₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,788 members, 8,423,721 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 08:11 AM

Toggle theme

Konjinus's Posts

Nairaland ForumKonjinus's ProfileKonjinus's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)

CelebritiesA Nairalander Message To David, Wizkid And Tekno by konjinus(op): 4:21pm On Jul 07, 2017
Plizzzzzzz was all dis problem up and down so actualy my message for dem is to take thier time sha daz all


Lasticlala front page plizzzzzzz tnxxx
CrimeRe: Lady Paraded Unclad After She Was Caught Trying To Steal A Little Girl. Photos by konjinus(m): 7:00am On Jul 06, 2017
Instead of beatin am

Make we dey molest ladies wey thief or do somtin

Click like if u agree

Click share if u dont
Foreign AffairsRe: Protesters Storms Venezuela National Assembly, Beat Politicians To Pulp(photos) by konjinus(m): 6:58am On Jul 06, 2017
We should import Venezuela prostesters then angry
PoliticsRe: Nigeria To Witness More Unrest, Hardship In Next Five Years by konjinus(m): 6:52am On Jul 06, 2017
Why n.a. cry
PoliticsRe: Fulani Leaders Ask Herdsmen To Boycott Anti-grazing Bill Hearing by konjinus(m): 6:51am On Jul 06, 2017
Hahaha now afonzotics go hear am
PoliticsRe: Biafra: We Stand With One Nigeria – Southern Senators’ Forum by konjinus(m): 6:50am On Jul 06, 2017
All I know is dat naija don expire
PoliticsRe: 2017 Budget: Issues As Reps Invite Fashola by konjinus(m): 6:49am On Jul 06, 2017
Lol now na antiyoruba tactics
CelebritiesRe: “You Fool, The Wizkid-davido Beef Is Staged,” Cynthia Morgan To A Follower by konjinus(m): 6:47am On Jul 06, 2017
O wise one we haff hear o
PoliticsRe: FG To Arraign Inec Officials Today Over Alleged Wike Bribe by konjinus(m): 6:44am On Jul 06, 2017
Why na
BusinessRe: Nelmco’s Inherited Liabilities Hit N527.261 Billion by konjinus(m): 6:44am On Jul 06, 2017
Hmm
PoliticsRe: Fg Will Soon Unveil Policy On Community Policing – Osinbajo by konjinus(m): 6:43am On Jul 06, 2017
This country tire me
FamilyRe: Man Shares Photos Of His 5-Year-Old Son Smoking Shisha, Says He Is Old by konjinus(m): 6:42am On Jul 06, 2017
grin
PoliticsRe: 'nigeria Treats Us Like Slaves' - But Is Biafra The Answer? by konjinus(m): 6:39am On Jul 06, 2017
Yes sometimes u as in have to how to manuever to by the way is good sha
RomanceRe: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by konjinus(op): 7:31pm On Jul 05, 2017
herlarho:
i always smoke osogbo weed..........














Na y my frends cal me mumu............
PoliticsRe: Nigeria Should Beg Igbo Plizzzz by konjinus(op): 6:46pm On Jul 05, 2017
orisa37:
I no want igbo to go cos I like d fine igbo girls and if dey go now how will I toast dem cos transport to go biafra will cose no be small but Yoruba can go sha cos their girl too dey form too much tnxxxxx.
What is tnxxxxx?
respek ya sed bros
RomanceRe: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by konjinus(op): 6:43pm On Jul 05, 2017
Arthurwinner:
boy don't smoke more Dan ur head gon carry
I tel u say no imsut abi u are don't have sence
RomanceHow To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by konjinus(op): 6:26pm On Jul 05, 2017
Plizzzzzzz first of all no body should throway insut for me cos I open chat last time people insut me cos dey lack home brought up good way so

First again I wil drop advice to my guys cos naija guys don sufer for babe hand see the advice below.

