KmoneyE's Posts
Nairaland Forum › KmoneyE's Profile › KmoneyE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 21 pages)
OK Mr Battery the Moderator*** The rules tough small ooo **
|
[quote author=Battery. link=topic=55293.msg7274820#msg7274820 date=1291544747]So which part of the world you dey naw make we hook up Me i dey try complete d hse wey my great grandfather leave 4 my grandfather wey my grandfather leave 4 my father and my father com leavam 4 me. I want 2 marry dis yr.[/quote]Good aspiration I beg do am quick and send my I.V for dat your wedding***You too sharp! OMO NA PANASHARP*** You no go allow one banker from Zenith Bank snatch that yah Angel ![]() |
[quote author=Battery. link=topic=55293.msg7274730#msg7274730 date=1291543362]@K money Happy sunday. I knw u didnt go 2 church 2day,u didnt come back early 4rm d nite club last nite abi? Am no more in naija o! I dey abroad![/quote]Baba Battery na wa for you!!! how you take know naww*** You go be good babalawo*** Actually am at work doing over time which is going to fetch me my [b]DOUBLE PAY [/b]for working on SUNDAY*** You know I need to quickly complete my[b] DUPLEX at LEEKI [/b]and I need to move in there before new year*** So which part of the world you dey naw make we hook up ![]() |
We are here judging them but we dont know their characters***Who knows if the babe in question is the type with BIGGER ASPIRATIONS*** She might be the type that wants the whole world to shake on her wedding day** Even engagement ring wouldnt have gone far when aspirations of that lady are much bigger than the guy in question, May be the lady thought waiting for the guy will amount to waiting for the coming of JESUS CHRIST |
Happy re-union on the way*** May God bless them ![]() |
Do you people know the financial status of the poster **Or Is it as easy as ABC to marry a woman*** You cant crucify the poor guy for his unability to marry the babe ontime ![]() |
I have been on this cyber thing with a lady in 9ja*** We do communicate well but I have not seen her its already going to 8 months now*** But this hasnt affected the communication and the urge to see each other** |
Passing thru and heavy shitt on your tread***
|
[quote author=Battery. link=topic=55293.msg7274463#msg7274463 date=1291535193]Atimes wen i see some posts,i feel like goin mad. Just tel me d meanin of dis thread,i tot we creat thread to seek 4 solutions 2 problems,why creatin dis thread wen u knw d problem and d solution? Let nobody blame dat chick again and let nobody comment on dis thread again. @poster,go to church,2day is sunday![/quote]Battery you be craze boi ooo ![]() @ OP the most unpredictable thing in the world is woman** No need for you to bang your head on the wall because the lady is gone forever*** She is now a spilt milk so you dont need to cry
|
Yoris hope no problems something dey miss here I mean for ur post *** |
shithapuns: ![]() |
obianuju22:I think this link could be helpful for your search** http://www.free-christmas-cards-online.com/ecards/cards/sendcard/70/ |
Dyt:[size=15pt]DYT werrin dey pyne naww[/size] ![]() |
Mygoldie:Goldie more to come oooo*** I no want make you vex with me again *** |
Mygoldie:I have just send two sets of ROLEX WRIST WATCHES to GOlDIE she will be recieving them shortly*** Next day sign for
|
[quote author=Battery. link=topic=562297.msg7271929#msg7271929 date=1291483746]@K Money Dnt tempt me o! I get pictures enough 4 my lappy. Meanwhile,i dnt hate 190,i hate his ways and attitude and his show off nature and notice me attitude like Timaya. @Mygoldie Did u kul dose letters nonsense? They are nt mine,they are 4rm 190's mama. @190 Shld i read it not,dats wat i want 2 knw or nlders shld i read it or not?[/quote][size=25pt]Battery you be real bad boy so Timaya dey do notice me [/size]*** |
Mygoldie:Goldie Mama wetin naww*** I just dey play naw-- oya kiss me jare
|
Mygoldie:You are not serious me and you no fit fight lai lai *** All na bobo and fun jare |
Mygoldie:Goldie wetin you mean by dat*** Are you playing the United Nations |
OK who is hating one another now*** Who IS the HATER*** This is dedicated to the HATER **Am only being Neutral
|
[size=20pt]Wetin happen battery make una no fight oooo[/size] ***
|


