Romance › Re: Ladies Guys Help Take In Is Now With Us ,have The Babies U Wished by kmoneyE(m): 12:05am On Dec 04, 2010 |
Ok I hear you** you get the pictures of those dogs hope say no be OLD NAVY dey guard her |
|
Romance › Re: Ladies Guys Help Take In Is Now With Us ,have The Babies U Wished by kmoneyE(m): 11:48pm On Dec 03, 2010 |
Na your omolola him go chase  |
Romance › Re: Ladies Guys Help Take In Is Now With Us ,have The Babies U Wished by kmoneyE(m): 11:41pm On Dec 03, 2010 |
190 so all the thing wey i dey tell you no enter your head na the yansh  ** Infact you tire me die
|
Romance › Re: Ladies Guys Help Take In Is Now With Us ,have The Babies U Wished by kmoneyE(m): 11:32pm On Dec 03, 2010 |
|
Romance › Re: Ladies Guys Help Take In Is Now With Us ,have The Babies U Wished by kmoneyE(m): 11:24pm On Dec 03, 2010 |
190: [color=deeppink] Marry me and then you can Ignore me, Now would you marry me!! [/color] Wetin she wan marry you for*** 190 why na you dey do all dis kain thing
|
Romance › Re: Ladies Guys Help Take In Is Now With Us ,have The Babies U Wished by kmoneyE(m): 11:19pm On Dec 03, 2010 |
190: For once Free Kola has said sometin impressive
after she stopped pushing THE WALL  190 wetin be your problem with my freecocoa naww*** Wetin she buy for your shop wey she never pay you naww** I beg free the babe jjoorr
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Romance › Re: I didn't Ask :) by kmoneyE(m): 6:11pm On Dec 03, 2010 |
|
|
|
|
Romance › Re: His Female Friends by kmoneyE(m): 3:24pm On Dec 03, 2010 |
[quote author=Mr¬Cork link=topic=561787.msg7265333#msg7265333 date=1291386031] red100. sweery are u light skin plus can u cook & cleen?  [/quote] Oga you dey find work for the gal  |
|
Romance › Re: Who Loves Big Girls? by kmoneyE(m): 3:12pm On Dec 03, 2010 |
*666* when you enter naww** You no even hola  |
Romance › Re: Ladies Keep Your Shops Open! by kmoneyE(m): 2:59pm On Dec 03, 2010 |
freecocoa: @xghost and 190,na devil go purnish two of una bad belle people,you think you can put asunder between me and kay abi?e no go work for una cos God pass una. Dont mind dem**
|
|
|