NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:34pm On Jun 11, 2015 |
teebee22: felt like crying, missed u guys and still missing u all where have u been dear n hws life with u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:19pm On Jun 11, 2015 |
mzjaney: U go wound ursef
Bad belle sombori
*singing* jejejeje we dey go ooo jeje we dey go oo jeje in d mood of man o war |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:19pm On Jun 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:14pm On Jun 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:12pm On Jun 11, 2015 |
ijecks: dis one na unto bad belle tins o no b joke dear Hope ur day went well |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:11pm On Jun 11, 2015 |
mayorsweet: Sorry o,iyawo e Ur e-boo sef knw say na joke  y u go de joke that expensive joke |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:10pm On Jun 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:10pm On Jun 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:08pm On Jun 11, 2015 |
Dparagon: Dem post me go Ifo LGA near Lagos. My ppa give me 3 weeks break because of the distance wey I dey come from. Today make am 1 week see enjoyment nw enjoy boss Hw u de carry enter ogun state from gwags |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:03pm On Jun 11, 2015 |
spartoo: it's not change location then |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:01pm On Jun 11, 2015 |
femolala001: Mind u! I have two state codes! Tho the new one never dey my memory cos I too dey 4get am! y u no go forget am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:00pm On Jun 11, 2015 |
Ahmed4002: then wait for new conversations oya I de wait |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 6:43am On Jun 11, 2015 |
damendra: they told me to check back on d 29th Ok boss Wishing u da best |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 6:43am On Jun 11, 2015 |
enricash: lol... No b my power boss... Na God o ..... Tanks bro Thank God n tnx to u too |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 6:37am On Jun 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 6:36am On Jun 11, 2015 |
babatawa: not you fault, shey... u don c person wey de Polish shoe for abroad |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 6:34am On Jun 11, 2015 |
babatawa: Perv Alert
Gazaliah where art thou  is that ur business??
Commot for road make I c my Beamborla well jare |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 12:27pm On Jun 10, 2015 |
damendra: thanks boss, already done that what's the information u got |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 12:27pm On Jun 10, 2015 |
enricash: stream 1..platoon 8. Same HENRY of platoon 8. nice meeting u here But I didn't c much of u at the main thread before d camp |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by kingphilip(m): 12:26pm On Jun 10, 2015 |
enricash: .. Dey sud oo...dis henry of platoon 8...hope u knw me? I remember u nw U were to platoon 8 what Messi is to Barcelona Without u eh we for no win one match U were exceptional boss |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 12:23pm On Jun 10, 2015 |
Gazaliah:
 close ur mouth before d tenth fly enter |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:21pm On Jun 10, 2015 |
tunbebes: Fine dear. Yours? splendid o bur very short |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:20pm On Jun 10, 2015 |
tunbebes: 8
Lol. wetin de nw
When u de resume |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:18pm On Jun 10, 2015 |
tunbebes: Lol. Seeing is believing jor. Ok o If u say so Hws ur day going |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:15pm On Jun 10, 2015 |
richybanky: No mind d guy jare Janey, he's high on something very very cheap u wan deny am nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:15pm On Jun 10, 2015 |
richybanky: Dey dere make u dey expect nafdac number, na u go taya  iffa hear say no b u go tire Na who go tire na who go tire Lazy richy na u go tire |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:13pm On Jun 10, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:11pm On Jun 10, 2015 |
mzjaney: Fill u in to where U be missing letters?  yes o
Sorry for not informing u before nw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:08pm On Jun 10, 2015 |
mzjaney: Prove him wrong on  on u loving Walexsammy
I insisted u love he he said it's a lie |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:07pm On Jun 10, 2015 |
Ahmed4002: Go to the bottom page click reply or quote this with a fresh start of your started mentions. Thanks for the understanding
or just cc Ahmed4002 How i go take remember dem |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 12:06pm On Jun 10, 2015 |
Beamborla where art thou |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by kingphilip(m): 12:05pm On Jun 10, 2015 |
erisegun: Babatawa, u nur go work ni? to de Polish shoe na work ni |