1. Baffup clean and fine boy method plizzz is importnt
2. Tell her she fine n look rich
3. Always call her always coz girl like
4. No send her credit coz dis one is like u are tellim am say u get money wel wel
4. Always form busy say u at work

Plizzzzzzzz add your
Lasticala
PoliticsNigeria Should Beg Igbo Plizzzz by konjinus(op): 6:16pm On Jul 05, 2017
Plizzzzzz I no want igbo to go cos I like d fine igbo girls and if dey go now how will I toast dem cos transport to go biafra will cose no be small but Yoruba can go sha cos their girl too dey form too much tnxxxxx
Foreign AffairsRe: Inside The £1.7m Flats Offered Rent Free To Grenfell Tower Survivors(photos). by konjinus(m): 10:42pm On Jul 04, 2017
N.a. was o
RomanceMy Girl Want Me To Lick That Place by konjinus(op): 6:39pm On Jun 29, 2017
Plizzzzzzzzz guys I nid una help cos my girl say If I no suck her thing I no go do and I like to do cos am someone dat konji caches per time per time actualy now I dey confuse cos she dey serios o plizzz nairaland help me wit advice cos I plan to enter dat place dis nite but I no want to suck tnxxxxx

RomanceRe: Imediately After She Pour I Throway Next by konjinus(op): 8:26am On Jun 29, 2017
angry angry angry
CrimeRe: Woman Cultist Bathes Co-tenant With Faeces, Strips Unclad To Escape Arrest by konjinus(m): 7:07pm On Jun 28, 2017
Afon...
RomanceImediately After She Pour I Throway Next by konjinus(op): 11:30pm On Jun 27, 2017
Girl are weekend so I was kolombying dis geh before I know it she begin shout say she wants to pour before I know what happened she pour true true na so I come feel like to throwaway so as a sharp guy I also throway plizzzzzzzzz now dat I throway after she pour no tey wat did e meant advice
RomanceRe: My Gf Has Empty My Account by konjinus(op): 6:45pm On Jun 27, 2017
MonitorinSpirit:
And you are still calling her "baby girl". The big one is coming to hit you then (ie wen u don get better money because i know say u no get shishi now since she don clear the small one wey u get).
I wil soon get money yanfu yanfu cos I get shop
RomanceRe: My Gf Has Empty My Account by konjinus(op): 6:16pm On Jun 27, 2017
Piiko:
Format, go and print your bank statement so we can be sure just say you want free money angry
bros e be like you are kolo for head I ask you money
HealthRe: Antibacterial Soaps May Do More Harm Than Good by konjinus(m): 6:14pm On Jun 27, 2017
Kkk
CelebritiesRe: Halima Abubukar Blasts Fan Who Sends Her Joystick Photos by konjinus(m): 6:11pm On Jun 27, 2017
Why you no talk sinse na now izzit dat the banana don spoil
RomanceRe: My Gf Has Empty My Account by konjinus(op): 6:08pm On Jun 27, 2017
MsRoe:
It's too late! There's nothing you can do for now. She's probably already at The Cayman Islands chilling on your bill. How much was it again?
why are you naija girl so weekened in your heath
RomanceRe: My Gf Has Empty My Account by konjinus(op): 6:07pm On Jun 27, 2017
onlinetomola:
God must joge Abike as she use your phone to collect credit. Lolllllllll.
plizzz tnx bros
RomanceRe: My Gf Has Empty My Account by konjinus(op): 6:06pm On Jun 27, 2017
Buharimustgo:
Were you on drugs when u gave her your details? Abeg don't disturb our peace
bros plizzzzzz don't cm vex me here I tell u dat I canot get anoda money is just dat I want to teach naija girl a very lesson wel wel
RomanceMy Gf Has Empty My Account by konjinus(op): 5:59pm On Jun 27, 2017
Plizzzzzzzzzzz nairaland I need advise dealing with my baby girl she use my phone to collect credit and now today I open my bank code to credit my balance I no see money why naija girls are like diz na ah abike God wil joge you my money plizzz help me guyzzz cry

RomanceRe: How To Sleep Wit Any Girl (naija Version) by konjinus(op): 12:21pm On Jun 25, 2017
VargasVee:
Your sister thinks otherwise tongue
na konji be your prob

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)