NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:23am On Jun 16, 2015 |
Nigerdeltaboi: erisegun sey u get oliver number ,abeg give me if u get am. him must get am nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:18am On Jun 16, 2015 |
richybanky: Lols.. I no dey active on Nairaland again, na to just read news and comot again  de try drop up to 32 comments for this thread daily n watch the wonders |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:17am On Jun 16, 2015 |
erisegun: no mind am* d guy want mak u use ur hand finish ur sef  na d best advice wey any body fit give am b dat o Any other advice that person no like am b dat |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:15am On Jun 16, 2015 |
agrovick: Hehehehe, I Don dey sabi pple who hate me. You are with stream 1 shey yes nw I bin de stream one de swim wen u de laugh me but nw d tables r turned |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:13am On Jun 16, 2015 |
erisegun: y u no fly fence4 ur own time because camp was fun for me U for de our camp u go de beg nysc for extension of camp |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:12am On Jun 16, 2015 |
erisegun: y me nah? Shooooo  because u get sense pass me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:01am On Jun 16, 2015 |
erisegun: y b say na my name u call? U no see babatawa or mayorsweet or even richybanky name call eh!  u no c say him de ask weda fyn girls de there wey make u love d place |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:13pm On Jun 15, 2015 |
erisegun: 4 doing amebo noni na u talk so o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:40pm On Jun 15, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:39pm On Jun 15, 2015 |
doublezero7: Na bingo go chop ur mouth! :p after e chop ur own finish ba |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:38pm On Jun 15, 2015 |
agrovick: All the negative compliments you can think of. Delta camp is not just it, I can't wait to be out of this camp fly fence nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:38pm On Jun 15, 2015 |
richybanky: We still have like 10-11 months to go, so no need to rush ur self bro cus we surely going to hit dat page or even pass it sef  with d way u de put comments one in 3 weeks if everybody continue like that even 5 yrs no go de enough o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:37pm On Jun 15, 2015 |
richybanky: Good to go, good to go, good to go Sir
Ar u motivated?  see them d otondos |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:35pm On Jun 15, 2015 |
Nigerdeltaboi: bro wassup hw camp sir him de hide inside Ghana must go Hw u take de hide wen u de camp |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:34pm On Jun 15, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:33pm On Jun 15, 2015 |
erisegun: am gud* btw,whr were u posted to sambisa y u de ask self |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:33pm On Jun 15, 2015 |
busyinks: Erisegun ayam fyn oo nd awayu too u no ask Hw me self de o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:32pm On Jun 15, 2015 |
femolala001: I thought as much too! Cos I got 3645 as my new state code sef! no Mind am him no de conversant with happenings |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:31pm On Jun 15, 2015 |
femolala001: Meaning? My I.Q is low abi? I don't know what u r talking about o
Mayb erisegun knows |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:30pm On Jun 15, 2015 |
Ayima: I go post the link here if them start, thanks bro. no p boss I de wait |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:30pm On Jun 15, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:29pm On Jun 15, 2015 |
erisegun: na so she dey do* she can peep eh! Smh hw u take knw nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:28pm On Jun 15, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:28pm On Jun 15, 2015 |
erisegun: "abosi" wee kee u one day* smh*
*busyinks,bawo ni jare  for what |
Literature › Re: Black Maria by kingphilip(m): 4:27pm On Jun 15, 2015 |
LarrySun: Wow! All these for me? I feel honoured.
Thank you so much, ma'am, for your comment and prayers. God bless you.
Modified:
I just checked your profile and I discovered you're a fellow writer, too. Thank you again for taking your time to read my scrawls. I'm indebted. u go look for ha picture whether she fyn ba |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 12:21pm On Jun 15, 2015 |
Gazaliah: Who is dull
Well,you kuku no mention my moniker. if u think I'll keep upgrading ur pages u r wrong |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 12:20pm On Jun 15, 2015 |
Eseohe23: Where is amirez and Raylight1  I'm here to replace them Anything |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 12:19pm On Jun 15, 2015 |
Emodeee: No be english I write? no o Na Japanese
So even u no understand |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 12:17pm On Jun 15, 2015 |
Beamborla: you are too kind. thanks, dear  uwc sweet
U know u deserve d best |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 12:16pm On Jun 15, 2015 |
Gazaliah: MIORAIYE king Philip now....Its noon already and I don't want one stupid boy to disturb my peace today...  what's mioraiye |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 12:15pm On Jun 15, 2015 |
Gazaliah: I can now see who is cheating who  is that a business of urs |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 12:14pm On Jun 15, 2015 |
Gazaliah: What's all dis So beamborla told you all dat Have u taken ur drugs dis morning |