015 |
spartoo: thanks bro. ...very much appreciated
cc: king Philip
cc: skyinka seen
It's a nice one |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:39am On Jun 18, 2015 |
leemah4u: yes it's a friend World u don finally friendzone am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:39am On Jun 18, 2015 |
Ahmed4002: my guy it's a friend world. a friend world
She has turned from boo to friend |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:38am On Jun 18, 2015 |
femolala001: Lol! Wetin u see? u de mind am him just de console himself |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 9:38am On Jun 18, 2015 |
haibe: Nice one Mr Macho Spartoo . you were really composed and I think u deserved at least 1st runner up.. Fourth isnt bad tho. . U going places man, thumbs up spartoo nice one atleast u were among the best 5 Btw which questions were u asked |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:35am On Jun 18, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:35am On Jun 18, 2015 |
Nigerdeltaboi: nigga wetin you smoke talk this wan so na true I talk jare
Prove me wrong if u think otherwise |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:34am On Jun 18, 2015 |
Nigerdeltaboi: nothing oooo ,na carry body go CDS na today b ur cds ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:34am On Jun 18, 2015 |
tremie: Lie lie  it's a true o
Ahah believe me jor |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:33am On Jun 18, 2015 |
femolala001: At least I did something. Which one king Philip do? I allowed a younger side to go gimme the victory |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 11:41pm On Jun 17, 2015 |
Eseohe23: Been doing well.....how are you? I'm great o
Will n off soon so as not b late for my ppa tomorrow |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 11:26pm On Jun 17, 2015 |
Annybens1993: lool ..I dunno! I can assure u nothing is inside d account |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 10:59pm On Jun 17, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:55pm On Jun 17, 2015 |
Walexsammy: Woaw, been really long here who need u here before |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:53pm On Jun 17, 2015 |
femolala001: Lol! It doesn't mean! He can still take care of u! na so nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:52pm On Jun 17, 2015 |
leemah4u: he never take care of all d girls wey dey him hand finish na so dem plenty reach |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:51pm On Jun 17, 2015 |
leemah4u: I knw say u go talk nah, u wey dey play hide and seek with different girls for corner corner, make I no talk anything o hmmmmm I know say u no de dull nw Keep it up |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 10:50pm On Jun 17, 2015 |
blym: HeartKeeper, u go help me keep mai heart too? no bro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:50pm On Jun 17, 2015 |
agrovick: Try me and see that the Lord is good I don confirm say him good nw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 10:49pm On Jun 17, 2015 |
Eseohe23: Says Me....
So who are you? I'm who I am
Hw have u been dear |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 10:48pm On Jun 17, 2015 |
Annybens1993: awww! ! lemmi guess ur atm was in it  How much de d card wey u think |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:47pm On Jun 17, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:46pm On Jun 17, 2015 |
tremie: Your voice tho  u calling at the wrongest time when I was having a delicious meal |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 10:45pm On Jun 17, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:44pm On Jun 17, 2015 |
richybanky: Be like say na for ur PPA oooo  n I no know am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:38pm On Jun 17, 2015 |
richybanky: No be all of dem dey die for training, shame no dey catch u if u see ladies wearing army uniform ni  u get sense so U don see anybody wey him sense complete wey join army ni You'll only c bunch of frustrated humans there n u open mouth here de happy for them |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 10:34pm On Jun 17, 2015 |
Gazaliah: Na me go kill you last..
Infact,na because of you I go come A15 parry and mind you,na that night you go leave.What can save you is to say AM SORRY SIR,if not,you go webey  Shey u wan waste ur fasting ni After all d shouts say na fasting time u don decide come BTW doublezero7 n mayorsweet come collect money from this guy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:31pm On Jun 17, 2015 |
|