Kinre's Posts
Nairaland Forum › Kinre's Profile › Kinre's Posts
1 (of 1 pages)
rather he his encouraging them to steal more . |
even nepa abi na phcn dey used gen .that their gen na very old one way be say if dey sell 2 me for scrap .500 naira i no go buy .imagine i go pay nepa bill , no light to operate their useless teller machine.the old woman beg me make i help am on the gen .as i on am na so the gen rope cut commot .i copuldnt pay the moni.now u know that naija is bleeped |
nuzo abi wetin be ur name say na 2 million her mama and her papa spend to take send the gurl go university till she finish .no amount of moni is worth that gurls life ok .it is very disgusting to offer her family 2 million naira .money way one yeye politican fit steal in 10 secs .rubbish .i wonder when things will go right in nigeria |
say this our yeye president dey ok ehen , instaed of exposing that yeye man way done steal moni for that oil reach state , him nd dat him padi padi dey cover corruption all in the name that it would give them the chance to try any nigerian citizens outside the country .i beg dat man needs 100 yrs fasting and prayer deliverance .him dey shunned un assembly , dem tell am say dey go miss am @ all .i beg make him give constant power supply for nigeria way go make all those industry way done jar commot 4 naija come back and he go c wetin go happen i bet u no him go dey beg obama make him come hear na the man go dey queue to collect visa to enter naija.make him just make light make he better and jail @ least 5 corrupt governors and c if obama no beg for visa to enter come congratulate am.rubbish . come mr man go think of how u sign ASUU aggrement make student no naked swear for u if dey go back 2 strike after 2 weeks .rubbish |
i dont even care again if dey call off the strike.dey shuld all go 2 hell for all i care .naija education is dead as far as i am concern .receiving lecture in a small room dat shuld take 200 students , u will find 1000 students there .how do u want usto cope.most of those yeye lectures are sadest , they like falling students without justification .let them all go 2 hell .Bleep egwu or what is name , plus f g and screw ASUU . |
prof i .o orubuloye is no longer the vc of unad .it is now prof kolawole and the school site is theunad.org |
@ chelsea.u right now abi wetin on talksafe journey ohhhhhh oga prseident . |
i can c that all those university of unilorin student are nothing but useless cowards.how can u av a ruler as ur vc.no union in school or shuld i say no vibrant union in ur school and u happy cos u say the strike is not affecting u all .u all shuld go hell and die there. |
are we moving forward in nigeria[color=#006600][/color] |
1 (of 1 pages)