NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:51pm On Jun 16, 2015 |
erisegun: am sure u've nt seen my pics b4,so hw did u knw I ws d one* no Mind her jor She think say na u b dat fyn boy wey she de trip for |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:50pm On Jun 16, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:49pm On Jun 16, 2015 |
erisegun: 2 nairalanders* frenzydilz and 9iceboi only 2 n u de happy Smh4u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:49pm On Jun 16, 2015 |
Electronzeez: so na play you go use ur three weeks play. na wetin u suppose take reply me be DAT.....yeye boi What r u talking about |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:49am On Jun 16, 2015 |
erisegun: SparkleRed in d building* gancious morning to u who b sparkleRed again |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:47am On Jun 16, 2015 |
busyinks: Nt rily buh it's cool enjoy d place dear
N no forget wetin ur mum tell u before u leave house o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:45am On Jun 16, 2015 |
erisegun: hope say na city dem post u go? no b part of ha papa land wey she de serve ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:35am On Jun 16, 2015 |
busyinks: Lol, wetin I go do just enjoy d place dear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:33am On Jun 16, 2015 |
erisegun: choi, dis pple wicked o* it is well no b wickedness b dat nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:32am On Jun 16, 2015 |
busyinks: Jos ni it's a nice place nw compared to maiduguri n others |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:31am On Jun 16, 2015 |
erisegun: wee u shurup b4 I tear u slap  hmmmmm u think say na smilingjimmy b dis wey u de tear slap up n down ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:14am On Jun 16, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:11am On Jun 16, 2015 |
Nigerdeltaboi: no mind her she don forget say na 6 months she go spend for military training ,3 weeks she dey complain. na so e de b nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:58am On Jun 16, 2015 |
erisegun: na by force o* hian hw many people u meet for taraba camp |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:57am On Jun 16, 2015 |
erisegun: I no see am jor use hypo mixed with jik take wash ur eyes |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:57am On Jun 16, 2015 |
sparkleRed: Am bored officially, nt tired or lazy
Am Bored need new excitement, I get bored of pple and stuffs fast, I nid new everything! Hian! I wantu go home! u can go jogging round d building or beta still get a part time job at the mami |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:56am On Jun 16, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:55am On Jun 16, 2015 |
leemah4u: na so God take catch u, but u shouldn't be bored nah, military is ur passion so u no wish ha well b4 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:48am On Jun 16, 2015 |
doublezero7: Make e no remain oo! Kano sun can kill!  na wen u go back yobe u go de find redeployment to kano |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:38am On Jun 16, 2015 |
Nigerdeltaboi: ok sir i go remain for them  please n plenty too Arrange ur room well o Na there leemah4u for u go pass nights before she go yobe o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:36am On Jun 16, 2015 |
richybanky: 32 comments? Tell me say u don drink something dis morning I don drink water nw BTW I don get like twenty this morning Imagine if today run out whether no b like 50 I go don pass |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:34am On Jun 16, 2015 |
erisegun: I knw say I get sense pass u b4 nah  but y u no remember then |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:10am On Jun 16, 2015 |
erisegun: lmao..... U neva chi chum chi  u de mind ha ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:39am On Jun 16, 2015 |
Emmydny: Tell dem! no Mind people wey just de brag wey just go one place |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:37am On Jun 16, 2015 |
sparkleRed: Wind of sadness just blew into me, am so home sick! No ICM, no domino pizza! No cold stone icecream! No iya tope! No random shopping! No over d roof highness and flexing am officially bored! +
all uniben corp members serving in Niger state stream 2 ve a little meeting 2day by 3 wonder wats d famzing is 4 hian!  all these ajebo people self U ever hear erisegun, richybanky, mayorsweet mzjaney n sleekyonyx de complain like this during their camp ni The meeting na just to take pictures n nothing more |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:35am On Jun 16, 2015 |
sparkleRed: Ok good morning dearies  morning sweetie Hw was ur nyt |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:34am On Jun 16, 2015 |
erisegun: eh ya! sorry* hope say u and mzjaney meet4 camp sha? na by force say dem go meet ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:33am On Jun 16, 2015 |
erisegun: lol...whr dem post u go? u no see the comment before u quote say na ondo ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:33am On Jun 16, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:32am On Jun 16, 2015 |
Luchiana1: Hello evrybori..how una dey how una dey enjoy camp, how una dey enjoy ppa...mehn... abeg baba God make i find good accomodation mk i commot ds plac whr i dey ur ppa no give u accommodation ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:32am On Jun 16, 2015 |
Luchiana1: Hy evrybori.. I don tire for ds ondo place sef...mehn no tire o U get 10 months to flex dat place |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:27am On Jun 16, 2015 |
Nigerdeltaboi: i dey o u just de flex kano de go ba Beta remain small for doublezero7 tolustx n leemah4u o |