Konjinus's Posts
Nairaland Forum › Konjinus's Profile › Konjinus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
BasketballGURU:live dem dey no go code |
VargasVee:u wil remain a virgin ode |
TrapHedges:is true bros I Don nack dem tire usin dis concept this is real secrite am expozin |
professorfal:bros go sit down plizzzzzzz no vex me cos today is Sunday |
Latiscala first to coment plizzzzz move to first page |
Plizzzzzz I want to advice our naija youth so dey sabi sleep with babe I have sleep with many so I want una to join me I will list 5 powefull point today look it and read for down 1. No do gra gra if the babe suspet she no come ur caban again 2. Have food for house so dat to entaten her and also have generator to watch film if nepa take lite 3. Talk small small like big boy cos she look this I swear 4. Put air fresher inside room so dat no odor 5. Play fine music cos girl like music so much Plizzzzzz add ur own advice tnxxxxc |
RaggedyAnn:plizzzzzzz wat izzzzz it n.a. I no have ur time nairaland girl |
Girls are fine sometimes but if u look u will see something strange in the morning they wash face is like zombie no make up but afternoon is Angel face is not gold o but they sexy sha abi one day I tell my girl to cook indomie before I know she tell me to pay for cooking say she my wife abi plizzzzzz I need help urgently before I die |
greyboy5000:u doesn't get eyes or wetin be ur probzzz plizzzzz read well well b4 u talk seriously |
First to comet plizzzzz move to main page laticalala |
Plizzz I notice say love reduce in our society in Nigeria ok I chose to say this word of advise to people looking for love 1. Some girls r not like that before u meet am 2. Marry when u have money woman like money 3. Respect her decision for man 4. Don't take power for sex because it will show one day 5. Don't be looking at woman ynarsh if u r with him 6. Carry her comot go date sometime per time. Plizzzzz u can add yours |
Plizzzzzzzzzzz nairaland I want to join buhari suporter I hear say they sharing money yanfu yanfu plizzz how can I join BMC I can shout wel wel and I do coductor one time bee4 b4 plizzz make admin guy move am to main page make I shout am first to comment sai baba sai baba tnxxxxxxxx |
See una head I know u want to read bad thing today is Sunday plizzzzzzzz how service/mass ![]() |
If u guys are doing that thing tell am say u nack am for back and see how she respond if she be olosho she go sabI well if not she go dey like virgin position plizzzzzzz don't kote me that I said dis o but na so I tek catch my lanlord pikin abike ok tnxxxxxx
|
stephleena:is not joking matter na |
Nairalander abeg make u guys help me juge this issue plizzzzzzzz I toast this babe in nairaland so she give me her Facebook so as I was toasting also for facebook the babe start to form say she no like me but i know she like me wella cos i be fresh guy and she know this so i unfrend am make she no say i be big boy dont have her time i notice one thing also if babe see u get money and fine boy they will like u plizzzzzz nairaland do u think say she Bleep up abi?
|
nonut:wetin I do u na |
MrCork: brosssss hold it der before I carry ur matter go meet one baba for ur imediate deportation |
L0NGFELLOW1:go sit down bros |
MrCork:plizzzzzzz go and slip if u dont know what to say I hold my baby girl hand day and night is romantic u dont know? |
samyfreshsmooth:ur sister na the babe whatt ya say bruv |
smartty68:u don baff who u serve ? |
smartty68:u r a mad man plizzzzz go wash plate bros is not by force to advice |
Plizzzzzz nairaland I need una help my gf is behaving one kind like dat and I check her fone she dey do whatsapp wit one bros and I read it she was even the one asking say make the guy nack am chaiii e dey pain me up til now if I catch thay bros eh plizzzzzz nairaland wetin I go do dis babe and she even do new hair say she want comot this night I ask am where she say she never know yet nairaland elp me before I kill person abeg |
Girls no get consiense at all but why na lastweek I give my bros my baby girl number to call am make I see if she go fall for the guy lo and behold she fall like chiken for our trap and now she dey tell me say am the only love for her soul but she no know I know say she get plan to meet that my bros if no be say she get enough meat for back and front I for give am red card plizzzzz nairaland I want advise before I go vex o |
Dicedpineapple:plizzzzzz leave me I am fearing baby mama this days |
Plizzzzzz nairaland can u push my pre weding pixxxx to main page I love my baby girl she is so sweet plizzzzzzz nairaland smelly girls stop distubing me now cos actually as in I know u r jelous abeg no insult tnxxxxx
|
mzhorlah:na so ur bros dey do u? |
smardray:I hope it ur papa u r talking to |
One time like that I take viagra and power drink cos my baby girl say she dey road dey come so actualy I also add power drink so that I go nack am like boss so what happened next my baby girl talk that she no dey come again and I vex well well but is life sha so I accept my faith so actually since that time my princk always stand per time per time before e come down sometimes it will stand for 30minite before e mellow plizzzz nairalander I'm fearing o plizzzzz Epp ?? |
Na lie...I dey look for ynarsh |
Jiang:is not cost restorant o na normal one |


?