NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:57am On Jun 17, 2015 |
sparkleRed: Lol leave lemmah4u I go still deal with ha 4 dat kano wey she dey u already get plans for ha That's alright |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:55am On Jun 17, 2015 |
agrovick: I'm cocksure you didn't camp in Delta. U Don resume for ur PPA I camped in a five star camp o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:51am On Jun 17, 2015 |
agrovick: Na so him dey do abi na so I de give better better advice o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:49am On Jun 17, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:48am On Jun 17, 2015 |
frenzydilz: erisegun dey 4m. I sabi am. Ein get interest  no Mind am him just de fear smilingjimmy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:47am On Jun 17, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:46am On Jun 17, 2015 |
frenzydilz: Na my platoon babe  hmmmmm hope u get the number sha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:10pm On Jun 16, 2015 |
frenzydilz: I don draw back 4 erisegun na competition bring out d best brp |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:09pm On Jun 16, 2015 |
richybanky: If I hear say village, village for inside ibadan city abi village dey for inside abeokuta wey u dey so  u no know ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:08pm On Jun 16, 2015 |
richybanky: Attack d mssg not d messenger  kill the messenger n d msg dies kill d msg n d messenger continues d distribution |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:01pm On Jun 16, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:59pm On Jun 16, 2015 |
tremie: Oh really?? But I dint ask u shaa  r u serious of me not telling u I know you'll ask n decided saving u d stress of that |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:53pm On Jun 16, 2015 |
tremie: We must have been close, u can never tell  wow I like ur faith jare |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:48pm On Jun 16, 2015 |
tremie: Stop na I'm just thrilled we were posted to the same happy n I dint know.. Or ru jealous :p yes nw very very Y isn't it me nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:47pm On Jun 16, 2015 |
tremie: What's hmmm? Are you in the toilet?  yes o the one u n I have bin |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:04pm On Jun 16, 2015 |
busyinks: Nt sure for nw dis week or next max safe journey dear n no forget lemme know wen u come back |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:58pm On Jun 16, 2015 |
erisegun: kontinu to dey spoil my name u hear* d thunder dat will fire u just crossed cameroun border before e go reach ogun state e go don mistakenly hit another |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:52pm On Jun 16, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:51pm On Jun 16, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:49pm On Jun 16, 2015 |
erisegun: oh! Lord,deliver me 4rm dis yeye boi o instead of prayer for dullness delivery |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:45pm On Jun 16, 2015 |
erisegun: kingphilip see ur life* afi igba to te she never c both of us no engage in false hope |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:44pm On Jun 16, 2015 |
erisegun: wait first hw dis mata take konsign nw eh! because I have a stake here |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:43pm On Jun 16, 2015 |
erisegun: u see my teeth outside ni as tremie superglue ur mouth with kiss hw I go c ur teeth |
Literature › Re: 1985.... 1987.... 2014--[a Crime Story] by kingphilip(m): 6:26pm On Jun 16, 2015 |
D9ty7: Am loving the discussion, argument and the comments. Keep them coming. Updates drops any moment frm 1:30pm. Shebarh: This is what has been missing since the start of the story. Everyone seemed to be thinking in the same direction(Mark and Tina being siblings) but now, Galaxdiva don drag Clara in... As a writer, I will want to work harder and take dem guys on an unexpected ride. If things continue like this, believe me, we could have 5-6 updates per day. dee u mean am |
Literature › Re: 1985.... 1987.... 2014--[a Crime Story] by kingphilip(m): 6:23pm On Jun 16, 2015 |
draypyper: Am finking Tina and Mark are gonna marry each other, since Kim is getting farther from her husband . Adeola, for sure, will be dumped at the long run and Daniel is gonna lose but his marriage and son  hw will mark marry his sister |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:07pm On Jun 16, 2015 |
tremie: Well i know he's way cuter than you arr  huh U never see us before n u don de conclude na wow for u o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:06pm On Jun 16, 2015 |
richybanky: Reporting live from ibadan, Agbadagbudu area  see d name of d village self |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:05pm On Jun 16, 2015 |
richybanky: Abt d wind of happiness dat is blowing up and down, just get urself correct sun shade spec and before u knw u ar good to go  see person wey de give advice o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:04pm On Jun 16, 2015 |
erisegun: I talk am  him de ryt just accept say u wrong n do the right thing |
Literature › Re: Deceitful Couple by kingphilip(m): 5:03pm On Jun 16, 2015 |
TiffanyJ: I want this story to finish before saturday, if not, it will be on halt for another two weeks which I don't want. Therefore, I will try my best to complete it before then. Thank you all for reading hey Tiffanyj nice they're coming to terms dear Hw r u gonna complete this story before Saturday.. Hope we r not going to get half baked updates sha because if u want to complete the story next year with great updates I'll wait but a half baked update is not good for my health Hws winding down going nw 3 Likes |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:01pm On Jun 16, 2015 |
frenzydilz: Na wen weed dey on top i dey talk truth pass  u na correct guy jare no mind erisegun |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:28pm On Jun 16, 2015 |
erisegun: u sure say dem no sprinkle weed inside so? the one wey dem send u to sprinkle for my food na them eat am |