KmoneyE's Posts
Nairaland Forum › KmoneyE's Profile › KmoneyE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 21 pages)
[quote author=Battery. link=topic=560373.msg7253653#msg7253653 date=1291226452]Everybody show face abeg[/quote]Battery you be real agbari ojukwu/ogbanje with this your pics |
malu take; kill yourself ;commit suicide
|
Yorisb:Thumbs up for you Yorris ![]() |
The arrow is for the poster head ![]()
|
Malu you again bad boi ![]()
|
Dyt:yorris na big boy him no get time for ur corner corner love again=== E say all dat one wey you dey try do don expire ![]() |
@ OBO go attend seminar dem go teach you how to find a babe ![]() |
Dyt:oh oh oh===Yes I dey go== Dey carry ur keke dey go jjoorr ![]() |
Okay I hear my man ![]() |
Dyt:We go catch you later I promise you ![]()
|
Dyt:Me and yorris be 5 n 6, wey dey enter without knocking and we commot without closing the door== we roll more than a roller skate ![]() |
rokiatu:Okay my mind dey at rest now=== i don dey commot my ifa and ogede mat begin chant some incantations for all the Iya elewedus wey do my rukki like that ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 21 pages)




