Kitaun's Posts
Nairaland Forum › Kitaun's Profile › Kitaun's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 211 pages)
Guys, now am really riled up by y'all and what gives me d right to say dis na say d 4 of u be my padis!! Why u turn the thread to jand-based guys chat zone haba? Dont u know most guys back home 'not/not yet in the flow' might feel intimidated and not want to post in here? Na my observation be dat sha, based on a similar thread, oya make i see the 1st person wey go punch me!! lol |
The real Under-18 had been missing long time ago!! |
Exactly what do/did u think i was trying to say? |
Huh?? |
Gamine, u wan start again? U no see say dem do leave u dey run ur show? |
Hmmn! Na wa o! |
No be beef o! But wetin Genny dey do 4 dat list? When the likes of Seal, Patti Boulaye, Tunde Baiyewu of Lighthouse fame, Sade Adu, Kanu Nwankwo, Austin Okocha, Prof Emegwali never enter list? lol |
@Queenafric, he who lives in a glass house . . . |
@Candy, who dash AJ boy ticket? |
Did i miss something? Where is Dime? Lmao . . |
Walelead, Candy, Lover and co, abeg send una sef IMs jare before i give una 1 1 knock each for head, abi why u dey jandon-spam the thread? |
Ehen! Seun if i grab u there ehn? BTW I don dey suspect u about this Gamine matter o! Na wa o! |
Ehen! Seun if i grab u there ehn? BTW I don dey suspect about this Gamine matter o! Na wa o! |
And its ur labelling me oorang whaa? thats new abi? I sure d person wey curse u turn u to gay don die so i no fit blame u, neither do i expect ur erection to deflate lol lol |
And its ur labelling me oorang whaa? thats new abi? I sure d person wey curse u turn u to gay don die so i no fit blame u, neither do expect ur erection to deflate lol lol |
Typical layman point of view! |
Funny enuff Gamine feels I hate her, but in d real sense I . . . |
Wetin kwonsain u? Am on my boy! Forget FIFA make typhoid no catch u o! |
Lol |
Am cool jare! *i dey stuck 4 east right now, spik to ya later* |
Well . . . need i say more? Ok WYSISWYG |
This was resurrected to draw Chxta back innit? Well i missed him even if i got scores 2 settle with him lol |
Pls just spare me abeg!! No offence meant! |
Point of correction sir! We had once been named 5th by FIFA abi na thyphoid! |
*Yawns and hisses loudly* |
Lmao . . . Pls let no 1 complain o cos when some of us i.e Akola, Loyika, Jackal and I came against strongly this trend we were accused of over-reacting and intimidating others, now that we have backed down, let us all enjoy the comedy shows offered by galatico and co!! |
Lmao . . . Pls let no 1 complain o cos when some of us i.e Akola, Loyika, Jackal and I came against strongly this trend we were accused of over-reacting and intimidating others, now that we have backed down, let us all enjoy the comedy shows offered by galatico and co!! |
Hmmn!! Even my 'hmmn' is pregnant with meanings! |
@Tiffy, am actually more wary of u lol, missed ya! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 211 pages)